Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,190,371 members, 7,940,421 topics. Date: Thursday, 05 September 2024 at 05:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Story (1665 Views)
Greatest Mumu Ever!!! / Right Answers To Mumu Questions / Found A Mumu On Facebook (2) (3) (4)
Story by newdeal(m): 5:05pm On Aug 27, 2008 |
# |
Re: Story by blackkabir: 5:12pm On Aug 27, 2008 |
omo, i like this if u have more of it, i wouldn't mind, |
Re: Story by lexicon(m): 6:08pm On Aug 27, 2008 |
lol |
Re: Story by sunej(m): 11:36pm On Aug 27, 2008 |
make i no talk cos me i be Virgin |
Re: Story by chioya(f): 9:55am On Aug 28, 2008 |
@sunej my grandmama na virgin too |
Re: Story by habiolah(m): 10:10am On Aug 28, 2008 |
Word and opposites |
Re: Story by newdeal(m): 10:59am On Aug 28, 2008 |
sunej: Amen! make you remain so foreve------, i mean for now |
Re: Story by newdeal(m): 11:07am On Aug 28, 2008 |
blackkabir: more of wetin? of mumu virgins or the girl wey don vex comot since? |
Re: Story by ayobase(m): 11:18am On Aug 28, 2008 |
u mean the girl cant feel anything or what? |
Re: Story by clemcykul(f): 11:24am On Aug 28, 2008 |
be sef be virgin |
Re: Story by newdeal(m): 11:26am On Aug 28, 2008 |
ayobase:you wan make i show you fidio before you know say d mumu no penetrate? now i know why many people dey fail jamb! |
Re: Story by wapijay(m): 11:39am On Aug 28, 2008 |
e be like say sm ppl here no different 4rm dat mumu virgin o!! |
Re: Story by clemcykul(f): 1:30pm On Aug 29, 2008 |
ur name alone show say u be correct mumu WAPIJAY see ur tear tear boxers |
Re: Story by IMCCN(m): 2:07pm On Aug 29, 2008 |
Thank you broda clemcy! |
Re: Story by newdeal(m): 3:58pm On Aug 29, 2008 |
IMCCN: how e take be ur brother? wetin be una papa name? |
Re: Story by wapijay(m): 7:46am On Sep 01, 2008 |
clemcykul:o boy!! u dey really show yaself. cos' u no go fit express wetin u no be.why u wan tell d whole nairalanders d kind boxers wey u dey were.boxers no cost na,try but one gud one wey go dey were on occasions.abeg!! |
Re: Story by clemcykul(f): 10:03am On Sep 01, 2008 |
ol boi me no dey wear tear tear boxers, instead wey i go wear that kain wan e better make i carry my bulala dey waka about but ur case dey different na u and rats dey share am,wen u wear am for day, the rats go sleep inside for nite |
Re: Story by wapijay(m): 6:29pm On Sep 01, 2008 |
rats!!! u still got rats around?na u let me knw.dat means u most be living with some |
Re: Story by spenchuks(m): 6:42pm On Sep 01, 2008 |
@ newdeal my guy no look far. mumu virgins full for here |
Re: Story by newdeal(m): 7:26pm On Sep 01, 2008 |
spenchuks: e.g?---[i dey your back if anything burst, call dia names joo! ] |
Re: Story by MrInfo1(m): 7:31pm On Sep 01, 2008 |
i no dey o |
Re: Story by Nobody: 7:51pm On Sep 01, 2008 |
sounds like infobaba |
Re: Story by MrInfo1(m): 7:56pm On Sep 01, 2008 |
infomama how va na ? |
Re: Story by spenchuks(m): 11:04am On Sep 02, 2008 |
newdeal: well . . . er . . em . . chei my liver don fail me |
Re: Story by newdeal(m): 11:31am On Sep 02, 2008 |
@spenchuks, liver failure , ok no worry, dem sabi themselves |
Re: Story by clemcykul(f): 12:09pm On Sep 02, 2008 |
hahaha |
Re: Story by spenchuks(m): 12:58pm On Sep 02, 2008 |
na true my guy. but one of them is laughing now |
Re: Story by newdeal(m): 2:46pm On Sep 02, 2008 |
spenchuks: so he is among? no wonder! |
Re: Story by clemcykul(f): 3:04pm On Sep 02, 2008 |
lol |
Re: Story by kufreabasi(m): 5:11pm On Sep 02, 2008 |
that was a good exercese |
Re: Story by newdeal(m): 5:20pm On Sep 02, 2008 |
kufreabasi: you no learn any lesson[s] from that [b]appauullingg [/b]guy? abi you be one of those |
Re: Story by spenchuks(m): 5:25pm On Sep 02, 2008 |
who is dat newdeal? |
Three Nurses / "please Tell That To My Wife" / Student Who Obtained 0% In An Exam
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |