Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,605 members, 7,993,067 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 04:21 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 4 Real (7074 Views)
Nairaland's Jokers Party Final Arrangement. 4 Real. / R U 4 Real? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: 4 Real by darequam(m): 2:40am On Dec 16, 2008 |
I'm back guy answer now abi u de fear ni |
Re: 4 Real by sholabanke(m): 2:44am On Dec 16, 2008 |
uhm who dem be wey dem dey fear ke |
Re: 4 Real by dyabman(m): 2:59am On Dec 16, 2008 |
gabrywyl: child? ? ? ? |
Re: 4 Real by sholabanke(m): 3:14am On Dec 16, 2008 |
leave this woman now na by force na wa for dyabman o |
Re: 4 Real by dyabman(m): 3:26am On Dec 16, 2008 |
i no dey hold the old hag now , i just dey ask questions thats all, she needs to answer me pretty soon and fast before i. . . i. . . . . i . . . . |
Re: 4 Real by Gabry(f): 3:51am On Dec 16, 2008 |
OLD HAG? ask Questions? I no want to friend you anymore. . . U just see. . . HMM!!!! |
Re: 4 Real by dyabman(m): 5:09am On Dec 16, 2008 |
awwwwwwwwwwwww |
Re: 4 Real by Gabry(f): 5:42am On Dec 16, 2008 |
you stoopid! |
Re: 4 Real by sima(f): 5:47am On Dec 16, 2008 |
aww. . wetin dey shele OO |
Re: 4 Real by Gabry(f): 5:49am On Dec 16, 2008 |
I dont like the dude Ooo Sima. Studio is far more better than him at least |
Re: 4 Real by sima(f): 6:06am On Dec 16, 2008 |
awww. . pele gabby wetin diaperman do for u?. . i know hin stubborn small |
Re: 4 Real by Gabry(f): 7:20am On Dec 16, 2008 |
he always bully me and curse me Oooo |
Re: 4 Real by yysl: 8:14am On Dec 16, 2008 |
just take it like that |
Re: 4 Real by Gabry(f): 8:14am On Dec 16, 2008 |
i do not admit defeat hia. |
Re: 4 Real by studio43(m): 8:56am On Dec 16, 2008 |
for the back of your left mind abi |
Re: 4 Real by tytylayor: 8:58am On Dec 16, 2008 |
gabrywyl: u know hin name nw, abi? d[b]yab[/b]man, so no vex too much |
Re: 4 Real by Gabry(f): 9:00am On Dec 16, 2008 |
studio43: am serious now tytylayor: yes. . . Like a woman! |
Re: 4 Real by clemcykul(f): 9:34am On Dec 16, 2008 |
but ure not a woman yet, ure still developing some breast |
Re: 4 Real by Gabry(f): 9:36am On Dec 16, 2008 |
I have breast but I do not admit myself as a woman |
Re: 4 Real by studio43(m): 9:45am On Dec 16, 2008 |
Re: 4 Real by tytylayor: 10:00am On Dec 16, 2008 |
wats confusing? |
Re: 4 Real by clemcykul(f): 10:48am On Dec 16, 2008 |
wats hapunin here gabbie the breast gurl. |
Re: 4 Real by D1KeleVra(m): 12:14pm On Dec 16, 2008 |
hey Clem! |
Re: 4 Real by romsky: 12:38pm On Dec 16, 2008 |
hmmmm small pikin of yesterday don sabi breast wey still dey grow |
Re: 4 Real by sholabanke(m): 8:52pm On Dec 16, 2008 |
u na don pursue Diaperman comot for this thread u guys badddddddddddddd |
Re: 4 Real by sylve11: 8:59pm On Dec 16, 2008 |
shola ama how u dey? |
Re: 4 Real by sholabanke(m): 9:01pm On Dec 16, 2008 |
menhhhhhhhhh i dey ur side o i just dey pass i say make flash una |
Re: 4 Real by dyabman(m): 12:04pm On Dec 17, 2008 |
sholabanke: becareful sholabanke im no diaperman okay gabrywyl: let see who laughs last here, |
Re: 4 Real by D1KeleVra(m): 12:40pm On Dec 17, 2008 |
dAIPerMan, remember "LIFE IS SHORT" O.K. |
Re: 4 Real by Gabry(f): 12:45pm On Dec 17, 2008 |
dyabman: D.I.A.P.E.R MAN!!! U can laugh from the beggining till the end untill your wogly teeth fall to the floor. I dont give a toss D1KeleVra: No mind that squid face Octopus brain. . . |
Re: 4 Real by tytylayor: 3:30pm On Dec 17, 2008 |
gab, u don dey harsh dis days o, who do u like dis |
Re: 4 Real by jaymobb(m): 3:36pm On Dec 17, 2008 |
na heart break cause am |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
Very Funny Whatsapp Chat (screenshot) / Love Is Blind / Three Nigeria's Most Handsome Men (pix)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |