Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,653 members, 7,999,855 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 02:46 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / U Fit Marry A Disvirgin Lady (1684 Views)
Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) / U Fit ? / I Am A Male-virgin, I Need A Female To Disvirgin Me (2) (3) (4)
U Fit Marry A Disvirgin Lady by Nobody: 10:15pm On Feb 22, 2009 |
Most ladies of nowadays don disvirgin themselves.so I hear some men say dey no fit marry a disvirgin lady.I ask dem say for the world wey we dey so most ladies if not all don be disvirgin.if na u ,u fit marry a disvirgin lady or not |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by patwhizkid(f): 10:55pm On Feb 22, 2009 |
Na who u dey ask? |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by CrazyMan(m): 10:29am On Feb 23, 2009 |
Since virgins no longer exist, we don't have any choice than to manage what we have. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by Nobody: 12:18am On Feb 24, 2009 |
@poster, if you are looking for a virgin lady, then stop f@@king other girls. Berra go and groom up a fresh teenage chic, follow her about 24/7 make sure she dont get f@@ked - and dont f@@k her too. Marry her, and that will be that. Berra gerraway from here. Next Thread. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by dolani(f): 1:52am On Feb 24, 2009 |
to d person whosay virgins don't exists any longer dats a lie. dere are a lot of us out here dat r virgins n plan 2 stay dat way 4 a while. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by lancevader(m): 2:01am On Feb 24, 2009 |
? |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by jamace(m): 9:39am On Feb 25, 2009 |
to d person whosay virgins don't exists any longer dats a lie. dere are a lot of us out here dat r virgins n plan 2 stay dat way 4 a while. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by JJYOU: 9:45am On Feb 25, 2009 |
dolani:well done and God bless you richly |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by aus123(m): 9:55am On Feb 25, 2009 |
Is like question of the disciples: what is these among so many. There are still some few virgins. With latest statistic in WHO between the ages of 16 - 24 yrs. 1 - 5000 ladies. Well guys, we can actually eat our cakes and have them. Gays if u re still a virgin keep it. Your spouse will forever respects u 4 that! |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by oluwafemi113(m): 6:13am On Feb 26, 2009 |
why not |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by harkeju(m): 9:13am On Mar 03, 2009 |
Of course there's nofin wrong wif a non-V, and u r still a V, it's 9ce too, keep it up. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by temi4rea(f): 10:23am On Mar 03, 2009 |
@Poster Wetin bad there abeg. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by UNLEASHED(m): 2:23pm On Mar 03, 2009 |
dolani: |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by aus123(m): 2:27pm On Mar 03, 2009 |
u na non dey tired 4 this tired, |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by UNLEASHED(m): 3:05pm On Mar 03, 2009 |
aus123:huh? |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by DaJunta(m): 10:08pm On Mar 03, 2009 |
Anyhow na how Make do wit wat u got, |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by oluwafemi113(m): 6:02am On Mar 04, 2009 |
i go even like make I get one if i go fit see one at all i no mid oooo |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by Gabry(f): 8:51am On Mar 04, 2009 |
theres not much virgins left but they are still virgins. Mind you, its stressfull being a virgin |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by Nobody: 11:03pm On Mar 04, 2009 |
Can I marry a non-virgin? Yes, I can. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by DaJunta(m): 11:43pm On Mar 05, 2009 |
I no fit shout ooo |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by oluwafemi113(m): 7:08am On Mar 07, 2009 |
yes ooooo |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by slim49z(m): 2:48pm On Mar 09, 2009 |
I'm sure as well going to marry a non-virgin. Come to think of it. I wouln't even like to marry a virgin. |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by Nobody: 7:35am On Mar 10, 2009 |
Ya man,i can marry a non-virgin |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by oluwafemi113(m): 8:32am On Mar 10, 2009 |
yes ooooooooooooo |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by Nobody: 9:23am On Mar 10, 2009 |
Nothin do dem |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by tommy2k2(m): 2:51pm On Apr 01, 2009 |
poster u urself, u be virgin ehnen u know for sure say u no fit see virgin marry for dis naija wey u dey cuz dem no write am for dier face, |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by yme1(f): 4:04pm On Apr 01, 2009 |
virgin ko virgin ni anyway all jion o |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by oluwafemi113(m): 5:55am On Apr 02, 2009 |
yes now i even pray make i see one mary |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by yme1(f): 3:17pm On Apr 02, 2009 |
@oluwafemi113 who go give you virgin marry |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by deoye05: 3:58pm On Apr 02, 2009 |
VERGINITY IS NOT DIGNITY ITS JUST LACK OF OPPORTUNITY I AM A GUY AND A VERGIN, BUT I DONT TRUST MY SELF ESPECIALLY WHEN THE RIGHT OPPORTUNITY COMES |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by lancevader(m): 11:28pm On Apr 02, 2009 |
What wil happen then |
Re: U Fit Marry A Disvirgin Lady by Gabry(f): 7:25am On Apr 03, 2009 |
being a virgin is frustrating and annoying! |
Ladies Whatsapp group chat / Bankers hook ups / I Need Reasonable Friends In Abuja
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |