Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,077 members, 7,949,710 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 05:02 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Re: Should I Celebrate Christmas? (710 Views)
Why Christians Should Celebrate Christmas.not For Athiest. / Should Christians Celebrate Christmas? / Should I Celebrate Christmas? (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Re: Should I Celebrate Christmas? by Chrisbenogor(m): 12:30pm On Oct 22, 2008 |
I like the holiday oh, plenty of nkwobi to be pushed down with udeme or odeku, chei I no fit wait, I go soon start to polish my sunday school shoe plus to Iron all my trouser, then I go dust my bible. E get one church for area wey I dey target, christmas chenkes full there no be small. See why I dey vex when una dey beef catholic people if no be them all this small small chop chop no go dey.hehehe. |
(1) (Reply)
A Question For All Xtains / For Choirs members and groups / Am Tired
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |