Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,887 members, 7,973,046 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 06:52 AM

***club** - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ***club** (3356 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: ***club** by Kays1(m): 1:57am On Jul 16, 2008
During Awolowo time abi , I dey Live for West lands Accra Ghana
Re: ***club** by Esss(m): 2:03am On Jul 16, 2008
i neva hear bout all those areas o!! you sure say no be sudan be dat?? I play for accra but, it was mainly between legon, osu, dansoman and kaneshie
Re: ***club** by Kays1(m): 2:06am On Jul 16, 2008
West land -West Legon , Not far from your school if na University of ghana u for grad .osu and those place wey u mention , na where u dey carry those controls abi ? Okoro
Re: ***club** by Esss(m): 2:09am On Jul 16, 2008
the controls na for jokers dem yakpa. Chei!! 200,000 cedis can do wonders o!!

Papaye and co na sure smallies.
Re: ***club** by Kays1(m): 2:10am On Jul 16, 2008
Man price don high oo whe u comot ghana ?
Re: ***club** by Esss(m): 2:11am On Jul 16, 2008
2006.

High go where?? Na the new cedis??
Re: ***club** by Kays1(m): 2:12am On Jul 16, 2008
OmO Market don change oo , as dem increase fuel , controls don increase .the koko oo
Re: ***club** by Esss(m): 2:15am On Jul 16, 2008
I don mistype, 2007.

Increase wetin?? All them Jokers and selsbridge controls still dey abi?? I can been dey jam some naija cruise for jokers those days.
Re: ***club** by Kays1(m): 2:17am On Jul 16, 2008
so you dont the diff btw when u write 2006 and 2007 hen ? this boy don waiste 4 years for Uni , its a pity
Re: ***club** by Esss(m): 2:21am On Jul 16, 2008
your mumu don increase as sun don go down abi??

you no see where I talk say I don mistype abi??

Wetin u sef dey do for that way?? student or yahooze?? b'cos I know say those ghana people can fall mugu well well
Re: ***club** by Kays1(m): 2:25am On Jul 16, 2008
i aint yahooze , i aint student , i dey import and export boys like you
Re: ***club** by Kays1(m): 2:26am On Jul 16, 2008
Na me be mumu abi ? I know where i go wait you , Olodo
Re: ***club** by Esss(m): 2:27am On Jul 16, 2008
you dey import students abi wetin??
Re: ***club** by Kays1(m): 2:30am On Jul 16, 2008
You still dey count your self as student ? You won travel ? i say i dey import and export , abi u blind , try see optician
Re: ***club** by Esss(m): 2:32am On Jul 16, 2008
see yourself??

Import and export wetin?? VCD?? Contraband?? spare parts?? ashewos?? wetin you dey import and export??

Yahoo boy like you. Pray say ghana police no cramp you put you for sanko o! 2 million sef no go fit bail you.
Re: ***club** by Kays1(m): 2:37am On Jul 16, 2008
So thats what you take your 4 years do for here , I wont tell you , pali up first , but it wasn't what you think atall mumu
Re: ***club** by Esss(m): 2:44am On Jul 16, 2008
Anyhow sha. Much respect to you and your yahoo business.

I know say na busy net for circle you go dey, dey do all night browsing. Enjoy my guy, 60,000 cedis no be beans. wink wink

I don go sleep. I go pray for you to catch mugu this night. grin grin grin

Echina (meaning gudnyt in twi) tongue tongue
Re: ***club** by Kays1(m): 2:49am On Jul 16, 2008
Funny cafe ? Mumu i am in my self compound 3 bed room , im working on seeing Ben~Jay soon so e go confirm that for you mumu , small boy , you don dey use your uncle laptop for house enter NLD dey BUGA , rest in pieces
Re: ***club** by clemcykul(f): 7:58am On Jul 16, 2008
good morning house

hope u all had a good nite filled wid bla bla bla?

have urselfs a stressful day widout money and lunch grin
Re: ***club** by ituen(m): 8:46am On Jul 16, 2008
Clemcy shun ur hailings

U no see fight for above
Re: ***club** by benjay1(m): 9:39am On Jul 16, 2008
~ There two stale sheeps sitting on this thread.
One named Kay , One named Esss.
Fly away Kay, Fly away Esss,
Fly away you jobless sheeps, sitting on this thread. grin
Re: ***club** by clemcykul(f): 9:54am On Jul 16, 2008
buahahhahahaha i dey love newbies fyte grin grin

i like that songs bennio sanging it again
Re: ***club** by Jeovy(m): 9:59am On Jul 16, 2008
Clems, see the kind english wey you dey use start the day
Re: ***club** by benjay1(m): 10:02am On Jul 16, 2008
~Jeovy i doesn't understanding you atimes.
wetin doesn't concerneth you you putting ya mouth. why ??
Re: ***club** by clemcykul(f): 10:47am On Jul 16, 2008
i doesnt know why
Re: ***club** by Jeovy(m): 11:09am On Jul 16, 2008
now am hungry
Re: ***club** by Kays1(m): 11:56am On Jul 16, 2008
who speaketh that bullmeat that newbies fyte , May thy your mouth closed and never openth again
Re: ***club** by benjay1(m): 12:07pm On Jul 16, 2008
Re: ***club** by Kays1(m): 1:22pm On Jul 16, 2008
what ?
Re: ***club** by Jeovy(m): 2:06pm On Jul 16, 2008
Even you self confused for your yarn
Re: ***club** by Abbygyal(f): 3:36pm On Jul 16, 2008
hmmmmn
Re: ***club** by benjay1(m): 4:03pm On Jul 16, 2008
I need to change the batteries in my head.

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

If This Is The Winner Imagine The Looser (see Picture) / Revealed: “aisha Buhari Mistakenly Voted For Pdp” – Inec / Made In Nigeria English

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.