Stats: 3,173,364 members, 7,888,155 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 08:43 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Fine Boy Equlibrium (3782 Views)
Fine Boy / Lagos Fine Boy Proposal Form(terms And Condition) / Single Fine Boy And Searching... (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Fine Boy Equlibrium by chamotex(m): 6:44pm On Aug 17, 2008 |
whats all these loff loff loff, me i no dey loff sha |
Re: Fine Boy Equlibrium by Nobody: 6:45pm On Aug 17, 2008 |
wetin be love sef? |
Re: Fine Boy Equlibrium by chamotex(m): 6:52pm On Aug 17, 2008 |
ibkaye: exactly o. . . . . . help me ask them o me love ? nefa ![]() ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by Gabry(f): 2:05am On Aug 18, 2008 |
Cham, are you some kinda priest? |
Re: Fine Boy Equlibrium by Nobody: 5:08pm On Aug 18, 2008 |
chamotex:correct guy |
Re: Fine Boy Equlibrium by chamotex(m): 8:01pm On Aug 18, 2008 |
gabrywyl: nope, i just dont fall in love ![]() ![]() ![]() ibkaye: correct girl ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by Nobody: 1:10am On Aug 19, 2008 |
of course na ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by chamotex(m): 1:18am On Aug 19, 2008 |
ibkaye: say i be fine boy ![]() ![]() ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by Nobody: 1:19am On Aug 19, 2008 |
chamotex:hisses in hausa, see his teet ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by Shaz(f): 1:34am On Aug 19, 2008 |
Hmmn . . |
Re: Fine Boy Equlibrium by chamotex(m): 1:47am On Aug 19, 2008 |
ibkaye: how do u do that in hausa o. . . . .omo aboki mey suya ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by Nobody: 1:47am On Aug 19, 2008 |
lol it's easy ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by MrInfo1(m): 2:51am On Aug 19, 2008 |
nuisance |
Re: Fine Boy Equlibrium by Gabry(f): 3:15am On Aug 19, 2008 |
Greetings skyworld4, Good day to you. I would like to apologize on behalf of this thread as I think that you are posting your post in the wrong section. Kindly open a seperate thread for your topic if you dont mind. If there are any enquiries, please do not hesistate to holler at anyone and either one of us fellow nairalanders will get back to you with full assistance. Thank you and do have a plesant day ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by henry007(m): 3:19am On Aug 19, 2008 |
gabwywl he knows exactly wat he's doin , its not a mistake |
Re: Fine Boy Equlibrium by Gabry(f): 4:37am On Aug 19, 2008 |
Really ![]() ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by tufe(m): 10:40am On Aug 19, 2008 |
no be lie |
Re: Fine Boy Equlibrium by clemcykul(f): 3:35pm On Aug 19, 2008 |
na lie! |
Re: Fine Boy Equlibrium by tufe(m): 3:40pm On Aug 19, 2008 |
u dey there |
Re: Fine Boy Equlibrium by Gabry(f): 7:45pm On Aug 19, 2008 |
Cause she is a Amebo. ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by tufe(m): 11:09am On Aug 20, 2008 |
just like you |
Re: Fine Boy Equlibrium by Gabry(f): 11:20am On Aug 20, 2008 |
And you too. ![]() |
Re: Fine Boy Equlibrium by tufe(m): 12:37pm On Aug 20, 2008 |
na u be chief of amebo |
Re: Fine Boy Equlibrium by jaymobb(m): 1:43pm On Aug 20, 2008 |
and u come be the minister of amebo matters |
Re: Fine Boy Equlibrium by tufe(m): 3:56pm On Aug 20, 2008 |
. . and u be president of The Federal Republic Of Amebo |
Re: Fine Boy Equlibrium by Gabry(f): 3:58pm On Aug 20, 2008 |
And you be the Royal Highness King of Amebo |
Re: Fine Boy Equlibrium by tufe(m): 6:10pm On Aug 20, 2008 |
. . . .and u the queen |
Re: Fine Boy Equlibrium by jaymobb(m): 3:59pm On Aug 21, 2008 |
and you be chief priest |
Re: Fine Boy Equlibrium by Gabry(f): 12:50pm On Sep 02, 2008 |
Amebo is not in my dictionary |
Re: Fine Boy Equlibrium by jbblues24(m): 7:35pm On May 31, 2019 |
If I could I would. Whether or not I should, I still would. ![]() |
Does 'lekeleke' Really Change The Colour Of Fingernails For Children? / Will You Burn Your Certificate For $50m???? / When Konji Is Truely A Bastard
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |