Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,117 members, 7,946,752 topics. Date: Thursday, 12 September 2024 at 06:16 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (56696 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:12pm On Jan 27, 2009 |
haaaaaaaaaaaaaaaaaaa i want make you try a different shade of pink . .purplish-pink she sabi serve chocs o, even ur clothes go chop yeah . .last time it was you. na don't be greedy dem go vex bust, scatter, fry, anything . nothing dey hapun |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 5:14pm On Jan 27, 2009 |
I get maggi, who wan lick? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:26pm On Jan 27, 2009 |
maggi . .? i want i want |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 5:57pm On Jan 27, 2009 |
Ar no want any shade na I nor dey go near baby k ooo When i dey come see that sea? Brashhh i nor want maggi, my belle dey dance |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:04pm On Jan 27, 2009 |
when you won come see the sea? ur belle dey dance? what song? Alhaji? boobaraba? |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 6:09pm On Jan 27, 2009 |
Mukii U fit chop anythin, see your mouth!! IICE Belle dey dance Pambola Bola? Or wetin? I dey go NY next month, Yaaaay!!!!! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:13pm On Jan 27, 2009 |
Yes na mouth na for chop? food na for chop ok you dey carry us go? |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:17pm On Jan 27, 2009 |
mukina2:Na Alhaji today ooo When my broom grees MrCrackles:Bring us back some drinks will ya? The belle tire me ooo |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:23pm On Jan 27, 2009 |
aight i go dey wait for you by the shore chei!! ur belle bad o . .na alhaji hin dey dance for you |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:32pm On Jan 27, 2009 |
You no go kill me I dey go Chad jare " " I was so careful too, i stayed away from the food i really wanted because of this and it wasn't worth it Tomorrow, i go rectify that Chop all the way to jupiter |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:34pm On Jan 27, 2009 |
na lie you be mongolic-chinese " " ok you want rat meat soup or bat eyes soup? as long as nor be my own you chop. you are welcome to chop |
Re: Iice Can I Meet You? by iice(f): 6:38pm On Jan 27, 2009 |
You mean Chadian - japanese " " You go come see me for Chad? Snake on a stick with cat meat balls on the side I fit steal from brash plate? |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 12:26am On Jan 28, 2009 |
iice: If you try am, na Oga Musa wey i go call make e deal with you! Ask IkaA wey tif from my plate last month wetin Oga Musa do to am! She halla tire Mukii abi na lie i lie? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 3:33pm On Jan 28, 2009 |
Brash you called me? bribe me first so i go help you "true" well well My luffs thats for the 3 both of una " " |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 3:55pm On Jan 28, 2009 |
erhmmmmm did i miss anything? why this place get cobwebs like this? una nor fit sweep? make i go tell mama! mukinatu nor run oh bring yah ass back here! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:22pm On Jan 28, 2009 |
abeg nor tell mama o all these days i dey busy dey feed iice's grandchudrens and dey wash brash smelly socks i dey move out . .dem wan kill me ika |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 4:26pm On Jan 28, 2009 |
IkaAaaaaaaaaaaaaa Salam! Mukii Salam!! IICE Salam!!! Grrrrrrrrrrrrrrrr, my teeth dey cold! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:27pm On Jan 28, 2009 |
mukina2: am sure that socks dey boom! wella eeeyaaaaaaaaa! pele! how many grandchudrens twinny get? 20000! " " abeg borrow ma yah broom! i wan try reach tibet before all those monks go dey lunch-break! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:28pm On Jan 28, 2009 |
Brashh ! namaste! wey twinny sef i neffa see her MrCrackles: oh really? i get firewood for back of my hut make i light yah teeth on fire? you go warm wella kwuik! kwuik! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:32pm On Jan 28, 2009 |
ika i get kerosene make we add am to brash teeth and light match ? brash ika laydee dey sleep, she go Chad last nite go visit some of her Japanese relatives the grandchudrens too much jo. i go send some to you |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:37pm On Jan 28, 2009 |
japanese relatives? " " what about those relatives in papa new guinea? na who dey go visit them? oya bring the kerosene and match box jare! make we dey ready for am! abeg nor send the shudrens oh! na only amala i dey chop 24/7 " " dem go just get kwashiokor! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:41pm On Jan 28, 2009 |
yes na . .you sabi say tinny na mix " " . na next week we dey go Papua new Guinea u won come? make we use petrol? the kerosene don finish , i hear say spawnie cousin drink am na dat na dere favourite food o . .Amala- pap, amala soup, amala everything i dey send am via snail mail early tomorrow morning alla dem na twins, so you go just call dem chin and chan dem all fit ansa |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:49pm On Jan 28, 2009 |
if my twinny is mixed that is to say am a nahhhhh i nor dey go oh! , make una send brash ,hin sabi waka wella " " but if una wan go to those relatives in Artartica make una call me i go dey ready! muki nor send those shudrens oh i go just run comot from house shikena! later loff! gotta run! |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 4:59pm On Jan 28, 2009 |
IkaAaaaaaaa Na my socks u talk say dey boom? If i land u for mouth, u go need constructive teeth alignment! Oya come light my teeth on fire!!! u don take off as usual, ur brakelight no dey flash tey!! Mukiii So laydee go chad go see our zonal uncles? Chei she no tell me oo, i for talk say make she bring me Rat tail, i hear say d thing dey cure ligament problems! IICE I miss u laydee Yaaaaay we dey go Papua New Guinea! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:07pm On Jan 28, 2009 |
Ika you be elemental " " by mixture of the collaboration of both mixes right from the pot na you dem ask for oh so gather all that lumpy behind and pack am insai one jean we nor dey go dere yet o food nor dey dia. everything frozen i don register dem sef. to Ikamefa's relief Agencies Uncle Brash sef fit help you no worries una too go takia of the chudrens aight sweeedie Brash na you go fly the broom o ur socks almost killed Uncle Pako the flavour from dem na die |
Re: Iice Can I Meet You? by Nobody: 11:45pm On Jan 29, 2009 |
aint this thread over 100 pages long and meant for locking? hey just following the rules here. |
Re: Iice Can I Meet You? by MrCrackles(m): 11:48pm On Jan 29, 2009 |
davidylan: Wetin u dey find for our thread? Waka naw before i call Amadioha We dey meeting with IICE!!! |
Re: Iice Can I Meet You? by Remii(m): 1:22am On Jan 30, 2009 |
How can I shut down this trend it has lost focus ? !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:15pm On Jan 30, 2009 |
My loffs Doh dey hamm!!!! |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:09pm On Jan 31, 2009 |
davidylan: na today? abeg go find big padlock yeye! muki oh! i been get erhmmmmmmmmmmmmmmm! how una dey sha! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:49pm On Jan 31, 2009 |
ikaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa iice dey behind hut her head dey pain get well soon my love from ur hubby and ur most lovely baby K i nefa see brash for sometime now |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:54pm On Jan 31, 2009 |
awwwwwwwwwwwww make she get well soon oh wey brash? wetin do am? how are you doing me loff? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (100)
I Need A Strong Naija Guy: Casual Intimacy Only / Gentlemens Club.....you are all welcome. / ...
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |