Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,610 members, 7,972,243 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 07:18 AM

First Time - Jokes Etc (20) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / First Time (42295 Views)

When A Village Boy Is Visiting The Township 4 The First Time. (hilarious Photo) / Photo:when You Smoke Weed For The First Time.... / My First Time Of Using A Condom!! #very-funny! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (68) (Reply) (Go Down)

Re: First Time by Lolabbey: 1:09pm On Feb 17, 2009
no do follow follow oo
Re: First Time by clemcykul(f): 1:11pm On Feb 17, 2009
you wey just dey follow mai suya up and down, i no even know wetin u dey find sef
Re: First Time by holythug(m): 1:15pm On Feb 17, 2009
clem. . .happy nu yaaaar
Re: First Time by romsky: 1:46pm On Feb 17, 2009
same to u Mr. Brown
Re: First Time by clemcykul(f): 2:12pm On Feb 17, 2009
ohh my!!!!

holythuggie kiss kiss kiss kiss long tttttttiiiiiiiiimeeeeeee!!

i missed you wella grin kiss wink
Re: First Time by romsky: 2:55pm On Feb 17, 2009
errrrm kip d kisses & i missed u tu abi no be me u dey talk tu
Re: First Time by D1KeleVra(m): 3:14pm On Feb 17, 2009
it doesnt matter, just grab it.
Re: First Time by romsky: 3:38pm On Feb 17, 2009
person no go watch wetin to grab

ok i grab d *****
Re: First Time by clemcykul(f): 6:13pm On Feb 17, 2009
*touches d*****k*

thank God its intact
Re: First Time by D1KeleVra(m): 6:17pm On Feb 17, 2009
ewwwww!
Re: First Time by clemcykul(f): 6:30pm On Feb 17, 2009
lol see this wan

u think say everybody gather 1inch like you??

i no fit shout
Re: First Time by D1KeleVra(m): 6:37pm On Feb 17, 2009
lol. u tout, u never 'jam'. cheesy
Re: First Time by romsky: 10:55am On Feb 18, 2009
no 1da kerewa dey provoke easily
Re: First Time by Ben13: 11:05am On Feb 18, 2009
for the first time
Re: First Time by romsky: 11:09am On Feb 18, 2009
& d other tyms
Re: First Time by clemcykul(f): 12:37pm On Feb 18, 2009
and the other times whey u no dey quick come abi?
Re: First Time by studio43(m): 12:44pm On Feb 18, 2009
that money wey hin dey collect for garage in the afternoon no dey do am na , u don forget?
Re: First Time by dyabman(m): 1:02pm On Feb 18, 2009
;d
Re: First Time by studio43(m): 1:17pm On Feb 18, 2009
dyabman, how u manage ressurect? angry
Re: First Time by Lolabbey: 1:24pm On Feb 18, 2009
i no knw ooo
Re: First Time by studio43(m): 1:27pm On Feb 18, 2009
lolabey u still remember this man?
Re: First Time by Lolabbey: 1:40pm On Feb 18, 2009
rmbr we were all dere 2geda cheesy
Re: First Time by romsky: 1:43pm On Feb 18, 2009
una all don be citizens 4 yaba left unbelievable say Lolobay dey included
Re: First Time by dyabman(m): 1:47pm On Feb 18, 2009
studio43:

dyabman, how u manage ressurect? angry

ressurect from ?

U wan dey Bleep up abi

Lolabbey:

rmbr we were all dere 2geda cheesy

we key , u dey mad ooooooo ,
Re: First Time by romsky: 1:53pm On Feb 18, 2009
takes one 2 know anoda wink
Re: First Time by Lolabbey: 1:53pm On Feb 18, 2009
i tink sey d tin don liv u,bt as e be,e b lik sey d tin just dey start,

lola runs away frm d tred 2 avoid being infected
Re: First Time by dyabman(m): 1:58pm On Feb 18, 2009
are u dumb , u must be the crazy one here, what disease ? have u heard of

Anasare , na juju for nigeria , who kon beat u with that na , wey u get pastors like Studio? tongue
Re: First Time by romsky: 2:00pm On Feb 18, 2009
lolabay don dey bcome COWard o
Re: First Time by dyabman(m): 2:03pm On Feb 18, 2009
infact na goatward! tongue grin
Re: First Time by Ben13: 2:06pm On Feb 18, 2009
I promised I won't laugh
Re: First Time by studio43(m): 2:08pm On Feb 18, 2009
thats my boyy grin
Re: First Time by romsky: 2:09pm On Feb 18, 2009
Ben wey no dey eva kip him promises learnt from oluya

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (68) (Reply)

“i Didn’t Mean To Wink; Sweat Entered My Eye.” – Korede Bello / The Pope Dropping Dope Punchlines In Africa / Hilarious Photo: Most Confused Bill-Board In Nigeria.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.