Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,186,248 members, 7,928,819 topics. Date: Thursday, 22 August 2024 at 10:24 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Nld Pals (11082 Views)
Am in Luv With My Sister!!!Help Pals / Ben20001 Post Spam On Nld / Nld Action Film*****season 4 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (20) (Go Down)
Re: My Nld Pals by romsky: 12:34pm On Mar 06, 2009 |
fanx shame smoker |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 12:35pm On Mar 06, 2009 |
its interesting watching couples fight, wow |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 12:37pm On Mar 06, 2009 |
enemy of progress abov me |
Re: My Nld Pals by romsky: 12:39pm On Mar 06, 2009 |
lahlah fashi dat one & lets continue with awa tyn jawe |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 12:41pm On Mar 06, 2009 |
no mind dem,i wonder y dey hate gud tins |
Re: My Nld Pals by Airforce1(m): 12:43pm On Mar 06, 2009 |
watching with keen interest studio must be a special kiddo under 2minutes hin don accomplish hin mission , wakka comot |
Re: My Nld Pals by Lolabbey: 12:47pm On Mar 06, 2009 |
mission acopmlished part 10 |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 12:53pm On Mar 06, 2009 |
now its time to bundle u down to my house for safe keep |
Re: My Nld Pals by romsky: 12:57pm On Mar 06, 2009 |
y u wan chop bone wey big pass ya throat? |
Re: My Nld Pals by mykali(m): 1:08pm On Mar 06, 2009 |
him na shrek na. |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:10pm On Mar 06, 2009 |
i came, i saw, i conquer. nothing is too big for a studio to handle and thats why my fanx call me Mr. capable |
Re: My Nld Pals by romsky: 1:14pm On Mar 06, 2009 |
c local champ |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 1:15pm On Mar 06, 2009 |
~Who dey do my studio bad for here~ Studio~ Nor mind dem jare Long tym no online |
Re: My Nld Pals by romsky: 1:17pm On Mar 06, 2009 |
he just returned from fillage wia he go do farming |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:23pm On Mar 06, 2009 |
dani1luv: my boy how u dey? well, nobody dey do me bad for here at all and i no want make u ban anybody on my behalf. i've been bussy making sure this OMO IBO'S wey dey handle my consignment for wharf nor steal anything inside . how are you na, |
Re: My Nld Pals by mykali(m): 1:26pm On Mar 06, 2009 |
looser |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 1:28pm On Mar 06, 2009 |
studio43: See your head; check am well well You be original Igbo pikin |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:29pm On Mar 06, 2009 |
sorry i don forget were i come from |
Re: My Nld Pals by romsky: 1:41pm On Mar 06, 2009 |
omo nna wey waka come lagos |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 1:43pm On Mar 06, 2009 |
@ studio OMG!!!!!! IS that so Whata'bout chidinma |
Re: My Nld Pals by romsky: 1:47pm On Mar 06, 2009 |
na titi introduce dem |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:54pm On Mar 06, 2009 |
romade na wakka i wakka abi na fly i fly enter lagos. u think sey everybody go be like ibadan man like u wey dey enter truck go your village |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 1:56pm On Mar 06, 2009 |
see yawa Romade I dey expect ya reply |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 2:04pm On Mar 06, 2009 |
maybe his estranged wife lollabbey fit wan help |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 2:09pm On Mar 06, 2009 |
Make she hear you; Ur own dun finish be that |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 2:12pm On Mar 06, 2009 |
woman is always a woman. pamper her like a teddy bear she would be fine |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 2:25pm On Mar 06, 2009 |
Your style of you'know get as him be ogh |
Re: My Nld Pals by studio43(m): 2:32pm On Mar 06, 2009 |
i dont get it, u little piece of shit |
Re: My Nld Pals by romsky: 3:15pm On Mar 06, 2009 |
ur days of freedom get numba |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 4:35pm On Mar 06, 2009 |
gushz |
Re: My Nld Pals by romsky: 4:42pm On Mar 06, 2009 |
check ya spelling again |
Re: My Nld Pals by dani1luv: 4:47pm On Mar 06, 2009 |
error rectified |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (20)
All Akpos Jokes On NL-> Enter If U Wan Laf / Bra Size / Laugh Away Your Sorrow (unlimited Jokes+unlimited Laff)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |