Stats: 3,177,806 members, 7,902,576 topics. Date: Saturday, 27 July 2024 at 12:27 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ugly Girls Have Better Guys, WHY? (69977 Views)
Guys, Why Girls Delay In Replying Your Chats / The Fate Of Ugly Girls In Nigeria + PICTURES / 99 Secrets Girls Have to Know about Guys (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (43) (Reply) (Go Down)
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:32pm On Nov 09, 2013 |
Harbosede02: Ehn ehn,tinz don happen o,if no be sey i get strong mind,person go don commit e-suicide,am nt suprised na?no be Nl i dey?anytin fit happen..d tin wey dey pain me pass is dat dis guys dat r saying gurls r ugly r worse!!ugly is even 2 gud a word 2 b used 2 describe dem,they r d same set of pple dat wud post pix on Nl asking if they r handsome??d pple m talking knw demselves..st.upid wana be's!!i rest my case..yabbin is welcomed o,itz jst dat i don't a f*ck..YOU SAY??
|
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Miner13: 10:32pm On Nov 09, 2013 |
Harbosede02: Ehn ehn,tinz don happen o,if no be sey i get strong mind,person go don commit e-suicide,am nt suprised na?no be Nl i dey?anytin fit happen..d tin wey dey pain me pass is dat dis guys dat r saying gurls r ugly r worse!!ugly is even 2 gud a word 2 b used 2 describe dem,they r d same set of pple dat wud post pix on Nl asking if they r handsome??d pple m talking knw demselves..st.upid wana be's!!i rest my case..yabbin is welcomed o,itz jst dat i don't a f*ck..so al dia comment dey pain u sha... Hmmmmm dnt mind dem u're beautiful |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by lirusehn(m): 10:32pm On Nov 09, 2013 |
babylucy: beauty is in d heart not d facial luk, most ugly gurls has d inbuilt beauty wish is d character nd most pretty ladies dat has d physical beauty do not av, cos i tin is sure physical beauty fades wit tym while inbuilt beauty do not instead it glows wit respect 2 tymname of a gal writeup of a guy. SMH |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Idowuogbo(f): 10:32pm On Nov 09, 2013 |
tintingz: Is it bad to admire something ni...No o! U can lookery but u can't touchéry. ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by NadiaSA1(f): 10:33pm On Nov 09, 2013 |
Miner13: ![]() ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by addictiv(m): 10:33pm On Nov 09, 2013 |
babylucy: beauty is in d heart not d facial luk, most ugly gurls has d inbuilt beauty wish is d character nd most pretty ladies dat has d physical beauty do not av, cos i tin is sure physical beauty fades wit tym while inbuilt beauty do not instead it glows wit respect 2 tymAbegi...leave that talk ....you mehn say all the fineness wey de our body na to dash am to one ugly duckling. ...Tufia not my portion.....IJN |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:34pm On Nov 09, 2013 |
Harbosede02: Ehn ehn,tinz don happen o,if no be sey i get strong mind,person go don commit e-suicide,am nt suprised na?no be Nl i dey?anytin fit happen..d tin wey dey pain me pass is dat dis guys dat r saying gurls r ugly r worse!!ugly is even 2 gud a word 2 b used 2 describe dem,they r d same set of pple dat wud post pix on Nl asking if they r handsome??d pple m talking knw demselves..st.upid wana be's!!i rest my case..yabbin is welcomed o,itz jst dat i don't a f*ck.. na wa oo.. You may want to modify this shaa |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by adexsimply(m): 10:34pm On Nov 09, 2013 |
Harbosede02: Ehn ehn,tinz don happen o,if no be sey i get strong mind,person go don commit e-suicide,am nt suprised na?no be Nl i dey?anytin fit happen..d tin wey dey pain me pass is dat dis guys dat r saying gurls r ugly r worse!!ugly is even 2 gud a word 2 b used 2 describe dem,they r d same set of pple dat wud post pix on Nl asking if they r handsome??d pple m talking knw demselves..st.upid wana be's!!i rest my case..yabbin is welcomed o,itz jst dat i don't a f*ck.. ![]() ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by IVORY2009(m): 10:34pm On Nov 09, 2013 |
addictiv: You lie aunty, wor-wor/Ugly woman, she is open minded, down to earth, respectful, all those one na story. Story wen you dey talk, every man wants a woman that will respect him. #Team Wor-Worism# |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by NadiaSA1(f): 10:34pm On Nov 09, 2013 |
Amefrica:I don trace u from which station.. ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by yinkeys(m): 10:35pm On Nov 09, 2013 |
One girl whose got beauty both on the outside & in. Cc Dillish Mathews BBA winner |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:35pm On Nov 09, 2013 |
1 Like |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:37pm On Nov 09, 2013 |
Nonso23: What kind of reckless and ill-qualified MOD is supposed to take care of this threadwhy evulz na ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by NadiaSA1(f): 10:37pm On Nov 09, 2013 |
yinkeys: One girl whose got beauty both on the outside & in. Cc Dillish Mathews BBA winnerserious? |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:37pm On Nov 09, 2013 |
Nadia_SA1: I don trace u from which station.. Oya! Take this N100m for job well done.. ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by modupeaderonke(f): 10:38pm On Nov 09, 2013 |
lirusehn: lynpetra. Afa na? U b don 4get ur #1 enemy ni?u again u no dey sleep? |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by tintingz(m): 10:38pm On Nov 09, 2013 |
Idowuogbo:I can look and I can touch... ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:38pm On Nov 09, 2013 |
yinkeys: One girl whose got beauty both on the outside & in. Cc Dillish Mathews BBA winnerare you sure?? |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Lilamartedi(f): 10:38pm On Nov 09, 2013 |
lirusehn: smh @ ya DPMy friend goan shake ur big head sumwhere else!.Don't quote me if u've gat nothin reasonable to say |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:38pm On Nov 09, 2013 |
Nadia_SA1: I don trace u from which station.. Pretty face, 5'4, almost flat nyach, orange sized booby, and Zulu...7/10 it is ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Honmane: 10:39pm On Nov 09, 2013 |
Very Simple; unlike the pretty gurls with many suitors and always being laid resulting to loose Virgina which is repulsive to guys...the ugly gurls are not frequently visited, hence guys are attached when they taste and see that Virgina is still vibrant. 1 Like |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by NadiaSA1(f): 10:39pm On Nov 09, 2013 |
Beennkumar:omg jus saw ur pic .. U deserv a gud woman!!! |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by lirusehn(m): 10:40pm On Nov 09, 2013 |
modupeaderonke: u again u no dey sleep?i niru burst lynpetra's head dis nyt. Bsidz, i no wan ist u sleep. ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by tintingz(m): 10:41pm On Nov 09, 2013 |
Harbosede02: Ehn ehn,tinz don happen o, if no be sey i get strong mind,person go don commit e-suicide,am nt suprised na? no be Nl i dey?anytin fit happen..d tin wey dey pain me pass is dat dis guys dat r saying gurls r ugly r worse!!ugly is even 2 gud a word 2 b used 2 describe dem,they r d same set of pple dat wud post pix on Nl asking if they r handsome??d pple m talking knw demselves..st.upid wana be's!!i rest my case..yabbin is welcomed o,itz jst dat i don't a f*ck..Thank God you didn't commit suicide, you are pretty no mind them jare ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:41pm On Nov 09, 2013 |
modupeaderonke: u again u no dey sleep?no vex o.. i just had to ask, u resemble girl wey i yansh 3 weeks ago, wey steal my note 2... abeg do u stay in warri ikpago side ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by NadiaSA1(f): 10:41pm On Nov 09, 2013 |
Amefrica:cheiiiii u this rude boy ![]() ![]() |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by lirusehn(m): 10:41pm On Nov 09, 2013 |
Lila_martedi: My friend goan shake ur big head sumwhere else!.Don't quote me if u've gat nothin reasonable to sayden stop posting sh*ts and get a life. 1 Like |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by NadiaSA1(f): 10:42pm On Nov 09, 2013 |
phoinix: U try! |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by lirusehn(m): 10:42pm On Nov 09, 2013 |
deejay_harry1: no vex o.. i just had to ask, u resemble girl wey i yansh 3 weeks ago, wey steal my note 2...bros i get gun i fit kill persn cuz of dat girl o abeg. Parkwell. Area |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by addictiv(m): 10:43pm On Nov 09, 2013 |
IVORY2009:You forget character can change, habits are learnt. ..but there is no remedy for ugliness even facial reconstruction may only save you a little but traces of ugliness ll be found in your kids....if you know the privileges associated with good looks you wont want your kids to miss out. |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:44pm On Nov 09, 2013 |
lirusehn: bros i get gun i fit kill persn cuz of dat girl o abeg. Parkwell. Areana serious qwesion i ask oo.. cox if na she be tht,,, her case dey police station |
Re: Ugly Girls Have Better Guys, WHY? by Nobody: 10:45pm On Nov 09, 2013 |
lirusehn: lynpetra. Afa na? U b don 4get ur #1 enemy ni? Yeye!Make una stop to dey abuse the babe.I,know dey laff again sef. ![]() |
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (43) (Reply)
Married Man, Lady Died In Lagos Hotel During Sex Romp / Photo Of Two Love-birds Kissing - Caption The Photo / Wetin My Eye See Today (ladies Is This Real)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54 |