Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,205,471 members, 7,992,583 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 10:41 AM

Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! (2635 Views)

****OYINBO PRINCESS Speaks Pidgin, Shares Love For 9ja**** / Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d / Could Tell If One Was Without Underwear (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Jeovy(m): 7:47pm On Jul 13, 2008
Ben,we really need to help this guy,maybe we mix the kulikuli and banana for am
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 7:48pm On Jul 13, 2008
Una need consult Obadare , i hope you who's that huh ??
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 8:09pm On Jul 13, 2008
@Jeovy personally i believe people like this can't be cured at Yaba Left.
Na cele church fit this type of pesin (where dem go flog sense enta im head)
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by ituen(m): 10:38pm On Jul 13, 2008
I hope kay is ok
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 11:01pm On Jul 13, 2008
baba i dey oo wetin dey happen ?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 11:12pm On Jul 13, 2008
@All Make ona free the guy, i just got a call from Yaba, the guy is awaiting a brain transplant.
So abeg make ona bear with am.
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 11:18pm On Jul 13, 2008
Umm see your mouth , you no talk since oo , just right now you too dey form , Chukwu , Omo go complete your dose your
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 11:22pm On Jul 13, 2008
Kay$:

Umm see your mouth , you no talk since oo , just right now you too dey form , Chukwu , Omo go complete your dose your

Knowing your mental condition, i don't think you expect me to reply your post do you ?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by ituen(m): 3:45am On Jul 14, 2008
i'm yet to see punches cool
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Jeovy(m): 7:24am On Jul 14, 2008
you never pay for ticket,you wan see punch.

aha hin be like say my princesa never still recover after the weekend.wow
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 8:25am On Jul 14, 2008
busy body ppl , olofofo
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by folly69(m): 9:05am On Jul 14, 2008
guy u b snake abi u chop 1 wey u just dey hiss about the whole thread snake wey them cut im tail
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 9:13am On Jul 14, 2008
Shebi na u give me the snake shop , Sola Atere , NTA N3WS
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Jeovy(m): 9:22am On Jul 14, 2008
Kay,so you dey eat snake?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 9:24am On Jul 14, 2008
@Jeovy Yes Aljazeera , one on one tonight mugun
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 9:29am On Jul 14, 2008
@Jeovy, folly, ituen and all NLD elders, Its been long we had a gang-up against anyone here on NLD.
Its high time we let this guy have it like naijagurly. Abi wetin ona think ?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 9:36am On Jul 14, 2008
@Ben he dey arrange rebel against man like you , dont behave like your fellow friends ituen , folly and jeovy , you should be able to come one on one like man not like this ppl i just mentioned ladies , haaaa
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by clemcykul(f): 11:37am On Jul 14, 2008
hehehehee kay$ go home ur sins are 4ogiven
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 11:54am On Jul 14, 2008
@clemcykul Since when you become Jesus wey dey exonerate pple from them sins ?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by JUNIT1(m): 12:00pm On Jul 14, 2008
this joke is drier than the sahara desert
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 12:04pm On Jul 14, 2008
J UNIT:

this joke is drier than the sahara desert

LMAO now that is funny
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Kays1(m): 12:26pm On Jul 14, 2008
@J UNIT where u hide since wey u just jump come today dey yarn Gutter dirty ?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by clemcykul(f): 5:51pm On Jul 14, 2008
j unit na person?

see hin south african head angry
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by MrInfo1(m): 5:57pm On Jul 14, 2008
i didn't get the joke
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by olaiday(m): 6:14pm On Jul 14, 2008
so ituen you bad reach dis level. anyway no just waka for nit cos if dis guys handle, na hospital leave u go collect for work no be sick leave
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 7:28pm On Jul 14, 2008
Gbam !!!
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by princesa(f): 7:42pm On Jul 14, 2008
are we the only couple in nlnd
why so much hate na
jealousy full everywhere cool

ituen dint i tell u that you will personally walk down me down the aisle
so start playing the fatherly part and stop playing with my future cool

ben
ur bad bele worst past
u no go settle with temi with your mechanic job
and live me and my heart-throb alone angry
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 7:51pm On Jul 14, 2008
~princesa Wetin i do this time ?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by princesa(f): 8:22pm On Jul 14, 2008
no be u say i love ur koko
u no de look face angry
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by benjay1(m): 10:40pm On Jul 14, 2008
~Now you dey pretend dey make face.
Ehen i lie ?
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by Jeovy(m): 5:56am On Jul 15, 2008
Liarrrrrrrrrrrrrr,do you still need more answer
Re: Underwear Is Important - Jeovy And Princess, Take Note! by clemcykul(f): 8:11am On Jul 15, 2008
yep

(1) (2) (3) (4) (Reply)

[PHOTO] Funny Photo Of An Air-conditioned House In A Rural Area / MTN 100 GB Free Cheat!!! / Can You Enter This House Just To Greet A Friend?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.