Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,630 members, 7,993,131 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 07:23 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (30417 Views)
╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (29) (Reply) (Go Down)
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:43pm On Jun 24, 2009 |
must u make noise? |
Re: The Pidgin English Thread by argent(f): 4:16pm On Jun 24, 2009 |
romade: Na who dey make noise? |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:31pm On Jun 24, 2009 |
all of una & u fit helep me to write dem names down |
Re: The Pidgin English Thread by switD: 4:33pm On Jun 24, 2009 |
i just wan greet una ooo |
Re: The Pidgin English Thread by argent(f): 5:50pm On Jun 24, 2009 |
romade: Romade, na number 1 on my list |
Re: The Pidgin English Thread by Ben13: 6:41pm On Jun 24, 2009 |
the guy too dey make noise sha |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:42pm On Jun 25, 2009 |
Na god save that Sour D say i no meet am online. Ehee !! Who give Romade power to dey write names of noise makes for we land ? See. Take your time before we file for interlucotory injuction. argent: Ben20001:The two both of una miss road to Afghanistan |
Re: The Pidgin English Thread by biola44: 2:11pm On Jun 25, 2009 |
u no serious |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:15pm On Jun 25, 2009 |
na 2day i know say dat edo really lyk me see as he just throway my enemies |
Re: The Pidgin English Thread by biola44: 2:26pm On Jun 25, 2009 |
wetin u dey feel like? |
Re: The Pidgin English Thread by goodass(m): 2:31pm On Jun 25, 2009 |
i dey feel hungry i spak am well? |
Re: The Pidgin English Thread by biola44: 2:40pm On Jun 25, 2009 |
u try no be small |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:58pm On Jun 25, 2009 |
u go tink say he don enter embassy b4 |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 3:41pm On Jun 25, 2009 |
se na so dem dey talk am 4 embassy ni? I no go trust dat edon yansh as far as i can throw am o, make u wash ur back wellu wellu |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:56pm On Jun 25, 2009 |
u try but u suppose know say i no trust any person |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 12:42pm On Jun 26, 2009 |
na so o, no be me be ur PA? |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 12:45pm On Jun 26, 2009 |
i bin tink say i don fire u o, so ur body dey do u one kain if u no work 4 me |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 12:55pm On Jun 26, 2009 |
Na big broda insist say make I be ur PA, im talk say u need ma professional expertise, cos e be lyk say u dey lost. |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:00pm On Jun 26, 2009 |
na lie he just say dat bcus i reject d dog wey him be buy 4 my body & money protection |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:05pm On Jun 26, 2009 |
im wan buy ur body wif dog c me c wahala 4 dis 21st century o werin man no go use to buy sexy beauty like u !! se una c d reason y u no sabi fire me, cos 1 by 1 I dan dey deal with all ur negative aura's !! |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:08pm On Jun 26, 2009 |
olodo he wan buy dog to do security 4 me but u self dey try small small sha only say ya wahala don tire d nation |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 2:13pm On Jun 26, 2009 |
as long as na only nation tire 4 ma wahala and no be u. I dey ur side like shadow. |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:43pm On Jun 26, 2009 |
na wa 4 dis kain ruff wey u get 4 me o, fear self dey cash me |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:35pm On Jun 27, 2009 |
eh ya! u dey fear ruff? wel make una put ya mind to rest, no be ruff, I no dey mix business with ruff. E do me as I be jst ur PA |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 2:52pm On Jun 27, 2009 |
romade: THUNDER FIRE BOMB NOATIKALAYA. Na me wey small childreen dey cal evil uncle Gaga naim una dey talk say like person? This Romeh & Amigoz go make me start to dey do juju for this naira land. Amigoz dey call me edoyansh because she kno say my bakassi tap pass her own, na lie? As for the rest of una . . . . Make i think first . . . . |
Re: The Pidgin English Thread by yousouph(m): 3:20pm On Jun 27, 2009 |
We no wan ojuju kalabar for hia o, |
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 5:25am On Jun 28, 2009 |
edoyad: Na true u talk c yaself
|
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 10:58am On Jun 28, 2009 |
Fake girl see the correct one below
|
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 3:21pm On Jun 29, 2009 |
^ I beg i no fit laff jor !!! u try sha ow much u pay make dem design dat picture 4 una @Oga Rom, I dan dey c u appear nd disappear today, but u no reach ur office dormot, so i dan dey tell all d callers say u dey 4 loo. |
Re: The Pidgin English Thread by switD: 3:24pm On Jun 29, 2009 |
edoyad: na for where u see this oneeeeee . Ma belly don dey pain me oooo |
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:25pm On Jun 29, 2009 |
amingo u try o jare na tyty party i dey since morning o |
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 8:35pm On Jun 29, 2009 |
Make una find me garri chop . |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (29) (Reply)
How Many Of These Characters Can You Name / What Has Life Taught You? / Three Words That Describe You:
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |