Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,304 members, 7,943,721 topics. Date: Sunday, 08 September 2024 at 10:57 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Judge This! (2886 Views)
Pls Kindly Judge This Matter / I Want All Of You To Judge This Case / You Be Hotel Inspector?????please My Peple,make Una Judge This Thing (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Judge This! by CuteAngel(f): 12:53pm On Dec 03, 2008 |
Make una take am easy with am abeg |
Re: Judge This! by romsky: 12:59pm On Dec 03, 2008 |
spencer d mouth man wey dey run from fyt |
Re: Judge This! by CuteAngel(f): 1:01pm On Dec 03, 2008 |
na suegbe him be |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 1:04pm On Dec 03, 2008 |
romade: u wan fight. . . sorry i no wan commit murder CuteAngel: suegbe raised to the power two |
Re: Judge This! by romsky: 1:28pm On Dec 03, 2008 |
murder he wrote na u i shot spenchuks na me |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 1:35pm On Dec 03, 2008 |
message from a madman |
Re: Judge This! by romsky: 1:41pm On Dec 03, 2008 |
coward don run with him mouth wey dey drawl |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 1:49pm On Dec 03, 2008 |
no try me oo cos i will not take plea from u |
Re: Judge This! by romsky: 1:52pm On Dec 03, 2008 |
shio shanko |
Re: Judge This! by clemcykul(f): 2:35pm On Dec 03, 2008 |
Re: Judge This! by romsky: 2:39pm On Dec 03, 2008 |
no let fly enta ya mouth o |
Re: Judge This! by clemcykul(f): 3:19pm On Dec 03, 2008 |
e don already enter but i comot am put for ashton jake maut |
Re: Judge This! by romsky: 3:42pm On Dec 03, 2008 |
bad habit |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 4:10pm On Dec 03, 2008 |
i hear say ur wife don abandon u |
Re: Judge This! by romsky: 4:19pm On Dec 03, 2008 |
which of dem |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 4:34pm On Dec 03, 2008 |
dat one wey say she go dump u for me na |
Re: Judge This! by mykali(m): 7:16pm On Dec 03, 2008 |
di na nwuye. |
Re: Judge This! by sholabanke(m): 7:23pm On Dec 03, 2008 |
him wahala don reduced be that if his wife can divorce her |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 7:49pm On Dec 03, 2008 |
u mean romade have womanophobia? |
Re: Judge This! by romsky: 8:30am On Dec 04, 2008 |
more clarification u nid omo iya banke & spencer |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 9:34am On Dec 04, 2008 |
agbero |
Re: Judge This! by studio43(m): 10:50am On Dec 04, 2008 |
spenchucks, running mouth. agbero boy like you, were u sell groundnut go na. i don finally land |
Re: Judge This! by clemcykul(f): 11:32am On Dec 04, 2008 |
u don land for quagmire |
Re: Judge This! by studio43(m): 1:11pm On Dec 04, 2008 |
quagmire ke? na your village name be that |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 3:21pm On Dec 04, 2008 |
u don make mouth run again. if u know say ur mama born u well, come back here make i teach u the difference between B and cow leg |
Re: Judge This! by romsky: 3:23pm On Dec 04, 2008 |
y he no show yesterday b4 d thread was deleted COWard lyk him but na u e resemble sha |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 4:16pm On Dec 04, 2008 |
me resemble studio? i dey craze? |
Re: Judge This! by romsky: 4:23pm On Dec 04, 2008 |
wait i gotta get my calculator u wia confirmed 999.9 tyms as being CRAZY |
Re: Judge This! by mykali(m): 5:34pm On Dec 04, 2008 |
smart chic. |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 5:45pm On Dec 04, 2008 |
romade: akuya. |
Re: Judge This! by mykali(m): 6:00pm On Dec 04, 2008 |
get smart bro. |
Re: Judge This! by spenchuks(m): 6:19pm On Dec 04, 2008 |
how smart? |
Bros Leave My Something Na! / This Is Damn Funny,.. Akpors In Court(1) (2) (3) ... (68) (69) (70) / Funny Memes That Can Make Your Day
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |