Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,362 members, 8,005,803 topics. Date: Monday, 18 November 2024 at 11:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (58109 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (100) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:53pm On Mar 16, 2009 |
good , make we steal the rest and burn and replace am with black yes you dey very intoscent you are that bomb . .no garden of mount Umbrella you want brash pikin? how much you wan pay me to tif am for you? |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:00pm On Mar 16, 2009 |
Warrahell, you doubt my intosent? Ask Ajad. . .i am the picture of erhh erhh Black, blue, white sef, so long as its not pink I pay you one choc rofl *singing* Might look me once tra la la la but i will blind your eyes tra la la la " " |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:09pm On Mar 16, 2009 |
naa i nor doubt your intoscent na picture of saint saint saint saintttttt abi? hmm make we nor buy white o . abeg i nor want one . . this deal na MOOOOOOOOOOONEEEEYYYYYY hmmm remix . .warrahell . .rapper by fix and fax |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:11pm On Mar 16, 2009 |
oya make una chudren go toilet each by each |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:16pm On Mar 16, 2009 |
silently looks at mukina2 & iice profile and sees mukikee is that you and crackles in ur profile |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:17pm On Mar 16, 2009 |
Laydee you want ika's chudren? |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:19pm On Mar 16, 2009 |
is that ika shudrens |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:21pm On Mar 16, 2009 |
Laydeeeeeeee Ok this one na persin own . .make i tif am for you? |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:23pm On Mar 16, 2009 |
mukina2: Exactly. . .saint y nor white na? I wan make hin be saint too Which money? I nor get money ooo, na only choc Go meet Ajad, that one dey roll in the thing You nor like my remix? " " mukina2: Laydee take your time oo Just dey show me chudrens wey i go steal I want ika's chudrens too Wetin be this spam? I nor even fit reply na so so while you are typing a new reply has been posted |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:28pm On Mar 16, 2009 |
@ iice sorry oh you system na pentium 1 |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:34pm On Mar 16, 2009 |
brash nor sabi wear white na saint haaaaaaaaaa come money first o . .before i deliver the goods Ajad nor get nothing again, infact hin nefa finish to settle us yet I loff it warrahell wetin? why i for take my time? you nor like dem? why i go show you my runs? u be winch? you like this one? chei!!! bling bling by fox |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:35pm On Mar 16, 2009 |
Laydee Where that glue dey? I like that one too Kids of today " " |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:39pm On Mar 16, 2009 |
See Nairalanders una too like better thing |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:40pm On Mar 16, 2009 |
I go vex LOCK this thread oh |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:41pm On Mar 16, 2009 |
mukinaaaaaaaaa222222222222 Your pikin dey cry go give am breast milk |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:44pm On Mar 16, 2009 |
iice: i tell you chudrens of today like this? |
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 4:46pm On Mar 16, 2009 |
I go murder mukina2 oh |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:54pm On Mar 16, 2009 |
laydee this one good? [img]http://homeappliances.files./2006/11/electrolux-frostfree-chest-freezer.jpg[/img] |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:22pm On Mar 16, 2009 |
mukina2: I tell you. Pesin put them pant dem think say dem put am themselves Laydee you sure that superglue na orig one? Is that the xenox 4360? I heard the blasts are off the chain |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:42pm On Mar 16, 2009 |
Hstake kara hamaguri wa torenu. who won try? the super glue na orig na yes ohhhh |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 8:04pm On Mar 16, 2009 |
aswerigawd! i need some R & R chei! we all dis shudrens sef? wetin you wan take freezer do? ehen! store persin inside? |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 8:59pm On Mar 16, 2009 |
Mukii Make we keep the monkey meat inside that freezer? Mama talk say na you dey wash dirty plates tonight! IkaA Pammy go dey dis friday? We suppose wash Mukii new job IICE U sef go land? I get Alhaji REMIX featuring Didier Drogba! |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 9:02pm On Mar 16, 2009 |
BREAKING NEWS Uncle Pako pikin girlfriend, Awelewa, don born pikin oo! Mama just send me message now! She talk say make i tell you IICE, IKaA and Muki! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:49pm On Mar 16, 2009 |
ika i wan store persin and meat inside laydee been dey on freezing mode na why i buy her freezer brashy i swear you nor go kill me i don scatter here hahahahahahahahaha his girlfried who? wetin dem go call the pikin? |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 12:26am On Mar 19, 2009 |
mukina2:Reminds one of Transalvania, probably, we might have found the long lost countess |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 12:35am On Mar 19, 2009 |
your turn dey come soon . . Laydee i hope you are ok |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 12:40am On Mar 19, 2009 |
And the Countess Muki runs (in slow motion) to the irresistible embrace of her long lost Count Dracula, and they both lived happily ever after, inside the cool, comfy comfort of the solar powered deep freezer I go tell Soja for you. . . |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 12:51am On Mar 19, 2009 |
today i go katana you and den sell you to count in exchange for pammy tell am na . . fear nor dey catch me Ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 12:55am On Mar 19, 2009 |
Wetin dey make you dey call Ikamefa? Abi you dey fear for bite? Una no fear when una dey bite poor spawnie oh. No be only Ika you go call, call Iice and Brash and Crazy and all the rest people, even call katana senior sister sef, green destiny, nurrin dey happen |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:01am On Mar 19, 2009 |
na alien dust i go use for your eyes you don blind be dat . . you nor dey beg me? oya beg me . . . . the dust dey my hand oh |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 1:05am On Mar 19, 2009 |
Okay, ermmm, wait first, I go beg. But the way you take dey upgrade your weapons of mass destruction so, it's no surprise that you're an arsenal gunner. But sha, the truce go be tentative one until I don do some particle enrichment so that we can embark on some mutually assured destruction. Swords don't seem to do no much good with you anymore, na moondust and space dust. I never beg yet oh. . . |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:11am On Mar 19, 2009 |
* getting ready to send soem dust for persin face * Ajad's face dey con scatter beg me now or else . i go mix acid inside |
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (100)
Gentlemens Club.....you are all welcome. / ... / Naughty Whatsapp Group
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |