Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,839 members, 7,882,955 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 07:29 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (24) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56748 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 10:28am On Mar 20, 2009
Ben20001:

that kind dream no good o
turn lion if i no go kill u
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 10:33am On Mar 20, 2009
now, this is something else
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 10:58am On Mar 20, 2009
until u turn into a lion 4 me to slay u ,no comment.abi u dey fear
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:05am On Mar 20, 2009
go zoo nah,wild animals plenty
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 11:17am On Mar 20, 2009
Lolabbey:

go zoo nah,wild animals plenty
wetin concern u i talk to u.abi ben cant write 4 himseif again.jumpilo.pumA
Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 11:44am On Mar 20, 2009
@jamzbond
Lolo is rite, is beta u go to the ZOO abi how many LION lik u dey here?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 11:46am On Mar 20, 2009
just u
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 11:51am On Mar 20, 2009
here they go again
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 11:59am On Mar 20, 2009
crazy swines,u beta go back to d thread and read d post.iti
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 1:24pm On Mar 20, 2009
Liar! Who told u? angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 1:38pm On Mar 20, 2009
i did
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 2:06pm On Mar 20, 2009
another liar! cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 2:18pm On Mar 20, 2009
palmer watch ur mouth
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:24pm On Mar 20, 2009
cos fly dey come
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 2:40pm On Mar 20, 2009
u tu dey help person complete sentence
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 2:44pm On Mar 20, 2009
no be small thing o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:45pm On Mar 20, 2009
e b my person nah
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sweetliet: 2:46pm On Mar 20, 2009
Lolabbey:

e b my person nah

ur love-vendor i suppose
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 2:49pm On Mar 20, 2009
all na ingrish
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 2:50pm On Mar 20, 2009
romade:

palmer watch ur mouth

captainnamani, yes sir! cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Moyola(f): 2:51pm On Mar 20, 2009
Wot iz strong wint all of yu? angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 2:58pm On Mar 20, 2009
pratoon commader Moyora
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:04pm On Mar 20, 2009
ranking begins
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 3:05pm On Mar 20, 2009
wetin b ur rank abi u neva get any rope
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:31pm On Mar 20, 2009
jumior tatafo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:41pm On Mar 20, 2009
no!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:45pm On Mar 20, 2009
twin tatafo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 3:47pm On Mar 20, 2009
yes
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:51pm On Mar 20, 2009
tatafo himself
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 4:06pm On Mar 20, 2009
Who? angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:29pm On Mar 20, 2009
u
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:40pm On Mar 20, 2009
all of una

(1) (2) (3) ... (21) (22) (23) (24) (25) (26) (27) ... (80)

The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken / Hilarious And Thought Provoken Quotes.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.