Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,172,182 members, 7,884,113 topics. Date: Tuesday, 09 July 2024 at 01:23 AM

Ajekpako Dey For House - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Ajekpako Dey For House (776 Views)

If You Played With This Then You Are Ajekpako!! Funny Pic / In Pegeon English: How Nepa Light Dey For Ur Area / Seniority Dey For Nairaland ? "Shut Up Joh, I Senior You For Nairaland" (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Ajekpako Dey For House by ajekpaks(m): 11:14am On Mar 12, 2009
mhm, my people, i don come for here so make una do me formal  "introducetion" how una dey how nairaland dey too, I hope say this ticket I struggle buy for this cafe no go be in vain sha. this guys una too funny  grin grin grin
Re: Ajekpako Dey For House by romsky: 11:17am On Mar 12, 2009
sori diplomatic ajepaks u r in d wrong bus cus i am an ajebota but u can try ben, syl, lola, spencer dey r cronic ajapakoses
Re: Ajekpako Dey For House by ajekpaks(m): 11:26am On Mar 12, 2009
Pomade abi romance wetin be your own see, if you want wording u ga get am oh
Re: Ajekpako Dey For House by romsky: 11:28am On Mar 12, 2009
If you good u be Kpakoo Oh if u bad u b Suegbe
Re: Ajekpako Dey For House by Lolabbey: 11:30am On Mar 12, 2009
hmm ajepako and ajebo war
Re: Ajekpako Dey For House by romsky: 11:31am On Mar 12, 2009
no mind d education miss road
Re: Ajekpako Dey For House by Lolabbey: 11:35am On Mar 12, 2009
kai,haba,d ajepaks boy don ofend u b4
Re: Ajekpako Dey For House by ajekpaks(m): 11:39am On Mar 12, 2009
loloabbey abeg help me ask am ohh
I no know before oh
Re: Ajekpako Dey For House by sylve11: 11:41am On Mar 12, 2009
romade:

sori diplomatic ajepaks u r in d wrong bus cus i am an ajebota but u can try ben, syl, lola, spencer dey r cronic ajapakoses

see where pot dey call kettle black cool cool
Re: Ajekpako Dey For House by ajekpaks(m): 11:49am On Mar 12, 2009
this guy no be pot, na frying pan im be grin grin
Re: Ajekpako Dey For House by Lolabbey: 11:49am On Mar 12, 2009
see ur catapilla teeth
Re: Ajekpako Dey For House by romsky: 11:58am On Mar 12, 2009
which is y u ruv him
Re: Ajekpako Dey For House by ajekpaks(m): 11:59am On Mar 12, 2009
Na me you dey "talksd" to?? Chei
see this guy wey dey like the guys wey lose the whole of them teeth when dem dey fight biafran war

cheesy cheesy
Re: Ajekpako Dey For House by sylve11: 12:03pm On Mar 12, 2009
lolito cool
Re: Ajekpako Dey For House by romsky: 12:11pm On Mar 12, 2009
waje pako now
Re: Ajekpako Dey For House by Lolabbey: 12:15pm On Mar 12, 2009
chop am ,make e for belle foo u
Re: Ajekpako Dey For House by dani1luv: 12:18pm On Mar 12, 2009
Topic Moved to General Discussion
Re: Ajekpako Dey For House by ajekpaks(m): 12:20pm On Mar 12, 2009
romade:

waje pako now
Shee emi lon ba wi?  ah mmo ma ro go angry

wa je lebe grin
Re: Ajekpako Dey For House by sylve11: 12:43pm On Mar 12, 2009
oboy u get hons for kpakorism.

(1) (Reply)

Reply / **BRINGING MY WIFE OVER TO THE STATES, NEED YOUR ADVICE PLS** / What Do You Do For A Living?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.