Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,211,494 members, 8,011,813 topics. Date: Sunday, 24 November 2024 at 02:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Happy Buffday To Cbase (5556 Views)
Happy Buffday Tytylayor! / Happy Buffday Clemcielove / Jeovy, Cbase And The Priest (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 10:52am On Sep 13, 2008 |
Una never still comot, Bathday neva finish?, I no wan may mama J still come here find una, abeg, may una dey go na, if na d weed still dey keep una, may una carry am, |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 12:17pm On Sep 13, 2008 |
oya where the weed na |
Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 12:45pm On Sep 13, 2008 |
See am der, ___ Oh my God wer d weed na, Chai! WHERE is JOHHNY, ? You see ur blood Tufe, U see am , i wonder how long i can accomodate this, If not for Chy-Baby, If not__, |
Re: Happy Buffday To Cbase by Gabry(f): 4:05pm On Sep 13, 2008 |
oh well. . . I give up. . . . Nevermind |
Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 4:33pm On Sep 13, 2008 |
u gave up your bra?, ah na wa oo, 4 ma party!, oya who u give am, talk, abi Johnny collect dat one too? |
Re: Happy Buffday To Cbase by dani1luv: 4:44pm On Sep 13, 2008 |
@cbase & poster Shey una buffday party never finish #@ cbase shey na evrydy you dey do buffday abi na evrydy God dey add 1yr to ya life. no more years after the figure no 22 |
Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 4:52pm On Sep 13, 2008 |
dat thing wey dey ur face na ur tongue? abi na boil? |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 5:30pm On Sep 13, 2008 |
na so now |
Re: Happy Buffday To Cbase by dani1luv: 5:35pm On Sep 13, 2008 |
suo fine kokolet., well sha swrry hw fr buddy |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 5:39pm On Sep 13, 2008 |
cbase, u sure say this guy no dey gay, this one wey him dey call u kokolet |
Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 10:18pm On Sep 13, 2008 |
i tire ooo |
Re: Happy Buffday To Cbase by studio43(m): 10:26pm On Sep 13, 2008 |
U DON DEY PRETEND AS IF U AND HIM NOR GET SOME GAY DEALINGS |
Re: Happy Buffday To Cbase by tufe(m): 12:02am On Sep 14, 2008 |
haba, why u go like that about cbase na |
Re: Happy Buffday To Cbase by studio43(m): 2:02am On Sep 14, 2008 |
if u watch very well, u go see sey the guy way nor pure at all |
Re: Happy Buffday To Cbase by Gabry(f): 5:30am On Sep 14, 2008 |
cbase. for your information, I dont wear bra. I be small pikin. |
Re: Happy Buffday To Cbase by MrInfo1(m): 5:12pm On Sep 14, 2008 |
Kini big deal |
Re: Happy Buffday To Cbase by cbase: 9:36pm On Sep 14, 2008 |
Gab wetin i wan take ur little tomatoes do na @studio how u mean say my way no pure, i be pure water? @Tufe No mind Studio Jare, My MJ, Chy-baby, looking Nyash-Killing Goat, fine gal no pimples, is enof for me. |
Re: Happy Buffday To Cbase by Gabry(f): 7:20am On Sep 15, 2008 |
Little tpomatoes? LOL |
Re: Happy Buffday To Cbase by clemcykul(f): 9:02am On Sep 15, 2008 |
tomatoes are very good for stew |
Re: Happy Buffday To Cbase by Nobody: 5:41pm On May 31, 2019 |
Highly thought out! This is new school. |
Michael Jackson Spotted In Oshodi Lagos / When You Went To Ask Sango For A Child Instead Of Waiting For God's Time (Photo) / Friendzone Level 99 And Beyond In Photos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |