Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,817 members, 8,000,432 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 10:15 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Naija Questions. (2952 Views)
Mad Funny Naija Cartoon Wen D Exam Is Hard Nd Ur Frnd Keeps Orderin Extrasheets / Hilarious Answers To Dumb Naija Questions / SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers (2) (3) (4)
Funny Naija Questions. by amzee(m): 5:10pm On May 10, 2015 |
1.I travel for over six days….as I just enta town….see wetin one boy ask me ‘” ”are uback”””‘ I was like ””no, I’m front” : 2.My guy see twins come dey ask me; o boy na twins be this? Ans: no...oh dey do picmix. : 3.I was watching football nd a friend came and said ‘guy u dey watch ball’ well i tell am say i Am watching Presidential election result. : 4.This one na question wey ppl dey ask me every morning::: Am like-good morning Sir! He's like morning, you don wake? Am like -no , I still dey sleep : 5.I called my ex….nd she said did u jus call my phone number ? I was lik no.oh, I Am calling ur mum's number and u're receiving her call. Why? : 6.My guy ask me were I was and I told him am in bank, he said Wat is happening there? I said nothing.ooh I'm uprooting cassava for my parent in the bank. : 7.Opening the gates to drive out and my Sister asks me. U dey comot? No, na me be the new gateman. : 8.I dey watch film… my guy enta come ask me na film u dey watch nooO I dey worship TV. : 9.Seeing me eating indomie u com ask na Wetin u dey chop? Am eating ur Intestine. : 10.U see gen dey on still dey ask una on gen? NooO, na gen on us, com plug ur charger For my nose. : 11. My guy saw me, and he foolishly ask me guy na you be that??. I was like no o na my Grand father when he was young. : 12. A game freak was passionately tapping his PSP n his galfrnd said. U dey play game? Him reply wit anger... I dey practice how 2 press Leg. : 13.I mistakenly cut my thumb wit razor n my frnd asks... Why u come cut urself na? I say my blood too mch I wan reduce am IDIOT! : 14. Me and my frnd dey argue him com say u dey talk 2 me, I say nooO I dey talk to the spirit of ur ancesstors . : 15. Abeg make una no vex ooO Abeg na Nairaland be this? |
Re: Funny Naija Questions. by Blizzyblinkzy(f): 5:14pm On May 10, 2015 |
Lolz... No be nairaland oh na dollarland |
Re: Funny Naija Questions. by topsy1971: 5:15pm On May 10, 2015 |
No, no be nairaland, na CNN |
Re: Funny Naija Questions. by Nobody: 5:16pm On May 10, 2015 |
Hahhahahahha...how i wish i cud hear ur accent As we'll while ur saying all of these... I learn some pidgin down here |
Re: Funny Naija Questions. by Twaci(f): 5:18pm On May 10, 2015 |
1. You see me coming out of the bathroom wet and still ask "You don bath?" ~ No, I fall inside toilet bowl 2. You see me standing in front a cinema and still ask, "You come watch film?" ~No, I come pay school fees 3. You see me crying and still ask, "You dey cry?" ~ No, am acting nigerian film |
Re: Funny Naija Questions. by kestolove95(m): 5:33pm On May 10, 2015 |
Oboi see nice post by the op abeg op na u post dix tin? |
Re: Funny Naija Questions. by ginawest(f): 5:40pm On May 10, 2015 |
lolz..dat no13 z so funny |
Re: Funny Naija Questions. by AdeniyiA(m): 5:53pm On May 10, 2015 |
abeg na Seun Osewa get Nairaland? |
Re: Funny Naija Questions. by msporche(f): 5:59pm On May 10, 2015 |
Lolx |
Re: Funny Naija Questions. by heezey(m): 12:56am On Sep 27, 2016 |
Are you in need of funny questions to ask on a date? You are not alone. We all need to sound cool when meeting people for the first time. And it is essential that we are prepared to dazzle them. Click here to gain access to 70 random questions >> 70 Funny Questions to Ask A guy or lady |
Re: Funny Naija Questions. by teniola240(f): 1:42am On Sep 27, 2016 |
lol |
(1) (Reply)
Am I Truly Pretty?: Beauty Queen Contestant. / This Driver Was Following Google Maps. / My First Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |