Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,602 members, 7,972,211 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 06:49 AM

Doctor And Paient - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Doctor And Paient (2601 Views)

The Doctor And Patient / A Doctor And A Lawyer Met At A Party / The Adulterous Doctor and the Nurse (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Doctor And Paient by Nobody: 12:02pm On Dec 12, 2008
abeg sell d slippers now,
Re: Doctor And Paient by romsky: 12:11pm On Dec 12, 2008
syl ur case na part seven e get
michelin who collected ur bread so early today wey nuttin dey sweet ur belle abi u use yoyo bitters
lancaster ow much u wan offer 4 one leg
Re: Doctor And Paient by tytylayor: 12:38pm On Dec 12, 2008
emmyjojo:

tyty, how much u wan sell that ur slippers sef?

u 4gt say d patient na romade?

sylve11:

like that of urs?

she no wan sell, if u wan buy go the nearest market.


@ololumi how u dey? kiss

ololumi, i dey nw, u no trust me? grin kiss kiss leave dose bad belle dem

romade:

we r just wakin kip ur kiss 4 now

wake up from ur dream

michelin:

where you there at the scene and how did you manage to know that the next guy in ward was very interested in making an offer for the slips but you mess up ooo u no tell us how much they guy wan pay for the bata, she make i laugh abi make vess or bone or even fact all the way sha eno sweet try another one may i go fit to laugh


sorry i forget nice joke you try well well but na later i con laff grin grin grin grin kiss cry


u r a slow thinker sad

lancaster:

abeg sell d slippers now,

tlk to romade
Re: Doctor And Paient by romsky: 12:43pm On Dec 12, 2008
he offered to deposit for one left leg 2morow & d ryt one by January
u still wan sell as u no kukuma nid am
Re: Doctor And Paient by sylve11: 12:52pm On Dec 12, 2008
captain u no tell me sey u don dey sell condem slippers (gbete) na, na since when u don dey sell gbete? Cos ololumi get some condem gbete to sell.
Re: Doctor And Paient by romsky: 12:54pm On Dec 12, 2008
neva knew u wia so nice
true luv u sure av 4 her
Re: Doctor And Paient by tytylayor: 1:33pm On Dec 12, 2008
nkan to ba wun enibodi lon le fenu won so tongue
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 12:06am On Dec 13, 2008
omo ti jeun lo
Re: Doctor And Paient by otikpoko(m): 7:26am On Dec 13, 2008
Re: Doctor And Paient by DereI(f): 7:46am On Dec 13, 2008
michelin:

where you there at the scene and how did you manage to know that the next guy in ward was very interested in making an offer for the slips but you mess up ooo u no tell us how much they guy wan pay for the bata, she make i laugh abi make vess or bone or even fact all the way sha eno sweet try another one may i go fit to laugh

The answer is simple. Tyty is the person making the offer, cheesy
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 2:30pm On Dec 13, 2008
which is great offer for the sharpiest guy
Re: Doctor And Paient by sylve11: 5:43pm On Dec 13, 2008
romade:

syl ur case na part seven e get
michelin who collected ur bread so early today wey nuttin dey sweet ur belle abi u use yoyo bitters
lancaster ow much u wan offer 4 one leg


ur own na part 8, little higher than mine atleast grin
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 5:48pm On Dec 13, 2008
menh
see upgrading
Re: Doctor And Paient by sylve11: 5:52pm On Dec 13, 2008
shola no mind captain jaire.
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 5:55pm On Dec 13, 2008
i know
he like to dey show himself
na becus of that girl make am dey feel obasanjo now
Re: Doctor And Paient by sylve11: 5:57pm On Dec 13, 2008
shola na which girl be that?
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 6:00pm On Dec 13, 2008
he dey believe say SIMA get anything
to offer him
Re: Doctor And Paient by sylve11: 6:03pm On Dec 13, 2008
Sima wen go take off leave am very soon, i dey laff.
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 6:23pm On Dec 13, 2008
and d girl dey date like 14 guys at a time
me i no fit fight cus of woman
Re: Doctor And Paient by bluespice(f): 6:42pm On Dec 13, 2008
smiley
Re: Doctor And Paient by sylve11: 6:56pm On Dec 13, 2008
bluespice why u dey happy?
Re: Doctor And Paient by sima(f): 9:21pm On Dec 13, 2008
sylve11:

bluespice why u dey happy?
i bought her happiness. .
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 10:46am On Dec 14, 2008
like lollipop?
Re: Doctor And Paient by tytylayor: 9:32am On Dec 15, 2008
*i just dey pass*
Re: Doctor And Paient by clemcykul(f): 12:35pm On Dec 15, 2008
*she kept on passing until she passed away* grin
Re: Doctor And Paient by sholabanke(m): 10:11pm On Dec 16, 2008
may her soul rest in perfect peace
Re: Doctor And Paient by darequam(m): 2:12am On Dec 17, 2008
Its just a joke
@ clemcy
do u mean tyty kicked the bucket?
Why would she do such a thing
Re: Doctor And Paient by tytylayor: 8:23am On Dec 17, 2008
clemcykul:

*she kept on passing until she passed away* grin

sholabanke:

may her soul rest in perfect peace

darequam:

Its just a joke
@ clemcy
do u mean tyty kicked the bucket?
Why would she do such a thing

i wish u all d shame grin
Re: Doctor And Paient by Lolabbey: 4:18pm On Feb 13, 2009
my yfy i dey gbadun u alwys
Re: Doctor And Paient by romsky: 4:25pm On Feb 13, 2009
dis patient palaba don ressurect again
Re: Doctor And Paient by tytylayor: 10:53am On Feb 16, 2009
so na u dey kill am b4 shocked shocked hmm afefe ti fe tongue
Re: Doctor And Paient by Ben13: 1:35pm On Feb 16, 2009
*whistling*

(1) (2) (3) (Reply)

Kidnapp ! Kidnapp! Kidnapp! / Kaita And Yakubu / Dead Man In Mortuary Impregnates Woman

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.