Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,421 members, 7,940,608 topics. Date: Thursday, 05 September 2024 at 09:21 AM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (64) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (57342 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (61) (62) (63) (64) (65) (66) (67) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:22am On Jun 09, 2009
who dares
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 11:25am On Jun 09, 2009
i trust slyve
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:57am On Jun 09, 2009
dem dey do u? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by showbobo(m): 12:00pm On Jun 09, 2009
Or who fit DANCE ALANTA ontop NEPA TRANSFORMER!!!! grin cheesy grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 12:21pm On Jun 09, 2009
u go fear na
Re: I Beg O Oooooooooooooo by showbobo(m): 1:12pm On Jun 09, 2009
clemcykul:

u go fear na
never fear. . . Or you fit use GENERATOR as PENDANT wink
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 1:51pm On Jun 09, 2009
no, i fit use tortise-car do pendant cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by showbobo(m): 10:55pm On Jun 09, 2009
sylve11:

no, i fit use tortise-car do pendant cool
Good for you. . .

U fit enter PLANE wey dem put LEARNER??
Re: I Beg O Oooooooooooooo by showbobo(m): 2:15am On Jun 11, 2009
;d ;d :d :d
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 7:55am On Jun 11, 2009
showbobo:

Or who fit DANCE ALANTA ontop NEPA TRANSFORMER!!!! grin cheesy grin


hehehe! cheesy Sylvester fit do this one
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 8:36am On Jun 11, 2009
no dey ;ie untop ma pikin lik dat
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 9:10am On Jun 11, 2009
modify that crap pls
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 9:19am On Jun 11, 2009
Sexy twinny with nice every, how r u? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 9:21am On Jun 11, 2009
am dear, was pretty sick yersterday but am better now, so how are u doing this morning?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 10:06am On Jun 11, 2009
am pretty cool, just trying to see if i can go to the field earlier than usual cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:43am On Jun 11, 2009
hmmm,somtin dey hapen behind ma bak ooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:53am On Jun 11, 2009
u sure? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by showbobo(m): 11:59am On Jun 11, 2009
psstt to ya'll  cheesy wink smiley
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:12pm On Jun 11, 2009
sylve11:

am pretty cool, just trying to see if i can go to the field earlier than usual cool

Bloody farmer lol

Lolabbey:

hmmm,somtin dey hapen behind ma bak ooo

Yes! but u no need spider senses to tell u say your dim-witted son dey steal all the 5naira wey full that ur big ghana-must-go sad all ur life savings. . . gone!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 9:43am On Jun 12, 2009
D1KeleVra:

Bloody farmer lol

Yes! but u no need spider senses to tell u say your dim-witted son dey steal all the 5naira wey full that ur big ghana-must-go sad all ur life savings. . . gone!


Wetin dey do dis piken self? abi u drink cold akamu dis morning? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 9:59am On Jun 12, 2009
showbobo:


U fit enter PLANE wey dem put LEARNER??

Lmao grin

make we ask Papine
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 10:05am On Jun 12, 2009
shut up, go wash those plates wen i ask u to wash cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by makeitnig(m): 10:09am On Jun 12, 2009
na watin the make me laugh be to use super glue cleans eye, shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by v3: 11:02am On Jun 12, 2009
showbobo:

Or who fit DANCE ALANTA ontop NEPA TRANSFORMER!!!! grin cheesy grin

Ah. . .there's a mentally ill woman that does that EVERY evening around my block. . .never knew she was gettin vibes from the transformer until she passed out one evening. . . LMYO

@sylve

LWKM
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:13am On Jun 12, 2009
wa! cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by v3: 11:32am On Jun 12, 2009
@clem

werin do u?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by showbobo(m): 11:33am On Jun 12, 2009
she never chop breakfast. . . poor thing
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:23pm On Jun 12, 2009
u chop last nite?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 3:47pm On Jun 12, 2009
help me ask am o cool bt i dey miss my twinny sha sad

(1) (2) (3) ... (61) (62) (63) (64) (65) (66) (67) ... (80)

Only The Wise Should Urinate Here (pics) / Photo: Dasukigate! Gate Of Life, Get Yours Before It Finishes! / There's $15.5 Billion Behind That Door, what Would You do?(PIC)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.