Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,750 members, 7,875,880 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 12:33 AM

Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} - Romance (268) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} (456783 Views)

Mr. NAIRALAND Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD / Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD / Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (265) (266) (267) (268) (269) (270) (271) ... (333) (Reply) (Go Down)

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:09pm On May 14, 2015
Braintouch:

Always brain touch, bros grin but na the koko I yarn so. If u call me say make I come assist u campaign for one chika wey u dey reason her market, I go do am effortlessly because na maybe the only love wey I fit show u be dat based on paddy levels. Otherwise, wetin person wan gain from these girls wey dey care for only dem sef

Na koko u dey yarn so. You no see say me sef don dey one corner dey watch the show..
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:10pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Lagunna, yu don turn automatically be member of our board of director straight.

Braintouch wetin make we name our company nah.

"Campaign Consults Limited" fine?
Anyone, oga. But me I support this new school of thought 100%. Even if I come here to campaign na because I feel like, not because somebody dey compel me
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:12pm On May 14, 2015
lagunna1:


Na koko u dey yarn so. You no see say me sef don dey one corner dey watch the show..
Me na any time I feel like now o. And anybody can win, e no concern me. But I fit spend my time and energy if u tell me say u dey nyash the babe
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:14pm On May 14, 2015
Braintouch:

I just peep one interview room come see where bobos dey misbehave, de curse dem lives because of online girls wey dem never meet. I come imagine say these babes fit carry prick for mouth dey watch dem like mumu. Kai!

Orijin101 sef don use all him schoolfees money buy credit subscribe finish on top TWACI matter.

Oga Teempakguy sef don dey frown nao......coz na MB all dose designs dey chop!!!

I just remembered say i some of trypa's e-idiots lamenting their MB wipe in the crime section. Mayb dem dey report those contestants to the police nii, i no know oooo
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:16pm On May 14, 2015
Princecalm:
Guys are now returning to their senses

Abeg prince, thanx for that holy water wey yu tek clear my boys eyes. Our senses don dey trek come abuja small small
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:16pm On May 14, 2015
Braintouch:

Me na any time I feel like now o. And anybody can win, e no concern me. But I fit spend my time and energy if u tell me say u dey nyash the babe

Make we all come together and back one contestant for the fun of it.. Contestant wey humble.. Wetin u think?
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:17pm On May 14, 2015
lagunna1:


Buhahaha grin grin

As in mehnnn.. babe dey somewhere dey lick lollipop. . Guys dey here dey break bottles.. Chaii..
Your brain don dey touch the right current tonight grin


Brother no be by his own power oooo, na mixture of alomo and correct ogidiga do d trick ooo
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:18pm On May 14, 2015
Braintouch:
On a more serious note, it's time for girls to stand up for themselves. I see more male campaigners on this business than females. When it's time for Mr Nairaland, na still men go stand for fellow men. Girls own na to blow online kiss and smile, while probably going the second round of hot sex with their boyfriends and sugar daddies. Guys, abeg make we dey campaign with sense jare. All this online bashing for the sake of girl wey u no see don too much. Peace angry
Na true oo
Oya Tohpahz come collect your banner

1 Like 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:19pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Lagunna, yu don turn automatically be member of our board of director straight.

Braintouch wetin make we name our company nah.

"Campaign Consults Limited" fine?

U fit name am Sukusuku consultancy cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Princecalm(m): 11:19pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Abeg prince, thanx for that holy water wey yu tek clear my boys eyes. Our senses don dey trek come abuja small small
I thank God for una NL life
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:20pm On May 14, 2015
kinglekan:

Very true!!
King abeg comot crown before yu enter oooo. D door no too high.
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:23pm On May 14, 2015
Ipledge:
We bring on to you the gospel of [size=20pt]Tohpahz[/size]


I heard a voice from above "Ipledge my son,go every section on Nairaland.Tell them we have given them on to them a queen,best among equals...to be crowned miss nairaland and thats













[size=30pt]TOHPAHZ[/size]

Braintouch can yu see d madness am talking about.......
At 11.30pm, a baptized mumu is still campaigning for a 17year old girl wey don sleep since 8pm. We are talking of Ipledge who is roughly 32years old oooo, imagine !!!!

2 Likes 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by kinglekan: 11:23pm On May 14, 2015
scentmarlc:


King abeg comot crown before yu enter oooo. D door no too high.

ROTFL. U ehnnn cheesy

www.nairaland.com/attachments/2388096_coollogocom5062531_gifdbb2fefbdd9e975d8678c04d0a1169c1
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:25pm On May 14, 2015
lagunna1:


Make we all come together and back one contestant for the fun of it.. Contestant wey humble.. Wetin u think?
No worry, we go find out. Meanwhile, if any of the contestants na one of our paddi real life babe we fit help. But they must prove it to us by uploading a picture of both of them together grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:25pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Braintouch can yu see d madness am talking about.......
At 11.30pm, a baptized mumu is still campaigning for a 17year old girl wey don sleep since 8pm. We are talking of Ipledge who is roughly 32years old oooo, imagine !!!!
it's just 6:23
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:25pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Braintouch can yu see d madness am talking about.......
At 11.30pm, a baptized mumu is still campaigning for a 17year old girl wey don sleep since 8pm. We are talking of Ipledge who is roughly 32years old oooo, imagine !!!!
grin grin grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:26pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Abeg prince, thanx for that holy water wey yu tek clear my boys eyes. Our senses don dey trek come abuja small small
if Jacksparrow not contesting,I will campaign for u as Mr nairaland
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:27pm On May 14, 2015
Ipledge:
it's just 6:23
Means ur not in Nigeria sweating for a girl u don't know physically
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:29pm On May 14, 2015
Braintouch:

Means ur not in Nigeria sweating for a girl u don't know physically
so u won make I keep shut,make u crown one mgbeke abi grin..
God pass you smiley

1 Like 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:33pm On May 14, 2015
All this guys wey dey whine mouth, this contest is just for fun and we are not in do or die ishh, we may not have met the contesting girls or even know them before contest, be rest assured we having fun okay.
Three things that have hooked me on nairaland are information, meeting new people, strong arguement. Eventhough we have to maintain decorum and respect rules, we should also make threads active by engaging in arguements and counter arguements but lets not take it personal. Trust me we the active contributors are entertaining a bunch loads of silent viewers.

Having said this i implore undecided fellas to vote the ever beautiful, brainy, decent, cute, preety, sexy, caring contestant by name MISS TOHPAHZ
Thank you, if tohpahz win i will trek from Owerri to Umuahia to congratulate her cheers.
Cowlegg Ipledge Braintouch

4 Likes 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 11:35pm On May 14, 2015
Ipledge:
so u won make I keep shut,make u crown one mgbeke abi grin..
God pass you smiley
U no know me. I fit decide to shut up and watch until this matter end. I no even know any of these girls physically
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:38pm On May 14, 2015
Braintouch:

U no know me. I fit decide to shut up and watch until this matter end. I no even know any of these girls physically
same thing here,but am the one that encourages my candidate to participate...I can't leave her here cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:42pm On May 14, 2015
Braintouch:

Anyone, oga. But me I support this new school of thought 100%. Even if I come here to campaign na because I feel like, not because somebody dey compel me

Okk na. Tommorrow we go do the launching. We go open our office(thread) in the romance estate. Any contestant wey no abide by our terms, go hear am. Make anybody no think say dem fit use pancake, fake kiss, fake hugs, e-tea, e-cookies, e-yansh, fake thank you......etc decieve us oooo

And make allof dem go update their profile pinshure. We need new set of pinshure. Yesterday i almost blind wen i saw one dem pinshure wey the neck long like.......make i no talk am finish.

My babes wey dey among dem....twaci, abeg go an upload a pinshure dat wud motivate my boys to start buying vaseline. Tohpaz, abeg no dey too smile for pinshure and pls comot dat jersy. My guys belong to many clubs, no con cause confusion among dem. Trypa, abeg no sitdown under tree snap again ooo else.....and also move closer to camera make we see yur pancake face well well. Subbie d, uhmmm, we don know say yu get cloth. We gerrit. But yur pose be like say na VS yu dey do. Swagger yu no get, shakara yu no buy....abeg do something about it ooo. Mzlaurel, e b like say u jus join nairaland. Thread don already reach 262pages, na just twice dem fly yur banner...why?...continuuu. Lurlah how market. Abeg tell yur designer to stop smoking jamaican weed oooo. Coz since yu give d guy password to yur fone, na yur pictures wey no fine d guy dey select oooo. Hmmm, yu sef know d implication. Mziceberry, abeg tell yur fans say na joke yu dey, on time. Adeh39, babe yu fine put small ginger ehn. Marienferanmi, na only me know say na bcoz of miss nairaland 2016 yu dey here. Oya gather the famiiarity wey yu com gather make yu dey go. Sandrahaub, thank yu for the face and that painted eyes. Buh abeg give yur designer anoda pinshure make dem use am design. Dat black cloth don dey fade small by upper chest abi na upper bre*st


Abeg i don give una heads up oooo. I did not forget aipete2, i just thought its better i no talk abt her make dem no ban me.

8 Likes 3 Shares

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:46pm On May 14, 2015
lagunna1:


Make we all come together and back one contestant for the fun of it.. Contestant wey humble.. Wetin u think?

Brozz yu just have to buy one plot of land to test this your prophecy skills oooo.
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:48pm On May 14, 2015
Ipledge:
Na true oo Oya Tohpahz come collect your banner
Ohhh brother, yur deliverance is permanent
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by stephenqueen: 11:48pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Okk na. Tommorrow we go do the launching. We go open our office(thread) in the romance estate. Any contestant wey no abide by our terms, go hear am. Make anybody no think say dem fit use pancake, fake kiss, fake hugs, e-tea, e-cookies, e-yansh, fake thank you......etc decieve us oooo

And make allof dem go update their profile pinshure. We need new set of pinshure. Yesterday i almost blind wen i saw one dem pinshure wey the neck long like.......make i no talk am finish.

My babes wey dey among dem....twaci, abeg go an upload a pinshure dat wud motivate my boys to start buying vaseline. Tohpaz, abeg no dey too smile for pinshure and pls comot dat jersy. My guys belong to many clubs, no con cause confusion among dem. Trypa, abeg no sitdown under tree snap again ooo else.....and also move closer to camera make we see yur pancake face well well. Subbie d, uhmmm, we don know say yu get cloth. We gerrit. But yur pose be like say na VS yu dey do. Swagger yu no get, shakara yu no buy....abeg do something about it ooo. Mzlaurel, e b like say u jus join nairaland. Thread don already reach 262pages, na just twice dem fly yur banner...why?...continuuu. Lurlah how market. Abeg tell yur designer to stop smoking jamaican weed oooo. Coz since yu give d guy password to yur fone, na yur pictures wey no fine d guy dey select oooo. Hmmm, yu sef know d implication. Mziceberry, abeg tell yur fans say na joke yu dey, on time. Adeh39, babe yu fine put small ginger ehn. Marienferanmi, na only me know say na bcoz of miss nairaland 2016 yu dey here. Oya gather the famiiarity wey yu com gather make yu dey go. Sandrahaub, thank yu for the face and that painted eyes. Buh abeg give yur designer anoda pinshure make dem use am design. Dat black cloth don dey fade small by upper chest abi na upper bre*st


Abeg i don give una heads up oooo. I did not forget aipete2, i just thought its better i no talk abt her make dem no ban me.
Guy you be real wehrey I swear grin grin grin...
Anyway team twaci lole shey...Oya Emi tesojue


www.nairaland.com/attachments/2388096_coollogocom5062531_gifdbb2fefbdd9e975d8678c04d0a1169c1

1 Like

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:50pm On May 14, 2015
Braintouch:

No worry, we go find out. Meanwhile, if any of the contestants na one of our paddi real life babe we fit help. But they must prove it to us by uploading a picture of both of them together grin

Ohhhh braintouch my guy, y do good ideas only come to you in the night !!!!!
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:51pm On May 14, 2015
It's almost a brand new day. Goodluck contestants.
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:51pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Ohhh brother, yur deliverance is permanent
amen oo


All we are saying,give us [size=14pt]Tohpahz[/size]

1 Like

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:53pm On May 14, 2015
Ipledge:
if Jacksparrow not contesting,I will campaign for u as miss Mr nairaland

My friend, abeg drop that weed. Whats d meaning of "miss mr nairaland"
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 11:54pm On May 14, 2015
Ipledge:
if Jacksparrow not contesting,I will campaign for u as miss Mr nairaland

My friend, abeg drop that weed. Whats d meaning of "miss mr nairaland". Effect of too much weed
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 11:55pm On May 14, 2015
scentmarlc:


Okk na. Tommorrow we go do the launching. We go open our office(thread) in the romance estate. Any contestant wey no abide by our terms, go hear am. Make anybody no think say dem fit use pancake, fake kiss, fake hugs, e-tea, e-cookies, e-yansh, fake thank you......etc decieve us oooo

And make allof dem go update their profile pinshure. We need new set of pinshure. Yesterday i almost blind wen i saw one dem pinshure wey the neck long like.......make i no talk am finish.

My babes wey dey among dem....twaci, abeg go an upload a pinshure dat wud motivate my boys to start buying vaseline. Tohpaz, abeg no dey too smile for pinshure and pls comot dat jersy. My guys belong to many clubs, no con cause confusion among dem. Trypa, abeg no sitdown under tree snap again ooo else.....and also move closer to camera make we see yur pancake face well well. Subbie d, uhmmm, we don know say yu get cloth. We gerrit. But yur pose be like say na VS yu dey do. Swagger yu no get, shakara yu no buy....abeg do something about it ooo. Mzlaurel, e b like say u jus join nairaland. Thread don already reach 262pages, na just twice dem fly yur banner...why?...continuuu. Lurlah how market. Abeg tell yur designer to stop smoking jamaican weed oooo. Coz since yu give d guy password to yur fone, na yur pictures wey no fine d guy dey select oooo. Hmmm, yu sef know d implication. Mziceberry, abeg tell yur fans say na joke yu dey, on time. Adeh39, babe yu fine put small ginger ehn. Marienferanmi, na only me know say na bcoz of miss nairaland 2016 yu dey here. Oya gather the famiiarity wey yu com gather make yu dey go. Sandrahaub, thank yu for the face and that painted eyes. Buh abeg give yur designer anoda pinshure make dem use am design. Dat black cloth don dey fade small by upper chest abi na upper bre*st


Abeg i don give una heads up oooo. I did not forget aipete2, i just thought its better i no talk abt her make dem no ban me.
what of aipete2 and u forgot vickydera2 name

(1) (2) (3) ... (265) (266) (267) (268) (269) (270) (271) ... (333) (Reply)

Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread / Sms That Would Make Any Girl Fall In Love / Best Long Distance Relationship Songs Top 20 (my Favourites)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 57
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.