Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,887 members, 7,973,042 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 06:47 AM

***club** - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ***club** (3355 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: ***club** by Kays1(m): 7:04pm On Jul 14, 2008
because you are on euro land web **hiss** see question LMAO grin
Re: ***club** by Abbygyal(f): 7:05pm On Jul 14, 2008
euro land web
Re: ***club** by Kays1(m): 7:09pm On Jul 14, 2008
yEP Sexy EUROLAND WEY WE DEY NOW NOW LOL
Re: ***club** by benjay1(m): 7:11pm On Jul 14, 2008
**yawns**
Re: ***club** by Abbygyal(f): 7:12pm On Jul 14, 2008
Im an African, not a sexy woteva u call it
Re: ***club** by clemcykul(f): 11:14am On Jul 15, 2008
WHY all this senseless posts


abbie darling ure beautiful anyday anytime kiss
Re: ***club** by benjay1(m): 11:17am On Jul 15, 2008
@Clem You dey okay so ?? How you go dey hail girl like u ??
Allow the gentlemen do that.

~Abbygyal Ehen, wetin be ya number again grin
Re: ***club** by Jeovy(m): 11:26am On Jul 15, 2008
I like your hailing technics
Re: ***club** by benjay1(m): 11:30am On Jul 15, 2008
~which technic i use now ? Just saying hello to a sista wink
Re: ***club** by Jeovy(m): 11:33am On Jul 15, 2008
Just say Hello.Simple
Re: ***club** by clemcykul(f): 11:56am On Jul 15, 2008
ben dey jealous my razzling method grin grin

myself and abbie don come a long way, abi no be so jeovy?
Re: ***club** by benjay1(m): 12:07pm On Jul 15, 2008
~Clem You wan make our two go into razzling competition over Abbygyal ??
Re: ***club** by clemcykul(f): 12:18pm On Jul 15, 2008
lol abbie knoes whats up,

ur lines will make her go into feat of laughter.

just give up
Re: ***club** by Kays1(m): 12:27pm On Jul 15, 2008
See olofofo ppl won claim my love life Abby grin
Re: ***club** by benjay1(m): 12:28pm On Jul 15, 2008
now hiss is in the house.
Re: ***club** by Kays1(m): 1:16pm On Jul 15, 2008
Carry Mic
Re: ***club** by clemcykul(f): 3:17pm On Jul 15, 2008
ben i tire o

the way the guy just dey hiss ehhh like frustrated pregnant woman
Re: ***club** by Abbygyal(f): 3:31pm On Jul 15, 2008
hmmmmn
Re: ***club** by Kays1(m): 3:33pm On Jul 15, 2008
Oya make una carry Mic now , I dey wait , **hiss**
Re: ***club** by Jeovy(m): 5:15pm On Jul 15, 2008
At last hin no disappoint with the "Hiss"

clemcykul:

ben dey jealous my razzling method grin grin

myself and abbie don come a long way, abi no be so jeovy?


Abi your gateman,how you want make I know,ask Ituen


@Ben

Abby again,leave am for clems,so that "Hiss" go kill am
Re: ***club** by Abbygyal(f): 5:20pm On Jul 15, 2008
lol
@kay
dem don give u nickname which is gud 4 u
Re: ***club** by Kays1(m): 5:35pm On Jul 15, 2008
@Abby Hen hen I thought we be Yemi my lover part 2 , You self come join this jobless boys dey call me hiss , **HISS*

No be una fualt , **hisss**
Re: ***club** by Abbygyal(f): 5:54pm On Jul 15, 2008
yemi my lover part 2?
dat makes u unique dan others tongue
no be new thing and dnt call people jobless!!!
Re: ***club** by Kays1(m): 5:55pm On Jul 15, 2008
Okay ma 'am Thanx , but you are to straight up with me , Na u born mii haa haaaa
Re: ***club** by Abbygyal(f): 6:02pm On Jul 15, 2008
lol
no vex
Re: ***club** by Kays1(m): 6:06pm On Jul 15, 2008
lol smiley did i scare you off sweet?
Re: ***club** by Abbygyal(f): 6:10pm On Jul 15, 2008
not at all
Re: ***club** by Esss(m): 6:12pm On Jul 15, 2008
@ Kay and clem

Shey una no dey fear God?? See as una just dey caryy old papa like tufe dey play like say ehn be small tata.

Make una beware o!!

Ask for tufe, which kind puppy you be so?? Na so you just dey allow all these childrens dey yab you anyhow. Try show them say you get kidney now.

@ Abbygyal

No mind Kay$ O!! He has two wives and 6 kids in the village.
Re: ***club** by Abbygyal(f): 6:18pm On Jul 15, 2008
@Ess
lamao thanks for the info
@kay
u too try no be small
Re: ***club** by Jeovy(m): 6:21pm On Jul 15, 2008
who agree to marry "Hiss"?
Re: ***club** by Abbygyal(f): 6:24pm On Jul 15, 2008
hiss is a small boy na abeg dnt make him think about marriage
Re: ***club** by Kays1(m): 7:49pm On Jul 15, 2008
On our wedding day, !! i say on our wedding day , Abby na you i go marry , no be story oo , So @all of you AMEBO , make una kiss ma ass *hiss**

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Not Joke But Fact / “Invisible” Man Arrested After Attempting To Rob A Bank / Newly Married Couple

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.