Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,065 members, 8,001,368 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 09:29 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (99992 Views)
Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (37) (Reply) (Go Down)
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:23am On Nov 01, 2013 |
philcz: goodmornin guy,hope Idye Witches allow u wake,or so i tot#na joke o...the witches no dey fear face ni? |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:24am On Nov 01, 2013 |
happy new month to everyone. But abeg, una know where dis year the run go? |
Re: Life Of A Uam Boy by philcz(m): 8:47am On Nov 01, 2013 |
adegwurulez: happy new month to everyone. But abeg, una know where dis year the run go?i feel say na Oju o,bt u neva can tell. |
Re: Life Of A Uam Boy by philcz(m): 8:50am On Nov 01, 2013 |
adegwurulez: the witches no dey fear face ni?oh, sowri i forget say ur face ma resemble witch.. |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 9:43am On Nov 01, 2013 |
Ade hw u take cover d junction wit ur hand? Hahahaha u 4ny die. |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 12:44pm On Nov 01, 2013 |
Roflmao, i laff sotey catarrh commot from my yansh. . . Shey girls no dey your lodge ni?! Cool update anyways!! |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 3:03pm On Nov 01, 2013 |
Happy new month too. |
Re: Life Of A Uam Boy by Therock5555(m): 4:18pm On Nov 01, 2013 |
Adeg mehn i rate u after Flow and Foxy for comedy jare, u don overtake my minis3. See as my hand still dey shake wit laf, i thank God say police never catch me b4. Thumbs up man. That 4kizo own 5yrs wanted arrest nearly make me choke up wit lafter, this story pass lafing gas o |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:25pm On Nov 01, 2013 |
philcz: i feel say na Oju o,bt u neva can tell. philcz: oh, sowri i forget say ur face ma resemble witch..one word #codeine 4kizo: Ade hw u take cover d junction wit ur hand? Hahahaha u 4ny die.ma hand large o sкчscrαρεr™:the girls dey inside dey do amebo na |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 4:27pm On Nov 01, 2013 |
The rock5555: Adeg mehn i rate u after Flow and Foxy for comedy jare, u don overtake my minis3. See as my hand still dey shake wit laf, i thank God say police never catch me b4.haba na, usher no fit overtake general overseer na. U be my boss o |
Re: Life Of A Uam Boy by D9ty7(m): 7:48pm On Nov 01, 2013 |
Nice write up boss. Kip it coming |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:53pm On Nov 01, 2013 |
D9ty7: Nice write up boss.Thanks sir. I see u have a story going on. Expect me there. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:56pm On Nov 01, 2013 |
Typing... |
Re: Life Of A Uam Boy by D9ty7(m): 7:59pm On Nov 01, 2013 |
adegwurulez:I'll really appreciate that. I still doff my hat 4 u. |
Re: Life Of A Uam Boy by philcz(m): 7:59pm On Nov 01, 2013 |
adegwurulez: one word #codeinei no get ur tym.. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:07pm On Nov 01, 2013 |
. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:08pm On Nov 01, 2013 |
philcz: i no get ur tym..lolz... come online |
Re: Life Of A Uam Boy by D9ty7(m): 8:25pm On Nov 01, 2013 |
Oliver twist mode activated> want some more |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 8:55pm On Nov 01, 2013 |
Hmmmm, and i thought Musa was the king of mischief. . . |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 9:04pm On Nov 01, 2013 |
The rock5555: Adeg mehn i rate u after Flow and Foxy for comedy jare, u don overtake my minis3. See as my hand still dey shake wit laf, i thank God say police never catch me b4.no b small case o |
Re: Life Of A Uam Boy by Wizdray: 9:19pm On Nov 01, 2013 |
4kizo: Ade ur own na small case nah, my own b saz i wrap towel arnd my waist as i wan go buy soap wey i go take bath, d catch me saying i v bn wanted for 5years,Lwkd! Like seriously? |
Re: Life Of A Uam Boy by philcz(m): 9:21pm On Nov 01, 2013 |
adegwurulez:nyc update,but e no long sha.. |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 10:53pm On Nov 01, 2013 |
D9ty7: Oliver twist mode activated> want some more2moro tinz sкчscrαρεr™:philip na learner o 4kizo: no b small case o Wizdray:hehe... 4kizo gats open thread to gist us that tori o philcz: nyc update,but e no long sha..na opera mini na... Only 5000words |
Re: Life Of A Uam Boy by ritababe(f): 10:58pm On Nov 01, 2013 |
****waiting**** chewing my gum**** |
Re: Life Of A Uam Boy by ritababe(f): 10:58pm On Nov 01, 2013 |
Guy u dey try joor go back to ghost mode |
Re: Life Of A Uam Boy by felipemadero(m): 12:37am On Nov 02, 2013 |
Ade baba...i like d kind joke wey u dey throw here esp dat TV wey dey use engine oil;laff wan mak me give boko haram ur house address sef:p...**i dey feel lyk philip cos say na my namesake;we gather b mr fresher**Abeg dey paint d guy 4 good scene/lite so i fit dey proud of am o! |
Re: Life Of A Uam Boy by 4kizo(m): 10:59am On Nov 02, 2013 |
Wizdray:wiz, dem no even gree me change cloth, dem jst pust me inside cell wit my towel stil wrap arnd my waist, even my cell mate dy laff me |
Re: Life Of A Uam Boy by Philawole(m): 11:17am On Nov 02, 2013 |
;DWe dan make front page ooo |
Re: Life Of A Uam Boy by CastingCrowns(f): 11:35am On Nov 02, 2013 |
@op what department in UAM? |
Re: Life Of A Uam Boy by skyscraperTM(m): 11:37am On Nov 02, 2013 |
Wow! We made frontpage. Congract Adegwu. . . |
Re: Life Of A Uam Boy by kingphilip(m): 11:43am On Nov 02, 2013 |
Wow we made it to FP tnx to the mods wu made it possible |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:53am On Nov 02, 2013 |
Ahdonbelivit!!!! just discovered my first ever story has made front page. wanna say a big shout-out to everybody who took out time out of their busy schedule and mb out of their scarce data bundle to endorse this story for front page; Therock5555: he was the first person that talked about endorsing this story for front page, thanks so much sir, u r far too kind. Chimaritoponcho: dis guy had a rough time with the mods just because of this story, he has always been here. I appreciate sire. Kingphilip: The third person to endorse this story, a regular contributor on this thread. big ups man scycraper: hardly an update drops without a coment from this guy, u too gbasky sir. he was also among the people that endorsed this story. Mods: without the hardworking mods of this section talking abt obbinau and mynd, our front page dreams wouldnt have been possible,thanks sirs. i also want to apologise on behalf of any reader here that angered you guys. make una no vex ehm.. To all my readers, i cant begin to mention all your names for want of space, those mentioned above where those that endorsed this story. But be rest assured, i appreciate all of you. Even though this my dull brain might not allow me to remember ur names but just know i appreciate and cherish y'al. we did it!!!! foxy i see ya 2 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (37) (Reply)
Thrills Of A Lagos Babe / Memoirs Of Blood And Steel ( A Fantasy Novel) / Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |