Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,190,888 members, 7,942,226 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 02:03 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (99449 Views)
Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (37) (Reply) (Go Down)
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 11:06pm On Oct 24, 2013 |
Hahahahaha, mike don go steal 'fao'. . . Na una two gada chop am o! |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 7:49am On Oct 25, 2013 |
ch0i!....amaka d0n save y0ur as§.. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 12:16pm On Oct 25, 2013 |
sкчscrαρεr™:Dem no dey call am stealing again o, na 'takeaway' Leebliss13: ch0i!....amaka d0n save y0ur as§..Imagine ur doom come turn to ur saviour |
Re: Life Of A Uam Boy by Wizdray: 12:27pm On Oct 25, 2013 |
adegwurulez:Lols |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 12:32pm On Oct 25, 2013 |
Wizdray: |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 1:11pm On Oct 25, 2013 |
How she save am na |
Re: Life Of A Uam Boy by Jumizie13(f): 2:17pm On Oct 25, 2013 |
Oga Ade, the suspence is killing jor. U had better update |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:27pm On Oct 25, 2013 |
Daniel2802: How she save am nawe never know sha Jumizie13: Oga Ade, the suspence is killing jor. U had better updateif i kill you, who wan come read my story na? |
Re: Life Of A Uam Boy by fatopsy: 7:45pm On Oct 25, 2013 |
nice work thumbs up. Waiting 4 d next update |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:47pm On Oct 25, 2013 |
Typing but dis network is frustrating |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:35pm On Oct 25, 2013 |
. 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:37pm On Oct 25, 2013 |
fatopsy: nice work thumbs up. Waiting 4 d next updatethanks, next update ready... |
Re: Life Of A Uam Boy by Pappikay: 9:39pm On Oct 25, 2013 |
U d man boss...i hail oo.,.afta u na stil u....thumbs up |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 9:53pm On Oct 25, 2013 |
Loks ade u funi o, so guyz no dy smile on february 14? |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 10:22pm On Oct 25, 2013 |
☺º°˚˚Kelvin ur 0wn d0n red...8♥ |
Re: Life Of A Uam Boy by Jumizie13(f): 10:39pm On Oct 25, 2013 |
Well, i dnt know d reason why. Maybe dey were nt taught colours at school or so m thinking |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:58pm On Oct 25, 2013 |
Pappikay: U d man boss...i hail oo.,.afta u na stil u....thumbs up1german stone for u. U too much 4kizo: Loks ade u funi o, so guyz no dy smile on february 14?Hw u wnt make dem take smile when u go spend money for girl head, buy her better gift, then at the end of the day she go come give you three in one singlet(extra extra large for that matter). Na nw wey some guys don wise o, if ithem spend for u, u sef go ready to dance to their tune Leebliss13: ☺º°˚˚Kelvin ur 0wn d0n red...8♥E don dey read tey tey... Jumizie13: Well, i dnt know d reason why. Maybe dey were nt taught colours at school or so m thinkingLolz, so you mean u don't practice colour blocking or what do they call it? |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 6:44am On Oct 26, 2013 |
goßE!! |
Re: Life Of A Uam Boy by Jumizie13(f): 8:10am On Oct 26, 2013 |
adegwurulez:No, i don't |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 8:26am On Oct 26, 2013 |
See as ur stomach put u 4 trouble |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 10:39am On Oct 26, 2013 |
adegwurulez: |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:57pm On Oct 26, 2013 |
update after el'clasico. up barca |
Re: Life Of A Uam Boy by Melancholy(m): 6:29pm On Oct 26, 2013 |
Kelvin,amaka can never harm you,believe me olorun ngbo! Chop and go jor |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:23pm On Oct 26, 2013 |
Jumizie13:Really? In dat case I'd come and visit u with palm wine o. sкчscrαρεr™:God bless davido Daniel2802: See as ur stomach put u 4 trobuleThat stomach na senior man o Melancholy: Kelvin,amaka can never harm you,believe me olorun ngbo! Chop and go jorHehe I believe u. In other news, ma club just won... Oga rock ma no catch u for 2go o |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:39pm On Oct 26, 2013 |
. |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 9:33pm On Oct 26, 2013 |
Nice but short 1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by Pappikay: 10:08pm On Oct 26, 2013 |
Nyc one bwo buff really too short...av thought i wil use d lng update change ma mood afta moi G.f told me diz evening zat d game iz over |
Re: Life Of A Uam Boy by felipemadero(m): 10:16pm On Oct 26, 2013 |
In ''mike's voice''...I go wound u o! |
Re: Life Of A Uam Boy by Jumizie13(f): 10:28pm On Oct 26, 2013 |
1 Like |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 11:30pm On Oct 26, 2013 |
9ce one ade |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 12:30pm On Oct 27, 2013 |
You wan eat d remaining fowl na |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 1:01pm On Oct 27, 2013 |
sкчscrαρεr™:the next one would be long Pappikay: Nyc one bwo buff really too short...av thought i wil use d lng update change ma mood afta moi G.f told me diz evening zat d game iz overwatsup with dis gals na? u sure say dem no hold meeting to kick our a:sses? break up everywhere felipemadero: In ''mike's voice''...I go wound u o!abeg no wound me o 4kizo: 9ce one adethanks Daniel2802: You wan eat d remaining fowl nawetin man go do na |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (37) (Reply)
Thrills Of A Lagos Babe / Memoirs Of Blood And Steel ( A Fantasy Novel) / Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |