Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,407 members, 7,881,486 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 09:00 PM

What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? - Romance (23) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? (70940 Views)

What Gift Do You Expect From Your Boo This Christmas Season... / What Kinda Random Gift Do You Give A New Girl / The Kind Of Gift Do You Give To A Girl You Just Met? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (49) (Reply) (Go Down)

Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 11:22pm On Oct 09, 2006
When eating dt forbidden fruit.
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:23pm On Oct 09, 2006
where's ur mind drifting to? Stay focused plz
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:23pm On Oct 09, 2006
lauryn:

na there your own mind dey abi? U nasty minded perv grin grin
Where? grin grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:24pm On Oct 09, 2006
Abeg Koko I no Know wetin you dey talk about.I hope you are not trying to corrupt me grin grin grin grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 11:25pm On Oct 09, 2006
can we go back to topic please angry angry tongue tongue
una go open una own love thread,
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:25pm On Oct 09, 2006
hehe, Y corruption?, perv. grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:25pm On Oct 09, 2006
@ Mukina, biko nu, leave us be plz
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:27pm On Oct 09, 2006
mukina2:

can we go back to topic please angry angry tongue tongue
una go open una own love thread,
What topic.
I is discussing with my wifey so this thread is temporarily out of service.And if una make noise too much we go upgrade am to permanently out of service grin grin grin grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 11:28pm On Oct 09, 2006
Not dt bros as she dey drag u go bed when we never finish dis palmwine we were drinking.
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:30pm On Oct 09, 2006
d only wine U'll be drinking would be your own sperms, that's if u produce any , plz vamoose outa this thread
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:32pm On Oct 09, 2006
lauryn:

d only wine U'll be drinking would be your own sperms, that's if u porduce any if u don't, plz vamoose outa this thread
That is why I love me some L kiss kiss kissTalks like a lady
@Koko Abeg u neva hear say 2 is company and 3 na crowd.Abeg wey kiki make she come keep this my guy busy!
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:33pm On Oct 09, 2006
nna, biko modify ur post abeg
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:34pm On Oct 09, 2006
Ok grin grin grin kiss kiss
Better?
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 11:36pm On Oct 09, 2006
Mukina2 I think its better we leave this love birds alone lauryn don begin curse me for stopping there bed game. Yarn me mukina some other tins u wnt make I buy 4 u.
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:37pm On Oct 09, 2006
kokoletz:

Mukina2 I think its better we leave this love birds alone lauryn don begin curse me for stopping there bed game. Yarn me mukina some other tins u wnt make I buy for you.
Do not worry!Mukina is an avid shopper.Just be ready to spray the dough!
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:38pm On Oct 09, 2006
koko d koko
nna bros no vex. i overdose naim make, but seriously, find another room/thread kiss
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:39pm On Oct 09, 2006
lauryn:

koko d koko
nna bros no vex. i overdose naim make, but seriously, find another room/thread kiss
grin grin grin grin grin grin grin grin This Lauryn go kill person! grin grin grin grin grin
Overdose of wetin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 11:40pm On Oct 09, 2006
I no mind when I no c ur sister Kiki nko.
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:40pm On Oct 09, 2006
@ Uche
That's Y U love my black ass grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:42pm On Oct 09, 2006
@ koko
I never see dat pikin today sha, if i find her, I go drag her behind come here, okay. Naw WAKA kiss!
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:44pm On Oct 09, 2006
kokoletz:

I no mind when I no c your sister Kiki nko.
Hey I think you shd keep an eye on one dude called Roscodaddy.The guy has the hots of Kiki.Just telling you,sha grin grin
lauryn:

@ Uche
That's Y U love my black ass grin
Definitely!
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 11:44pm On Oct 09, 2006
Thanks lol first time wey she do better sontin 4 me.
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 11:51pm On Oct 09, 2006
Uche better warn him coz I no dey play wen it comes to wife affairs.
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:52pm On Oct 09, 2006
warn who?
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 11:52pm On Oct 09, 2006
Ok, I see grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:54pm On Oct 09, 2006
How I go dey drink panadol for headache wey belong to u.I don do my job amebo the thing to you.It is lef 4 u to protect ya territory!But wateva both of you are doing just be careful with my sister or else,,,,
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 11:55pm On Oct 09, 2006
Lauryn see wat hope ure nt pockeyesing.
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 11:57pm On Oct 09, 2006
Hey mind hw u adress my wifey.And you are supposed to be fighting with somebody now grin grin grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by mukina2: 11:59pm On Oct 09, 2006
back to topic toasters

angry tongue grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by lauryn(f): 12:01am On Oct 10, 2006
and U back to HAYWHY grin
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by Uche2nna(m): 12:01am On Oct 10, 2006
Nobody is doing any toasting here
Re: What Kind Of Gift Do Ladies/Girls Appreciate? by kokoletz(m): 12:02am On Oct 10, 2006
Sorry bros. Mukina2 like how much will prefer 2 drop in ur account.

(1) (2) (3) ... (20) (21) (22) (23) (24) (25) (26) ... (49) (Reply)

I Said No To My Girlfriend For The First Time And She Feels Like Dying / Why Do Guys Go Blank When Asked This One Simple Question? / My Girlfriend's Best Friend Is A Guy And I'm Jealous!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.