Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,017 members, 7,942,691 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 02:44 PM

Wahala Dey O ! - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wahala Dey O ! (8656 Views)

Wahala Dey O!!! / Job Wahala / 'wahala Dey O! You Are Hired! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 11:26am On Dec 05, 2008
mehn see believe
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 11:33am On Dec 05, 2008
all bcus i said Disis laffta sims more like that of
Taribo west in conjuction with Ronaldinho & colaboration with Omo Baba

but first shoot studio inbtwn d face b4 u deal with d rest
Re: Wahala Dey O ! by Ebonyj(f): 11:35am On Dec 05, 2008
Abeg o, Romade, I am sorry , I get 14 kids and 5 husbands to take care of no let Exstar deal with me o.
Re: Wahala Dey O ! by clemcykul(f): 11:49am On Dec 05, 2008
*faints*
Re: Wahala Dey O ! by Gabry(f): 11:52am On Dec 05, 2008
Ahahahahahaha! grin
Re: Wahala Dey O ! by disease(m): 11:56am On Dec 05, 2008
Studio43 don waka comot again.
***laughs like eddie murphy*** grin
Re: Wahala Dey O ! by romsky: 11:59am On Dec 05, 2008
Ebonyj i don 4giveu small but pay into my acct first
Clem dem don release u
Disis u don dey near yaba left
Re: Wahala Dey O ! by Exstar(f): 12:10pm On Dec 05, 2008
clemcykul:

*faints*

*Pouring a big bucket of water on Clemcy* Waky-waky,
you cant afford to leave me now, untill after the execution
of that black list! wink
Re: Wahala Dey O ! by Ebonyj(f): 12:18pm On Dec 05, 2008
Thank you ma, I will never poke my nose into other peoples business again **[size=5pt]quietly leaves the room**[/size]
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 4:44pm On Dec 05, 2008
*byeeeeeeeeeeeeeeeee*
Re: Wahala Dey O ! by sima(f): 6:51pm On Dec 05, 2008
welcome back tongue
Re: Wahala Dey O ! by sholabanke(m): 6:52pm On Dec 05, 2008
where hav u been?
Re: Wahala Dey O ! by sima(f): 6:54pm On Dec 05, 2008
everywhere but nairaland. . tongue
i've been busy wit school work
Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 10:14pm On Dec 05, 2008
disease:

Studio43 don waka comot again.
***laughs like eddie murphy*** grin

Hisses in samba
Re: Wahala Dey O ! by bydot1(m): 11:14pm On Dec 05, 2008
Na wa ohh
Re: Wahala Dey O ! by sholabanke(m): 12:00am On Dec 06, 2008
@sima
thats good
i want you with a good grade
cheersssssssssssssssssss
Re: Wahala Dey O ! by studio43(m): 7:09pm On Dec 06, 2008
good grade for psycho shey
Re: Wahala Dey O ! by bydot1(m): 8:46pm On Dec 06, 2008
Pyscho?
Re: Wahala Dey O ! by mondob2k(m): 12:51am On Dec 07, 2008
weda stale or not i know say wahala dey.
Re: Wahala Dey O ! by bydot1(m): 1:03am On Dec 07, 2008
i no go see am sha
Re: Wahala Dey O ! by sholabanke(m): 7:28pm On Dec 08, 2008
God forbid bad thing
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 11:31am On Nov 19, 2009
i don come, i don show
Re: Wahala Dey O ! by clemcykul(f): 11:53am On Nov 19, 2009
aww pastor tyty welcome home kiss wink
Re: Wahala Dey O ! by Kunbee: 1:16am On Nov 20, 2009
Serious wahala cool
Re: Wahala Dey O ! by clemcykul(f): 11:05am On Nov 23, 2009
for where?

na wa o kunbee pls stop eyeing dickele
Re: Wahala Dey O ! by Kunbee: 10:53pm On Nov 23, 2009
^^is he ur lover undecided cool
Re: Wahala Dey O ! by clemcykul(f): 11:25am On Nov 24, 2009
lol question grin

kunbee pls leave his bed alone shocked embarassed shocked
Re: Wahala Dey O ! by Kunbee: 12:17am On Nov 28, 2009
Tell him to stop coming to my room cool
Re: Wahala Dey O ! by clemcykul(f): 11:59am On Nov 30, 2009
pls leave the bed.

*pours cold water on the bed*
Re: Wahala Dey O ! by tytylayor: 6:24pm On Nov 30, 2009
*now i love dis*
anoda bucket pls? cheesy
Re: Wahala Dey O ! by PeeJee(m): 11:14am On Dec 01, 2009
Haba tyty u wicked ooooooooooooooooo shocked shocked
Re: Wahala Dey O ! by clemcykul(f): 12:45pm On Dec 01, 2009
pours ice-block on the straw bed*

pity dickele cant even afford a decent bed embarassed

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

The Lord's Prayer In Pidgin / Jungle Language / How To See Through People’s Clothes With Your Glasses

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.