Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,205,873 members, 7,994,013 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 02:46 AM

I Saw My Ex This Afternoon - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Saw My Ex This Afternoon (6918 Views)

She Mistakenly Saw My Long Dick, Instead Of Going Out, She Asked Me.....(18+) / Phone Call From My Ex This Evening / Best Way To Deal With Your Ungrateful GF Or Ex This Valentine (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:00pm On Apr 05, 2015
chimerase2:
u see as dem flog amaechi wen him dey act jesus film grin
Kingtom u too see amu? grin
See as him bin dey twist face like Colombian Enwe grin grin grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Jayjay0(m): 10:00pm On Apr 05, 2015
you have finally refuse to have sense...too bad

1 Like

Re: I Saw My Ex This Afternoon by Acekidc4(m): 10:02pm On Apr 05, 2015
And so, wetin make we con do about am
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:03pm On Apr 05, 2015
KingTom:
Dem bin wan crucify amu o, but their Priest jez talk say e don already die, say na walking corpse e be, make dem just leave amu grin grin grin
na true sef, d guy no even get meat for body again cry
Abeg, help me buy amu peak milk
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:04pm On Apr 05, 2015
chimerase2:
don't wori ma new chior mistress romanclander will do justice to amu grin
Kai Ni neh nan Number 3! Baba you don recruit that fine babe to your mins3 I bow, abeg offer me that employment na grin grin grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:04pm On Apr 05, 2015
KingTom:
See as him bin dey twist face like Colombian Enwe grin grin grin
dat guy na fooool I see amu for vanguard grin
De guy just bone de act de film grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:06pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

na true sef, d guy no even get meat for body again cry
Abeg, help me buy amu peak milk
Na Orijin e need o grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:07pm On Apr 05, 2015
KingTom:
Kai Ni neh nan Number 3! Baba you don recruit that fine babe to your mins3 I bow, abeg offer me that employment na grin grin grin
see wen me and u dey open our 32 I dn bone for u? undecided angry
Take time u hear amu angry
I no dey use such mins3 play angry
Orijin101 warn amu if u knw amu angry
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:10pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

i no see amu ooo embarassed
go buy amu watch undecided
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:12pm On Apr 05, 2015
chimerase2:
see wen me and u dey open our 32 I dn bone for u? undecided angry
Take time u hear amu angry
I no dey use such mins3 play angry
Orijin101 warn amu if u knw amu angry
Sorry sir cheesy
Re: I Saw My Ex This Afternoon by SkinnyDude(m): 10:12pm On Apr 05, 2015
menix:
She Bleep up...

She wuld ve easily replied u 'Gracia com tu letta amu na ikpu ndi obodo gii'
Meaning ' Since i left u, ur watery brain has refused to mature'...

guy!
i no fit shout
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:12pm On Apr 05, 2015
chimerase2:
dat guy na fooool I see amu for vanguard grin
De guy just bone de act de film grin
But e get sense pass T.A Orji sha grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:18pm On Apr 05, 2015
KingTom:
Na Orijin e need o grin
kai! kingtom, na today i know say u be bad friend! you sabi say chimerase2 no get blood for body again and you still dey prescribe orijin for amu. . .

na why i dey call you quack doctor be dat embarassed
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:21pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

kai! kingtom, na today i know say u be bad friend! you sabi say chimerase2 no get blood for body again and you still dey prescribe orijin for amu. . .

na why i dey call you quack doctor be dat embarassed
You see why I say e good make una dey get sense! cry You no sabi say the herbs for Orijin go make amu gain hin body back, you wan go give am Peak milk, lactose and sucrose so e go just die abi? My 6 years for University no be beans o grin grin grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:23pm On Apr 05, 2015
KingTom:
You see why I say e good make una dey get sense! cry You no sabi say the herbs for Orijin go make amu gain hin body back, you wan go give am Peak milk, lactose and sucrose so e go just die abi? My 6 years for University no be beans o grin grin grin
No be beans, na cassava undecided ?
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:26pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

No be beans, na cassava undecided ?
Baba no vex, I respect your 8 years for Alcohol consumption and sales institute na grin grin grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:41pm On Apr 05, 2015
KingTom:
Baba no vex, I respect your 8 years for Alcohol consumption and sales institute na grin grin grin
you sef see say you dey apologize. . . to study alcoholism for University of Manitoba Canada for 8years na childs play
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:43pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

you sef see say you dey apologize. . . to study alcoholism for University of Manitoba Canada for 8years na childs play
No be beans o grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:48pm On Apr 05, 2015
KingTom:
No be beans o grin
so, warn ursef! don't joke with my intelligence angry
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:49pm On Apr 05, 2015
KingTom:
No be beans o grin
Baba, e be lyk say my eyes dey close by demselves sha, wetin dey happen cry
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:50pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

so, warn ursef! don't joke with my intelligence angry
Yes boss!! grin
Re: I Saw My Ex This Afternoon by chimerase2: 10:51pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

kai! kingtom, na today i know say u be bad friend! you sabi say ch.imerase2 no get blood for body again and you still dey prescribe orijin for amu. . .

na why i dey call you quack doctor be dat embarassed
angry
I will still pretend I didn't see amu angry
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:53pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

Baba, e be lyk say my eyes dey close by demselves sha, wetin dey happen cry
Oga I no know o, I dey see rainbows here sef embarassed
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 10:56pm On Apr 05, 2015
KingTom:
Oga I no know o, I dey see rainbows here sef embarassed
for my mind, i dey see things but i no know say na dream i don dey dream. . . i jez dey stagger dey wake up and reply mentions embarassed
Re: I Saw My Ex This Afternoon by KingTom(m): 10:59pm On Apr 05, 2015
Orijin101:

for my mind, i dey see things but i no know say na dream i don dey dream. . . i jez dey stagger dey wake up and reply mentions embarassed
I am just typing random words on my laptop nfswwtyuhqrujjvcdseujkiigdsaqqetupplkcxdsd cry
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:02pm On Apr 05, 2015
KingTom:
I am just typing random words on my laptop nfswwtyuhqrujjvcdseujkiigdsaqqetupplkcxdsd cry
Baba, man don crash jhare. . .
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:46pm On Apr 05, 2015
Tandullceblog:



Lol, ok
i still wanna ask when u will change ur picture,Then i look shocked,
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:50pm On Apr 05, 2015
Ipledge:
i still wanna ask when u will change ur picture,Then i look shocked,


Yeah, I've changed it.


Came online and saw some mentions about it so I did.
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:53pm On Apr 05, 2015
Tandullceblog:



Yeah, I've changed it.


Came online and saw some mentions about it so I did.
mehn this dope,you are beautiful i must confess kiss kiss
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 11:59pm On Apr 05, 2015
Ipledge:
mehn this dope,you are beautiful i must confess kiss kiss


Tnx
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Nobody: 12:01am On Apr 06, 2015
Tandullceblog:



Tnx
when i was thinking she will kiss me back embarassed
Re: I Saw My Ex This Afternoon by Princecalm(m): 12:24am On Apr 06, 2015
Tandullceblog:



Tnx
for your mind.

(1) (2) (3) (Reply)

Women Celebrate Penis Festival In Japan (Pictures). / Men Will Always Be Men! My Recent Experience!!! / Are These Photos Real Or A Photoshop (PHOTOS)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.