Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,207,669 members, 7,999,906 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 04:10 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (65) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (57745 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (62) (63) (64) (65) (66) (67) (68) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 11:44pm On Jun 12, 2009
Gluttons!! Na only food these obese mommy and son fit think of 18hrs after dinner
Re: I Beg O Oooooooooooooo by jamace(m): 3:02am On Jun 13, 2009
I beg o oo oo. I no fit eat gum arabic because ogbono soup don finish.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by showbobo(m): 11:44am On Jun 13, 2009
Duhhhh tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by iremain: 5:32pm On Jun 13, 2009
ha ha ha, well as 4 me nobody, i repeat nobody go wan use LOKO massage in "johnson" & nobody go wan swin along side crocodiles
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 6:25pm On Aug 21, 2009
ANY BANKER WEY DEY LOL DONE SEE ANOTHER WORK ?

I LIE ?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 6:26pm On Aug 21, 2009
hi guys
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 7:27pm On Aug 21, 2009
hey papine, any show? cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:07pm On Aug 22, 2009
sylve11:

hey papine, any show? cool

yea , lot and lot , banker's shows,

lot of spanking,
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:11pm On Aug 22, 2009
no more begging
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:37pm On Aug 22, 2009
have you guys had about an E-book, for mu oko le ? grin


every nairaland members are going for the book oooooooooo,

grab your copy now,

jokes of the day

A man forgot to zip his pants, a lady tell him,'your garage door is open', he asks, 'did you see my jaguar?' She said, 'No, but I did see a mini with two flat tyres!'
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:23pm On Aug 22, 2009
I beg oooooooooooooooooo cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 9:20pm On Aug 22, 2009
no mo' beggin boi!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 9:36am On Aug 23, 2009
He's used to it Lol
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 7:28pm On Aug 23, 2009
una dey crase grin cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 12:16pm On Aug 25, 2009
dem crase so tay dem carry chewing stick do micro phone
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 3:26pm On Sep 29, 2009
clemcykul:

dem crase so tay dem carry chewing stick do micro phone

lipsrsealed

tank GOD im cured from dat (999) lipsrsealed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 9:38am On Sep 30, 2009
am happy for u o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Anabel(f): 3:22pm On Sep 30, 2009
you don ever use car wash do mouth wash
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 3:29pm On Sep 30, 2009
Ikorodun chicks r always like dat grin cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 5:45pm On Sep 30, 2009
Anabel:

you don ever use car wash do mouth wash
Anabel:

you don ever use car wash do mouth wash

embarassed embarassed i no go shake, i am cured , clean, re rooted from dis kin of word
noooooooooooooooooooooo lipsrsealed lipsrsealed
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 6:03pm On Sep 30, 2009
Papine the I beg oooooooooooooo master
Re: I Beg O Oooooooooooooo by bydot1(m): 1:54am On Oct 01, 2009
smiley
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 5:42pm On Oct 05, 2009
i'm kind of getting too old for dis,

don't u think ?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:04pm On Oct 05, 2009
D1KeleVra:

no mo' beggin boi!

me like ur style grin cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 6:55pm On Oct 05, 2009
abi oh
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:28am On Oct 06, 2009
y'all gets no choice grin tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by bydot1(m): 12:50am On Oct 06, 2009
eayah poor U, u got it all wrong dude smiley
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 8:53am On Oct 06, 2009
dont blame him
Re: I Beg O Oooooooooooooo by bydot1(m): 9:14am On Oct 06, 2009
sure! I wont smiley
Re: I Beg O Oooooooooooooo by oladayo042: 9:20am On Oct 06, 2009
I no fit use calculator count irun oko
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 9:59am On Oct 06, 2009
u dey talk like say no be f9 u get for maths
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:00am On Oct 06, 2009
heeeeehe sad

(1) (2) (3) ... (62) (63) (64) (65) (66) (67) (68) ... (80)

Sterling Bank Shades Access Bank, Gtbank, Union Bank And First Bank / Updated collection of crazily funny pictures..... Hahahahahaha / When You Use Your Tithe To Buy New Shoe (PHOTO)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.