Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,183,210 members, 7,919,884 topics. Date: Tuesday, 13 August 2024 at 03:19 PM

Gas Flaring - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Gas Flaring (4838 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 8:17am On Jul 03, 2008
make una leave dis guy alone na
Re: Gas Flaring by clemcykul(f): 8:24am On Jul 03, 2008
no be u be treasurer
Re: Gas Flaring by ituen(m): 10:59pm On Jul 03, 2008
No mind am

Any day offering for church reach N20,000 dem go give am 2%
Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 10:14am On Jul 04, 2008
Thats good money man,Ituen you get calculator?
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 11:26am On Jul 04, 2008
wetin u know say dem dey use calculator do ?
Re: Gas Flaring by ituen(m): 12:16am On Jul 05, 2008
o boy, if i calculate that money, i go dey tempted to join that church
Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 7:20am On Jul 05, 2008
forget the calculator,ben you get?
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 9:54am On Jul 05, 2008
@Jeovy My father owns a church, so what do you expect ? grin
Re: Gas Flaring by kayowalemi(m): 1:52pm On Jul 05, 2008
how many of u dey envy my once in a week baff? talk now ooo because I get bonanza una

E no easy to get water-proof body
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 2:02pm On Jul 05, 2008
@kayowalemi No mind dem, dem no know the advantages wey you get.

@All The other day kayowalemi visited my crib, all the mosquitoes died instantly.
I have never seen a more effective insects and bugs pesticide all my life.

Thumbs up bro. grin
Re: Gas Flaring by kayowalemi(m): 2:16pm On Jul 05, 2008
dem no no the advantage ooo ben

the last time I go my friend house, just my presence alone, all the stubborn mosquitoes and cockroaches for im house died despite previous use of raid and new mortein

dem say I get wonder gas wey dey emanate from my body grin grin
Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 3:35pm On Jul 05, 2008
and we the waste cash on insecticide,kay when you go visit me?
Re: Gas Flaring by kayowalemi(m): 3:40pm On Jul 05, 2008
book appoitment with my secretary, clemcykul, she go fix u date. call her number now
Re: Gas Flaring by ituen(m): 4:45am On Jul 06, 2008
Ken,

So na you be that guy wey dem use for RAID advert?
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 6:19am On Jul 06, 2008
LOL grin
Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 11:57am On Jul 06, 2008
no wonder ben teeth shine,when kayo visit,I think he removed all the virus from his teeth cheesy cheesy cheesy
Re: Gas Flaring by ituen(m): 6:12am On Jul 07, 2008
Mosquitoes dey hold monthly meeting because of the emergence of Kolayemi
Re: Gas Flaring by clemcykul(f): 9:50am On Jul 07, 2008
buahahhahhaa grin

kayo the master stinker grin
Re: Gas Flaring by kayowalemi(m): 11:44am On Jul 07, 2008
clemcy, the secretary of master stinker grin
Re: Gas Flaring by kayowalemi(m): 12:31pm On Jul 07, 2008
ituen:

Ken,

So na you be that guy wey them use for RAID advert?
u wan know how much I collect do the advert, o boi, u go envy me
Re: Gas Flaring by clemcykul(f): 12:59pm On Jul 07, 2008
i love dat raid advert grin
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 6:45pm On Jul 07, 2008
After Kola's emergence into the pesticide industry, their share index just appreciated by 70%.
So all sisters looking for a [b]STINKING [/b]rich guy, here is your chance. grin
Re: Gas Flaring by ituen(m): 10:15pm On Jul 07, 2008
Ben,

be careful wat u say!! u may lose princess to this Kola
Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 10:19pm On Jul 07, 2008
you can't lose what you don't have .ituen Take time
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 10:26pm On Jul 07, 2008
@ituen OL boy, you dey see as jeovy dey give me chewing gum macking ?
Re: Gas Flaring by ituen(m): 11:26pm On Jul 07, 2008
U no know say im middle name na GATTUSO
Re: Gas Flaring by clemcykul(f): 10:43am On Jul 08, 2008
speechless
Re: Gas Flaring by Jeovy(m): 10:44am On Jul 08, 2008
Clems,are you sure you are ok?
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 11:14am On Jul 08, 2008
the babe just dey shockingly quiet.
Re: Gas Flaring by clemcykul(f): 11:29am On Jul 08, 2008
God is good
Re: Gas Flaring by benjay1(m): 11:32am On Jul 08, 2008
Now this is serious.
shakes clem come you well ?
Re: Gas Flaring by clemcykul(f): 11:36am On Jul 08, 2008
God is faithful

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Crack Ya Ribz / Ebola Virus photoshop FAIL By Liberians. / Promoting An Office

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.