Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,908 members, 7,931,155 topics. Date: Sunday, 25 August 2024 at 05:33 PM

The Pidgin English Thread - Forum Games (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (29851 Views)

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (29) (Reply) (Go Down)

Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 11:55pm On May 21, 2009
Me noknow sef. . . ANyone fit know, abeg! Gist us
Re: The Pidgin English Thread by osasp(m): 12:03am On May 22, 2009
mehn dis ur pidgin na cut and join o but e no bad
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:15pm On May 22, 2009
even if na cut & sow she beta for d language pass sum
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 4:21pm On May 22, 2009
abi ooo. Una tell em! This one be correct! grin
Re: The Pidgin English Thread by IFELEKE(m): 7:15pm On May 22, 2009
lol
gab nah you biko grin
i dey go paint d town red. . . T.G.I.F.!
Re: The Pidgin English Thread by Bbeee: 11:39pm On May 22, 2009
hu dey kaban? grin
Re: The Pidgin English Thread by Gabry(f): 10:37am On May 23, 2009
Ifeleke, I dey vex at una ooo. . . Una no go reply ma doubts there. Oya go comot yaself there sharp sharp! angry
Re: The Pidgin English Thread by barak4real(f): 12:18pm On May 25, 2009
i beg make u no use ur reggae spoil my blues, abi wetin dey happen 4 dis place nah
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:05pm On May 25, 2009
wetin e resemble 4 ya faze b4
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 6:58pm On May 25, 2009
The person wey sing sweet mother talk say him regret as e sing that song for him mama.
E talk say na for im papa he for sing am.


"sweet father, i no go forget you o
for the many things wey you do for me, "
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 2:36am On May 26, 2009
So papa no dey suffer 4 im pikin?
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:17pm On May 27, 2009
which kain sufrin d papa surfer if no be just money mata

ow  many papa carry belle, sleep for hosipitu, wash & feed , even carry u waka 4 back go church abi go beg tisha say skul fees neva complete
abeggy money no be efrytyn

meself know say my mama surfer well well 4 my matta ow many tyms i injure during futball match carry wound come 4 her to repair
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 6:02am On May 28, 2009
Aww i nefa no say our iyale dey deep lyk dis.
Re: The Pidgin English Thread by hoeyeadoe: 1:15pm On May 28, 2009
MAI PP, AW YU NA DEY? HOPE DEGO DEGO?

aNYWAYS, YU GO HELP ME AND THK THE LORD FOR HIS KINDNESS OVER MY LIFE, YU NEED NOT SHOUT, JUST MUTTER TO YOURSELF AND SAY BABA, THX FOR ******** I'M CERTAIN YOU BE GOOD PEOPLE AND GOD GO DEY ADD BLESSINGS UPON YOUR LIVES AS YOU DO SO.

eDOYAD, IM SURE YU'D BE IMPRESSED. HAVENT YU BIN A GOOD MOTIVATOR.
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 5:58pm On May 28, 2009
grin grin
Army goes abi na army comes(mind u, niger delta is watching you.), na where your twinny dey make unu come help our 1st pidgin english school graduate celebrate.
We de proud of yarns hoeyeadoe.
By the way, which kind name be that sef ?
You be from Liberia ?
You de related to Helen Samuel Doe Johnson ? 

Romade who tell u say the papa no de suffer.
No be him go chop food wen no sweet or with too much salt inside come tell him wife,
"mama junior, even my mama no reach this level. Na who teach u to cook like this?", just for peace sake.
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:15am On May 29, 2009
Edoyad na amigoz - no spoil ma name o  shocked shocked : tongue i go unleash ma twinny 4 una nw!!

Iyale wey u dey hide ma twinny? cos if i no see am 2dy u go no say fiery eye na im i got no be irenic  tongue

we get gradue? wu pass am?  shocked shocked shocked. if ma twinny nefa pass am, ow u take no im be gradue? en?

honey i dan tx papa God 4 una, as He bless you, He shall bless all wey dey read dis and dem family 2 - una dey read abi u dey shout amin!
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 9:51am On May 31, 2009
ISHE abi na[b] ISE[/b]

E be like say dis one don hammer awuf money or na wetin de make am talk all these prayers.
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:10pm On Jun 03, 2009
Deserters abi na desserters(which one be yab which one be food sef?), sycophants, all of una. Mind una, pertaining to my above statement na yab i mean.

Una don abandon me b'cos i don broke.

God dey ( poor man prayer )
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:23pm On Jun 03, 2009
Desert u abi wetin una talk, u be food wey man wan desert

anyhoo God still dey ( Faithful man prayer)

ow u com dey since?
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 1:47pm On Jun 03, 2009
Ami baby haw na ?

I no mean to insult una na just frustration/pressure of waiting for one call dey do me
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 4:25pm On Jun 04, 2009
oh my twinny kiss kiss
sey dat edo yard abi na edo yansh dey disturb u?

tell ham say i don come back
if him try any nonsense i go panel beat hin self now now.

but twinny kiss kiss how u dey
i don miss u die ooooo
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 10:51pm On Jun 04, 2009
wunmilyn:

oh my twinny kiss kiss
sey dat edo yard abi na edo yansh dey disturb u?

tell ham say i don come back
if him try any nonsense i go panel beat hin self now now.

but twinny kiss kiss how u dey
i don miss u die ooooo

i dey come, hpe no be sleep dey catch me o, is dat ma twinny, ma twinny ma twinnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnnyyyyyyyyyy kiss kiss kiss kiss kiss kiss oya come closer make i hug u tyterrrrrrrr. . . . haba!! werin happen y u com disappear lyk dat naw sad sad sad sad me dan hav wrds with iyale!! u jeri me nw wink ow u dey? ow body? u know say ma body stil dey half if u no dey around to complete am cheesy me is miss u no be small tin o , come hia i wan hugg u again kiss kiss kiss kiss kiss kiss. I go wai4 4 una 2moro, make u jam me o. Ma hrtbt dan dey ask afta u 2. Me very happy o, I fit scream ma happiness sef cheesy cheesy
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 3:30pm On Jun 05, 2009
My two UN[/b]favorite girls in the world don come back to their sensesw.
voodoo dey walk true true.
Una effigy wey that babalawo say make i deyrub honey untop don start to work.
wunmilyn:

oh my twinny kiss kiss
sey dat [b]edo yard abi na edo yansh
dey disturb u?

tell ham say i don come back
if him try any nonsense i go panel beat hin self now now.

but twinny kiss kiss how u dey
i don miss u die ooooo

Wumisco na wetin na ?
I go chook pin for this your doll baby(effigy) na o !
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 5:29pm On Jun 09, 2009
i pass una doormot o
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 12:27pm On Jun 10, 2009
i pass una doormot o

No wonder i smel som tin out side around that time.
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 12:35pm On Jun 10, 2009
ow d tin smel lyk? u fit describe am tongue
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:28pm On Jun 10, 2009
na wah o edo so u fit sniff d fried fish wey i carry
Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn(f): 3:30pm On Jun 11, 2009
edoyad:

No wonder i smel som tin out side around that time.

na true de thing smell like dead rat abi?
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:54pm On Jun 11, 2009
ya nose wey need fumigation
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 7:52pm On Jun 11, 2009
grin
The thing smell like person wey chop ten egg end ninty naira ewa lipsrsealed
Re: The Pidgin English Thread by Amigoz(f): 1:19pm On Jun 12, 2009
edoyad:

grin
The thing smell like person wey chop ten egg end ninty naira ewa lipsrsealed

e be lyk say i go need an e-version of dat smel, u fit provide am?
Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:44pm On Jun 12, 2009
na old man una dey take play lyk dis bah
bad melecine na awoof o

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (29) (Reply)

╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / Calcuate How Much You've Done In Life!!!! / Make A Proverb From This Picture

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.