Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,364 members, 7,974,515 topics. Date: Monday, 14 October 2024 at 06:39 AM

Iice Can I Meet You? - Dating And Meet-up Zone (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (57328 Views)

Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (100) (Go Down)

Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 1:13pm On Feb 26, 2009
ikamefa:


undecided ? wey alla dis shudrens sef? undecided

dem go toilet each by each tongue
Re: Iice Can I Meet You? by Bamsyle(m): 3:17pm On Feb 26, 2009
@Muki

Wetin I fit do na? I nor fit help am . . . the request dey strange . . . why she wan marry pesin wey dey UK undecided

I just stumbled on him on the net, I never hear hin songs . . . how I fit hear?

This other meaning? lipsrsealed grin
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:48pm On Feb 27, 2009
dani1luv:

dem go toilet each by each tongue

oh yeah grin grin grin grin alla dem neffa shit finis? cheesy cheesy cheesy

i don tell muki tire nor to dey cook that her diarrhea inducing soup she nor dey hear oh grin grin grin grin grin grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 6:21pm On Feb 28, 2009
ikamefa:

oh yeah grin grin grin grin alla dem neffa shit finis? cheesy cheesy cheesy

i don tell muki tire nor to dey cook that her diarrhea inducing soup she nor dey hear oh grin grin grin grin grin grin grin
The shit strong like baba iyabo grin angry grin grin
ikamefa:

oh yeah grin grin grin grin alla dem neffa shit finis? cheesy cheesy cheesy

i don tell muki tire nor to dey cook that her diarrhea inducing soup she nor dey hear oh grin grin grin grin grin grin grin

the thingy wey you dey try tell us be say muki nor fit cook shocked shocked
Re: Iice Can I Meet You? by dayokanu(m): 9:11pm On Feb 28, 2009
muki sabi cook oh. Come see as she dey cook egge and boil water. exprt cook
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:25pm On Feb 28, 2009
dani1luv:

The shit strong like baba iyabo grin angry grin grin
the thingy wey you dey try tell us be say muki nor fit cook shocked shocked

na me talk dat one abi na you? grin grin grin

muki! mukii!!! mukiiiii!!!!!!! cheesy come see as this persin dey cuss you oh,come give am bilala! " grin "
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 6:48pm On Mar 01, 2009
ikamefa:

na me talk dat one abi na you? grin grin grin

muki! mukii!!! mukiiiii!!!!!!! cheesy come see as this persin dey cuss you oh,come give am bilala! " grin "



Muki na my 1in1 persin

she nor fit do shishi tongue tongue tongue tongue



dayokanu:

muki sabi cook oh. Come see as she dey cook egge and boil water. exprt cook
I trust I hope the thingy nor make you shit sha tongue
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:50pm On Mar 02, 2009
Ika kiss kiss

i don miss you tire, Laydee dey oh cheesy tongue

Dani
tongue

Dayo kiss grin
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 8:38pm On Mar 02, 2009
mukina2:

Ika kiss kiss

i don miss you tire, Laydee dey oh cheesy tongue

angry angry angry angry angry i dey vex oh!

make persin hold me oh! angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 11:33am On Mar 03, 2009
ikamefa:

angry angry angry angry angry i dey vex oh!

make persin hold me oh!  angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry

nor vex na kiss kiss kiss na one braid wan kill me angry angry i swear na the last time i go do this kind , me sef go vex go do malam for head angry angry

i loveeeeeeeeeeee you kiss kiss

stop forming jo, you nor fit vex for me kiss kiss tongue
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 3:30pm On Mar 03, 2009
mukina2:

Ika kiss kiss

i don miss you tire, Laydee dey oh cheesy tongue

Dani
tongue

Dayo kiss grin

you think say na only you get tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue
ikamefa:

angry angry angry angry angry i dey vex oh!

make persin hold me oh! angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry
come na you wan make i hold you tongue kiss kiss kiss kiss if you like dodge am tongue
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 8:10pm On Mar 05, 2009
Wetin be all dis now?

Why random people just dey pepper this thread with gibberish?
cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:24am On Mar 06, 2009
brash nor mind that jamaica oragutan up there

craze man!! cheesy

na hin and his to kpeme! by the special grace of shango! oloshi
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 2:16pm On Mar 06, 2009
Wetin be all dis now?

Why random people just dey pepper this thread with gibberish? cheesy

I go wonjure you oh tongue



dani nor mind that jamaica oragutan up there

craze man!! cheesy

na hin and his to kpeme! by the special grace of shango! oloshi

Brash na you she dey yab so? cheesy
I dun die grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 12:26pm On Mar 07, 2009
ikaaaaaaaaaaaaaaaaaa kiss  kiss

Laydee kiss kiss kiss woow you are 64 already shocked kiss

crackles kiss tongue
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:18pm On Mar 07, 2009
dani1luv:

I go wonjure you oh tongue



Brash na you she dey yab so? cheesy
I dun die grin


you dey find trouble abi?

yeye!



@ i saw your broom stick , muki blue and pink is aight kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:35pm On Mar 08, 2009
Ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa kiss

you want suya? grin tongue tongue

i go drop dirt for your broomstick lara kiss tongue

e be like say you nor getr the firststick well cuz the rice hot for my mouth grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by princesa(f): 11:17am On Mar 09, 2009
una wan extint the whole smilley for nairaland
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:32pm On Mar 09, 2009
is it by force to post? undecided
Re: Iice Can I Meet You? by princesa(f): 1:35pm On Mar 09, 2009
nope cool
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 3:28pm On Mar 09, 2009
IICe is back

whoooooooooo whooooooooo grin grin
tongue


muki
You too like kiss sef angry tongue
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:02pm On Mar 11, 2009
Hmmm
Re: Iice Can I Meet You? by dani1luv: 7:12pm On Mar 11, 2009
Iice waddup wink
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 2:47pm On Mar 12, 2009
And you are?
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:51pm On Mar 12, 2009
. . .dust? grin

Cleaning time . . . angry

Laydee grab your own broom angry grin



dustpan


Dustbin


today na cleaning day. after we go scrub shey? grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 2:55pm On Mar 12, 2009
laughin ma frozen butt off grin grin

Oh yeah, spring cleaning is starting cheesy cheesy

Don't forget the gloves and disinfectant grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:06pm On Mar 12, 2009
Take ur pick grin


Na my own this
Ur own
                       
Ika's own
                       

brash dey go for stream grin
                 
oya na
           
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 3:09pm On Mar 12, 2009
shocked shocked shocked shocked shocked shocked

wetin be all dis water colour?

Muki u dey craze? angry grin

IICE kiss

Glad to have you back

Where IkaA dey? Uncle Pako wan flog am
! cheesy
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:09pm On Mar 12, 2009
Defo the yellow gloves with green brush grin grin

Brashhhhhhhhhhhh! tongue kiss
Back ke? Am on probation grin Being a good girl grin
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:45pm On Mar 12, 2009
una nefa finish cleaning yet? grin

lazy chudren angry

una go chop mama cane today grin grin grin
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 4:59pm On Mar 12, 2009
Who you dey call chudrens? angry

Wait na, dustbin dey outside door cheesy

Look inside tongue
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:10pm On Mar 12, 2009
you right o grin

chei!!! shocked shocked see all the things inside grin

good good . .

now na for find carpenter? or we do the job ourselves? grin

or make i buy nails and hammer? grin

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (100)

I Need A Strong Naija Guy: Casual Intimacy Only / Gentlemens Club.....you are all welcome. / ...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.