Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,747 members, 8,003,623 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 04:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mumu Of The First Order (703 Views)
Ten Hilarious Mumu Facts (page 2) / 50 Mumu Fact U Need To Know / Some Girls Mumu Sha Oo (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Mumu Of The First Order by Nobody: 8:02am On Jun 13, 2015 |
na jeje one day I sit down for one 1960 bet shop dey check livescores on my fone. na so one guy approach me and the following conversation ensures guy: bros abeg Wetin Dortmund play me: Dortmund fumble today oooo. na goalless draw e play oo guy: Shey Dortmund don play finish? me: (getting irritated) yes na Dortmund don play finish na 0-0 e play fulltime guy: y e play 0-0 fulltime na. bros abeg wetin that Dortmund come play for firsthalf na. I WAS LIKE CHAI E GET AS E BE TO UNDERSTAND NA COMMON SENSE |
(1) (Reply)
Which Team Do You Think This Guy Supports? / If U Dot Laugh After Watching This Video, I Will Resign As Jokes President!!! / Chai
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4 |