Stats: 3,171,839 members, 7,882,957 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 07:33 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56750 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (80) (Go Down)
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sweetliet: 4:40pm On Mar 20, 2009 |
romade: and u romade |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:42pm On Mar 20, 2009 |
and sweetless |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sweetliet: 4:45pm On Mar 20, 2009 |
Lolabbey: folow folow lola go sit down for shit |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:49pm On Mar 20, 2009 |
folow folow sweetless |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:57pm On Mar 20, 2009 |
![]() ![]() for this thread papine shaking his head na wa ooooooooo before you know them go start to dey send juju for each order via net you know nigerians now ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 5:03pm On Mar 20, 2009 |
abeg oooooooooooooooooooo I NO FIT spread boxers for high tension wire ooooooooooo red alert red alert but if somebody fit do am for here,,, eh,eh you go be my last friend for this earth. you know is not easy to get a last friend, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:18pm On Mar 20, 2009 |
bad belle |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 5:29pm On Mar 20, 2009 |
thks i don take arombo,,, e go clear the bad thins wey dey my belle ![]() ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 7:26pm On Mar 20, 2009 |
![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 9:55am On Mar 21, 2009 |
[font=Lucida Sans Unicode][/font[color=#990000][/color]i no fit jump barb wire |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 10:52am On Mar 21, 2009 |
criminal like u ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:04pm On Mar 21, 2009 |
lol. ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jmkbond(f): 12:41pm On Mar 22, 2009 |
sylve11: D1KeleVra:birds of d same feather flocks together.u two are partners in crime |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 1:35pm On Mar 22, 2009 |
But MakindeBond, na u wan remove the barb wire for fence before climbing na! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:58pm On Mar 22, 2009 |
I've been fasting all day to see dis thread go down ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:25pm On Mar 22, 2009 |
Is 'fasting' the name u've given to ur lack of financial resources? ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Moyola(f): 8:31pm On Mar 22, 2009 |
Dun mind him jare! 'fasting kor fastin nii! Mur lyk hunger strike ![]() . . . . abi Studio? ![]() ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:34pm On Mar 22, 2009 |
just chilling till 12midnight and if nothing is done to this damn thread, then i'm done fasting ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:55pm On Mar 22, 2009 |
lololoo. Abeg no quench, fuddon, nack head for table o! ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 11:06am On Mar 23, 2009 |
cowwect |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 11:21am On Mar 23, 2009 |
how i wish studio419 go just fast die make i inherit hin concubines |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 11:24am On Mar 23, 2009 |
person wey no get male friends belete girlfriend |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 12:08pm On Mar 23, 2009 |
wicked;d |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 1:42pm On Mar 23, 2009 |
![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 1:52pm On Mar 23, 2009 |
aim achieved;d |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:16pm On Mar 23, 2009 |
studio43: around of applause for the honorable speaker studio 0034[b][/b][/sub] ![]() he has spoken well'''''''''''''' ![]() we hav missed you sir ![]() |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 2:19pm On Mar 23, 2009 |
hmmmm |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 2:42pm On Mar 23, 2009 |
he lives in the bathroom |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 2:54pm On Mar 23, 2009 |
that's not true |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 3:16pm On Mar 23, 2009 |
@ BEN Still sleeping by now? .u must be a lazy man |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 6:13pm On Mar 23, 2009 |
Im close to ur door! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 2:37pm On Mar 24, 2009 |
jeezee!!! *writes boldly on romade's door* rapist is around pls dont open! |
(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (80)
When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken / Hilarious And Thought Provoken Quotes. / Guess What Mbaka Told The Jounalist About Buhari Nd Biafra As He Was Parking Out
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |