Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,768 members, 7,972,769 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 05:59 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Are Nigerian Men Bad Toasters. (12186 Views)
Meeting Nigerian Men In Houston Tx / Nigerian men make the world's best husband! True or False? / Right Or Wrong Your Girl To Tell You About Her Toasters? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Badman888(m): 7:23pm On Jun 03, 2006 |
girl if beauty was a crime u for don get life imprisonment |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by bolex(m): 7:38pm On Jun 03, 2006 |
***deep igbo accent***you are the sugar in ma tea the apple of ma eye the cockroach in ma wardrobe come baby , let 's do a lil something you know baby , av been feeling you for quit sometime now **igbo accent** |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by bluenubian(f): 7:46pm On Jun 03, 2006 |
chei oga why u dey do me like dis now, i tell u sey i like u sef, that on e no do u?, make u wakabout ,make my madam no catch me o |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by ToyM28(f): 7:51pm On Jun 03, 2006 |
Meeeennnnn, dere are some bad toasting going on here oh, person no fit escape from nigeria toasting anywhere. Kai God go save us. |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by bolex(m): 7:56pm On Jun 03, 2006 |
lady blue ma heart don blue finish o you see as you just dey shake ya yansh na im ma mind dey go gbigim gbigim come make yu feel BIG boi now i get $$$ & ££s and even naira o |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Seun(m): 7:57pm On Jun 03, 2006 |
ToyM28, you're the only suya in my garri, the only kponmo in my pepper soup. |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Badman888(m): 8:00pm On Jun 03, 2006 |
young girl wait and listen take a look at me and wait and listen my s-class parked outside expensive like those 2 round things for your backside |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by bolex(m): 8:02pm On Jun 03, 2006 |
lotanna (m) silliest flow ever link to this sh*t flows can be found here : https://www.nairaland.com/nigeria/topic-14419.0.html#msg400319 |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by BigShishi(m): 8:02pm On Jun 03, 2006 |
baby, you look fine o!, abeg give me ya digits, i'm too busy now, i'll chat u up later! |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by ToyM28(f): 8:03pm On Jun 03, 2006 |
*deep yoruba accent* Seun, u re d ogiri of my ogi, the sugar of my apple, the light in my sun. |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by bolex(m): 8:05pm On Jun 03, 2006 |
lol big shi shi your signature is also an example of whack flows . . . . . come , o gal . . where you dey since all these dayz now you just dey light up ma world like touchlight |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Badman888(m): 8:08pm On Jun 03, 2006 |
ahh Seun and ToyM28 wats goin on ooo |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Seun(m): 8:10pm On Jun 03, 2006 |
ToyM28: When I saw your face, I died and went to heaven. When I saw your backside, I came back as a man. I believe! |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Badman888(m): 8:11pm On Jun 03, 2006 |
lol |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by ToyM28(f): 8:12pm On Jun 03, 2006 |
badman, u want make i toast u 2, u go fall oh. |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Badman888(m): 8:13pm On Jun 03, 2006 |
is it |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by BigShishi(m): 8:13pm On Jun 03, 2006 |
i don't use chat up lines |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by ToyM28(f): 8:14pm On Jun 03, 2006 |
LMAO, seun u don make me fall. Seun na so so wonder i dey look u. U fine pass goreg clooney, even fine mass God's Adam, i think if we try our babies go fine pass EVE. |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Efani(m): 8:15pm On Jun 03, 2006 |
if nigerian men r bad toasters, i give lessons so they should hit me up |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by ToyM28(f): 8:16pm On Jun 03, 2006 |
Badman, u name don make me woowoo, i see ur body u look Gorgeous, i see torso, i begin dey praise God for him wonderful creation |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by bolex(m): 8:18pm On Jun 03, 2006 |
Efeni how old are you for real cos e be like say I go like you to coach me on how to get those tiny gals |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Badman888(m): 8:19pm On Jun 03, 2006 |
TOy |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Efani(m): 8:21pm On Jun 03, 2006 |
only 17 bruh. @ bolex i c u and blue gettin it on seems u dont need any help |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by dominobaby(f): 9:08pm On Jun 03, 2006 |
@shishi, lol. Eve aint seen that yet. |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by howddy4(f): 11:04pm On Jun 03, 2006 |
toy, that so funny hehehe greatpeter, u may say so oooo |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by diddy4(m): 11:05pm On Jun 03, 2006 |
@toy holla at me baby, i will make u change your mind in a jiffy and make u get jiggy with it. @howddy whats up girl? |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Badman888(m): 11:06pm On Jun 03, 2006 |
diddy too late |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by ToyM28(f): 11:38pm On Jun 03, 2006 |
Yeah badman, i'm taken by u already shey? *yoruba accent* D lighting in ma thunder, the santa clause in ma chimney, in fact to sum it all up, u re water in ma garri. (very important thing 2 be) |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by Roscodaddy(m): 12:14am On Jun 04, 2006 |
Baby without I no fit sleep,I choose you over my mama,if loving u is a crime,I don't mind been a criminal |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by diddy4(m): 12:15am On Jun 04, 2006 |
and dat is how u will end up in jail |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by ToyM28(f): 12:16am On Jun 04, 2006 |
Diddy nice one. LMAO, seriously. |
Re: Are Nigerian Men Bad Toasters. by diddy4(m): 12:17am On Jun 04, 2006 |
@toy if i cant toast u, i can always make u smile hun |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)
Help My Aunty Is Still Single At 40 / Kashybaby And Royal Black / Sexyleamon Darling, Please Come In
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |