Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,454 members, 7,971,643 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 01:15 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wahala Dey O ! (8682 Views)
Wahala Dey O!!! / Job Wahala / 'wahala Dey O! You Are Hired! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 3:20pm On Dec 04, 2008 |
What? |
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 3:21pm On Dec 04, 2008 |
lubbish, gubbish, tubbish & subbish u self |
Re: Wahala Dey O ! by Moyola(f): 3:21pm On Dec 04, 2008 |
ehn o. . . . . wobbish . . . |
Re: Wahala Dey O ! by spenchuks(m): 3:24pm On Dec 04, 2008 |
if i hear any further vernacular for here, person go loss him teeth oo |
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 3:25pm On Dec 04, 2008 |
shattap agbero u see paraga drinka hia |
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 3:27pm On Dec 04, 2008 |
fubbish, i nor noe wetin dey affect u for hia o |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 3:28pm On Dec 04, 2008 |
I'l ban sm1. |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 3:29pm On Dec 04, 2008 |
I'l ban sm1. |
Re: Wahala Dey O ! by Moyola(f): 3:29pm On Dec 04, 2008 |
kilon wori awon bhoiz yi sef efe je egba nii |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 3:32pm On Dec 04, 2008 |
Lol!u mean u dnt undrstand English eh? |
Re: Wahala Dey O ! by Moyola(f): 3:35pm On Dec 04, 2008 |
mba |
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 3:37pm On Dec 04, 2008 |
osplag, r u a banner? |
Re: Wahala Dey O ! by Moyola(f): 3:38pm On Dec 04, 2008 |
hehe |
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 3:40pm On Dec 04, 2008 |
Ops shd be banned 4 double postin after zillion tutorin has bin offered on charity level |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 3:45pm On Dec 04, 2008 |
@tyty nah!but i'm a gud drummer. @moyo u stil learning to spel? @romade ur case is simple,i've tryd my best to let u know its the fault of my server but u wnt get it.ur lecturer the try o! |
Re: Wahala Dey O ! by Moyola(f): 3:46pm On Dec 04, 2008 |
yes |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 3:50pm On Dec 04, 2008 |
Then u hav come to the ryt place.meet romade,she's the headmistress of poku community school here on nairaland. |
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 3:51pm On Dec 04, 2008 |
wata wata i already told u to sell d server & buy d solution simple and na ticha i get no be lectura |
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 3:53pm On Dec 04, 2008 |
osplag, so u r d drummer boy abeg my weddin na dis wknd o |
Re: Wahala Dey O ! by Exstar(f): 3:55pm On Dec 04, 2008 |
*singing* e se o, e se o, e se o, e wa maa loo o! |
Re: Wahala Dey O ! by Exstar(f): 3:57pm On Dec 04, 2008 |
lubbish, swoobish, scooobish, lobbish e.t.c! No be small thing o! No long thing though. |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 3:58pm On Dec 04, 2008 |
@romade r u wilin to do biz wiv me? @tyty u don hook am? |
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 3:59pm On Dec 04, 2008 |
abi na, wetin man pikin go do ,tnk God for seun for NLD |
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 4:00pm On Dec 04, 2008 |
ije wuru teje oto ko ni kaluku gba ile lo arrant lubbish i no trust piple wey dey live on top wata |
Re: Wahala Dey O ! by Exstar(f): 4:01pm On Dec 04, 2008 |
tytylayor: Oh! I'm happy for you! Seun is cool. So, where is the gig taking place? |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 4:04pm On Dec 04, 2008 |
Romade abeg how many metres above sea level u dey? @tyty i tink say na beta person.nyway wetin u use na?abi na d usual "baby i'm pregnant for u"? |
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 4:06pm On Dec 04, 2008 |
no invitation for an Ex-star, we wnt current star @opslag u gat it , 3mths |
Re: Wahala Dey O ! by spenchuks(m): 4:13pm On Dec 04, 2008 |
who is ready for marriage? somebody needs a wife |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 4:15pm On Dec 04, 2008 |
Chei na set up.nyway no be like say him be beta person.if i be u,comot am o!because eh eh eh! |
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 4:16pm On Dec 04, 2008 |
huh confession of i want to join da clique of weddin band |
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 4:19pm On Dec 04, 2008 |
Opslag:na better person nw, ki lo feel |
Re: Wahala Dey O ! by Opslag(m): 4:23pm On Dec 04, 2008 |
U no say wen u mary am,u go born pikin wey resemble am.u no wetin e mean?d pikin own don finish o! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: / Dominating Wife / Picture Of The Most Hilarious Statue Ever
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |