Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,173,484 members, 7,888,536 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 09:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Math Quiz (3431 Views)
Strictly For The Math Geniuses (dullards Stay Off!) / New Math / New Math Jokes By Sam Milla (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Math Quiz by lysaa(f): 11:41pm On Oct 23, 2008 |
i reserve my comment, my mouth is for praising God. |
Re: Math Quiz by Azo(m): 7:33am On Oct 24, 2008 |
@studio nobody complain say you e conductor dem no just want make you turn agbero put |
Re: Math Quiz by spenchuks(m): 8:09am On Oct 24, 2008 |
which kain dem no wan? person wey dey pick pocket, wetin u go call am |
Re: Math Quiz by bydot1(m): 8:21am On Oct 24, 2008 |
Na barawo, ole! Picky picky |
Re: Math Quiz by Gabry(f): 8:23am On Oct 24, 2008 |
Dibanche Abasanjo Tufiakwa Blablabla |
Re: Math Quiz by spenchuks(m): 8:33am On Oct 24, 2008 |
wetin dat one come mean? |
Re: Math Quiz by Gabry(f): 8:34am On Oct 24, 2008 |
Uhm. . . I just feel like saying it |
Re: Math Quiz by spenchuks(m): 8:35am On Oct 24, 2008 |
i think i still have some choc milk in my house |
Re: Math Quiz by Gabry(f): 8:39am On Oct 24, 2008 |
How come you no go burn them? |
Re: Math Quiz by clemcykul(f): 9:03am On Oct 24, 2008 |
burn |
Re: Math Quiz by Gabry(f): 9:05am On Oct 24, 2008 |
he say the choc milk has been banned |
Re: Math Quiz by spenchuks(m): 9:07am On Oct 24, 2008 |
i reserved that one because of my love for u. |
Re: Math Quiz by clemcykul(f): 9:09am On Oct 24, 2008 |
aww dats tyte |
Re: Math Quiz by lysaa(f): 1:30pm On Oct 24, 2008 |
no, thats weak! weakest weak in a weaky world. |
Re: Math Quiz by spenchuks(m): 2:34pm On Oct 24, 2008 |
lysaa, what do u mean by that |
Re: Math Quiz by tytylayor: 4:49pm On Oct 24, 2008 |
cnt really get it too |
Re: Math Quiz by studio43(m): 9:04pm On Oct 24, 2008 |
@POSTER, is this how u want to prove to the world that u really love me, ? so tey people wey nor get somewhats to talk about me don finally get oportunity Azo: me abi na you go turn agbero lysaa: if na song be that, i nor go buy |
Re: Math Quiz by bydot1(m): 10:30pm On Oct 24, 2008 |
Re: Math Quiz by studio43(m): 10:31pm On Oct 24, 2008 |
get well soon |
Re: Math Quiz by BossTtdiamonds(m): 10:35pm On Oct 24, 2008 |
Soon enough. . |
Re: Math Quiz by studio43(m): 10:37pm On Oct 24, 2008 |
yeah, |
Re: Math Quiz by BossTtdiamonds(m): 10:41pm On Oct 24, 2008 |
Thank God. . |
Re: Math Quiz by studio43(m): 10:44pm On Oct 24, 2008 |
satan don enter church finally |
Re: Math Quiz by BossTtdiamonds(m): 11:46pm On Oct 24, 2008 |
Guy, u be devil in disguise. . . |
Re: Math Quiz by BossTtdiamonds(m): 11:50pm On Oct 24, 2008 |
Guy, u be devil in disguise. . . |
Re: Math Quiz by Gabry(f): 1:59am On Oct 25, 2008 |
he aint a devil in disguise, he is indeed the devil |
Re: Math Quiz by studio43(m): 5:53pm On Oct 25, 2008 |
why some people nor dey fit make strong allegation when im very much around? |
Re: Math Quiz by sylve11: 7:28pm On Oct 25, 2008 |
studio43: becos dem dey fear u |
Re: Math Quiz by dani1luv: 7:50pm On Oct 25, 2008 |
why dem dey fear yhu na bcz yhu be devil twin broda |
Re: Math Quiz by studio43(m): 8:15pm On Oct 26, 2008 |
sylve11: are u talking from experience? |
Re: Math Quiz by shens2006(m): 8:54pm On Oct 26, 2008 |
maybe yes sha |
Re: Math Quiz by bydot1(m): 11:20pm On Oct 26, 2008 |
Hmmm |
5 Reasons Why Boys/men Are Better Than Girls/women? / Funny Nigeria Pidgin Proverbs And Their Translations..... Add Yours!! / I Received A Call From 09141. What A Horrible Experience
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |