Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,184 members, 7,880,692 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 02:44 AM

Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} - Romance (270) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} (457498 Views)

Mr. NAIRALAND Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD / Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD / Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (267) (268) (269) (270) (271) (272) (273) ... (333) (Reply) (Go Down)

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by SweetSoup(m): 7:16am On May 15, 2015
scentmarlc:


Okk na. Tommorrow we go do the launching. We go open our office(thread) in the romance estate. Any contestant wey no abide by our terms, go hear am. Make anybody no think say dem fit use pancake, fake kiss, fake hugs, e-tea, e-cookies, e-yansh, fake thank you......etc decieve us oooo

And make allof dem go update their profile pinshure. We need new set of pinshure. Yesterday i almost blind wen i saw one dem pinshure wey the neck long like.......make i no talk am finish.

My babes wey dey among dem....twaci, abeg go an upload a pinshure dat wud motivate my boys to start buying vaseline. Tohpaz, abeg no dey too smile for pinshure and pls comot dat jersy. My guys belong to many clubs, no con cause confusion among dem. Trypa, abeg no sitdown under tree snap again ooo else.....and also move closer to camera make we see yur pancake face well well. Subbie d, uhmmm, we don know say yu get cloth. We gerrit. But yur pose be like say na VS yu dey do. Swagger yu no get, shakara yu no buy....abeg do something about it ooo. Mzlaurel, e b like say u jus join nairaland. Thread don already reach 262pages, na just twice dem fly yur banner...why?...continuuu. Lurlah how market. Abeg tell yur designer to stop smoking jamaican weed oooo. Coz since yu give d guy password to yur fone, na yur pictures wey no fine d guy dey select oooo. Hmmm, yu sef know d implication. Mziceberry, abeg tell yur fans say na joke yu dey, on time. Adeh39, babe yu fine put small ginger ehn. Marienferanmi, na only me know say na bcoz of miss nairaland 2016 yu dey here. Oya gather the famiiarity wey yu com gather make yu dey go. Sandrahaub, thank yu for the face and that painted eyes. Buh abeg give yur designer anoda pinshure make dem use am design. Dat black cloth don dey fade small by upper chest abi na upper bre*st


Abeg i don give una heads up oooo. I did not forget aipete2, i just thought its better i no talk abt her make dem no ban me.
Hahaha! But you made real sense sha, make all the contestant do the needful biko.

Sai Twaci!
Sai Nairaland!

1 Like 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by TheSonOfMark(m): 7:27am On May 15, 2015
SweetSoup:
DON'T vote for Tohpahz, she has a case with EFCC concerning our missing $20billion NNPC fund. Source EFCC website

#TeamTwaci!
Twaci for Miss (Queen) Nairaland 2015!
Sai Twaci!
Sai Nairaland!

Crazy guycheesy.

EgusiSoup, Sweetsoup,Braintouch and the likes; You guys obviously weren't sober when you chose your monikers.
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Braintouch(m): 7:40am On May 15, 2015
TheSonOfMark:

Crazy guycheesy.

EgusiSoup, Sweetsoup,Braintouch and the likes; You guys obviously weren't sober when you chose your monikers.
It reflects my real life attitude. I can decide to do funny things for my own personal reasons
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by CrazyScientist: 7:42am On May 15, 2015
Braintouch:

It reflects my real life attitude. I can decide to do funny things for my own personal reasons

I dey look you with one eye... shocked
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by CrazyScientist: 7:48am On May 15, 2015
I won't repeat myself... VOTE TWACI and take one bundle , don't vote her and trek to otueke! angry

1 Like 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by CrazyScientist: 7:56am On May 15, 2015
Want to be as gorgeous as Twaci ? kiss

Or as handsome and good-looking as NaijaBoiy and I ? cool















It's pretty simple, JUST....

1 Like 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 8:01am On May 15, 2015
adeh39:



Lols......... U are very funny.......A new set of pictures and small ginger right?, We don hear you. But if we continue to change pictures now, Won't you lose interest when the Contest begins? We have already send the necessary pictures to the organizers, So why not have a little patient and wait till monday?......

Thanks for campaigning for me.... .... I really appreciate it.

*Kisses*

Honie pie, how body nahhhhh. Ohh girrl, this yur e-kiss don dey giv me erection small small oooo. How yu tek blow am
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by scentmarlc(m): 8:04am On May 15, 2015
adeh39:

Awww! New found love? Cheri coco? all for me? Omg!, I'm blushing oooo.

My girl, blush no more. My love no too strong like gibraltar rock oooo
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by winetapper: 8:05am On May 15, 2015
scentmarlc:


Okk na. Tommorrow we go do the launching. We go open our office(thread) in the romance estate. Any contestant wey no abide by our terms, go hear am. Make anybody no think say dem fit use pancake, fake kiss, fake hugs, e-tea, e-cookies, e-yansh, fake thank you......etc decieve us oooo

And make allof dem go update their profile pinshure. We need new set of pinshure. Yesterday i almost blind wen i saw one dem pinshure wey the neck long like.......make i no talk am finish.

My babes wey dey among dem....twaci, abeg go an upload a pinshure dat wud motivate my boys to start buying vaseline. Tohpaz, abeg no dey too smile for pinshure and pls comot dat jersy. My guys belong to many clubs, no con cause confusion among dem. Trypa, abeg no sitdown under tree snap again ooo else.....and also move closer to camera make we see yur pancake face well well. Subbie d, uhmmm, we don know say yu get cloth. We gerrit. But yur pose be like say na VS yu dey do. Swagger yu no get, shakara yu no buy....abeg do something about it ooo. Mzlaurel, e b like say u jus join nairaland. Thread don already reach 262pages, na just twice dem fly yur banner...why?...continuuu. Lurlah how market. Abeg tell yur designer to stop smoking jamaican weed oooo. Coz since yu give d guy password to yur fone, na yur pictures wey no fine d guy dey select oooo. Hmmm, yu sef know d implication. Mziceberry, abeg tell yur fans say na joke yu dey, on time. Adeh39, babe yu fine put small ginger ehn. Marienferanmi, na only me know say na bcoz of miss nairaland 2016 yu dey here. Oya gather the famiiarity wey yu com gather make yu dey go. Sandrahaub, thank yu for the face and that painted eyes. Buh abeg give yur designer anoda pinshure make dem use am design. Dat black cloth don dey fade small by upper chest abi na upper bre*st


Abeg i don give una heads up oooo. I did not forget aipete2, i just thought its better i no talk abt her make dem no ban me.
painful enough the layer of Make up they apply to there face.. On needs to peel it off before she have a good night rest.. Dem for just cucuma buy Mask
But
#TeamTwaci tho.. grin

2 Likes 1 Share

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by winetapper: 8:06am On May 15, 2015
TheSonOfMark:

Crazy guycheesy.

EgusiSoup, Sweetsoup,Braintouch and the likes; You guys obviously weren't sober when you chose your monikers.
welcome back sir!
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by AfricanApple(f): 8:10am On May 15, 2015
KingTom:
Ijust dey oo grin Campaign dey move jejely

























[size=28pt]Twaci for the Crown[/size]
[size=25pt] Na so[/size] grin
so wetin you keep for girls
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 8:16am On May 15, 2015
Tohpahz is the real deal

1 Like

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by TheSonOfMark(m): 8:19am On May 15, 2015
winetapper:

welcome back sir!

I 'came back' since Wednesday. Thanks to you guys who campaigned to get the unjust ban lifted. Thanks all the same, monsieur.
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by sandrahnaub(f): 8:20am On May 15, 2015
rokiatu:
Well done doll. kiss kiss kiss kiss kiss kiss Team Sandrahnaub all the way.
Chaaim55 and the others, well done guys. kiss


BTW Sandrahnaub I think you should come in here once a while and interact with people......let your guard down a bit. Haven't you heard of how presidents kiss babies azz and all doing elections? grin Politics my dear. You need to learn the act wink If you take a look at the last Mr Nairaland, Kulboy was just like you, obviously the best looking and the deserving winner but he was not very involved with the audience and that cost him. Just an advice sweetie. wink



P.S lala247, mannh I have missed you. kiss kiss kiss kiss
noted, but who do I interact wif
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by winetapper: 8:21am On May 15, 2015
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by sandrahnaub(f): 8:22am On May 15, 2015
[quote author=Chiam55 post=33715835][/quote] happy birthday CHIAM55
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by winetapper: 8:22am On May 15, 2015
TheSonOfMark:

I 'came back' since Wednesday. Thanks to you guys who campaigned to get the unjust ban lifted. Thanks all the same, monsieur.
You always welcome sir!
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by yomzzy(m): 8:23am On May 15, 2015
Rilwayne001:


Me too cheesy grin

That twaci ehn...If I vote for her, make I lay 5unripe mangoes grin grin
hahaha bros grin the Twaci campaigners too much. Them try to intimidate others. Na mk I go vote Tohpahz

1 Like

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 8:28am On May 15, 2015
scentmarlc:


Honie pie, how body nahhhhh. Ohh girrl, this yur e-kiss don dey giv me erection small small oooo. How yu tek blow am

Lols..... Body dey inside clothes ooo....... Dat kiss? Dear, dat's just a sisterly kiss o....... If you want the real deal, just do the needful. * Winks*
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Aminat508(f): 8:30am On May 15, 2015
Pls vote https://www.nairaland.com/subbied
For Miss Nairaland 2015

2 Likes 3 Shares

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Rilwayne001: 8:35am On May 15, 2015
yomzzy:
hahaha bros grin the Twaci campaigners too much. Them try to intimidate others. Na mk I go vote Tohpahz

Tohpahz all the way cool

3 Likes 2 Shares

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Twaci(f): 8:36am On May 15, 2015
scentmarlc:


Okk na. Tommorrow we go do the launching. We go open our office(thread) in the romance estate. Any contestant wey no abide by our terms, go hear am. Make anybody no think say dem fit use pancake, fake kiss, fake hugs, e-tea, e-cookies, e-yansh, fake thank you......etc decieve us oooo

And make allof dem go update their profile pinshure. We need new set of pinshure. Yesterday i almost blind wen i saw one dem pinshure wey the neck long like.......make i no talk am finish.

My babes wey dey among dem....twaci, abeg go an upload a pinshure dat wud motivate my boys to start buying vaseline. Tohpaz, abeg no dey too smile for pinshure and pls comot dat jersy. My guys belong to many clubs, no con cause confusion among dem. Trypa, abeg no sitdown under tree snap again ooo else.....and also move closer to camera make we see yur pancake face well well. Subbie d, uhmmm, we don know say yu get cloth. We gerrit. But yur pose be like say na VS yu dey do. Swagger yu no get, shakara yu no buy....abeg do something about it ooo. Mzlaurel, e b like say u jus join nairaland. Thread don already reach 262pages, na just twice dem fly yur banner...why?...continuuu. Lurlah how market. Abeg tell yur designer to stop smoking jamaican weed oooo. Coz since yu give d guy password to yur fone, na yur pictures wey no fine d guy dey select oooo. Hmmm, yu sef know d implication. Mziceberry, abeg tell yur fans say na joke yu dey, on time. Adeh39, babe yu fine put small ginger ehn. Marienferanmi, na only me know say na bcoz of miss nairaland 2016 yu dey here. Oya gather the famiiarity wey yu com gather make yu dey go. Sandrahaub, thank yu for the face and that painted eyes. Buh abeg give yur designer anoda pinshure make dem use am design. Dat black cloth don dey fade small by upper chest abi na upper bre*st


Abeg i don give una heads up oooo. I did not forget aipete2, i just thought its better i no talk abt her make dem no ban me.
grin grin grin Very funny! Thanks for the advice dear and I appreciate ur help in the campaign smiley
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Rilwayne001: 8:40am On May 15, 2015
sandrahnaub:
noted, but who do I interact wif

me cool
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Twaci(f): 8:41am On May 15, 2015
CrazyScientist:
I won't repeat myself... VOTE TWACI and take one bundle , don't vote her and trek to otueke! angry
Good morning smiley
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Rilwayne001: 8:47am On May 15, 2015
Twaci:
grin grin grin Very funny! Thanks for the advice dear and I appreciate ur help in the campaign smiley

Good morning twaci. how was your night? wink grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Aminat508(f): 8:52am On May 15, 2015
Pls vote https://www.nairaland.com/subbied
For Miss Nairaland 2015

2 Likes 2 Shares

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Twaci(f): 8:56am On May 15, 2015
Rilwayne001:


Good morning twaci. how was your night? wink grin
Very fine oh! cheesy. A bit hot though but I survived. How's urs?
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Herminius(m): 9:02am On May 15, 2015
sandrahnaub:
noted, but who do I interact wif
The gods cheesy
I'm one of 'em tho angry

2 Likes 2 Shares

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Rilwayne001: 9:03am On May 15, 2015
Twaci:
Very fine oh! cheesy. A bit hot though but I survived. How's urs?

Mine was awesome smiley
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Twaci(f): 9:11am On May 15, 2015
Rilwayne001:


Mine was awesome smiley
That's good. What's for breakfast? Cos am starving! cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Aminat508(f): 9:17am On May 15, 2015
Pls vote https://www.nairaland.com/subbied
For Miss Nairaland 2015

2 Likes 2 Shares

Re: Miss Nairaland Contest 2015 {campaign Thread} by Nobody: 9:23am On May 15, 2015
rokiatu:
Well done doll. kiss kiss kiss kiss kiss kiss Team Sandrahnaub all the way.
Chaaim55 and the others, well done guys. kiss


BTW Sandrahnaub I think you should come in here once a while and interact with people......let your guard down a bit. Haven't you heard of how presidents kiss babies azz and all doing elections? grin Politics my dear. You need to learn the act wink If you take a look at the last Mr Nairaland, Kulboy was just like you, obviously the best looking and the deserving winner but he was not very involved with the audience and that cost him. Just an advice sweetie. wink



P.S lala247, mannh I have missed you. kiss kiss kiss kiss

Welcome back hun kiss missed u too
Was worried about sandra's campaign but chiam55 n one other lady been doing well.
Did u watch original . Was fantastic grin

(1) (2) (3) ... (267) (268) (269) (270) (271) (272) (273) ... (333) (Reply)

Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread / Sms That Would Make Any Girl Fall In Love / Best Long Distance Relationship Songs Top 20 (my Favourites)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 47
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.