Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,550 members, 8,002,952 topics. Date: Thursday, 14 November 2024 at 10:18 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Toni Braxton Don Dey Koloment ? Or Dis Her Foto Dey Normal For Yankee? (1217 Views)
Cash Money Rapper, Birdman, Proposes To His Girlfriend Toni Braxton (pics) / Soma To Efe: "You Never Even Start To Chop The 25m, Your Face Don Dey Fat" / Cossy's Mother, Chinyelo Orjiakor, 'Braxton-Jayis': Immigration Officer (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Toni Braxton Don Dey Koloment ? Or Dis Her Foto Dey Normal For Yankee? by OKorowanta: 6:57pm On Aug 21, 2015 |
Dem say na so e take dey start. Toni Braxton,di motha of two,don dey koloment? abi na wich kain pishor be dis one again? Dis her pishor fit make some pipo nor Breathe again. Abeg, shay na vidio she dey shoot,abi na rag day she dey do or na madness won start wit dis kain tiatia jeans wey she wear? If u get di ansa,lemme know,abeg. MORE PICTURE....http://ogakpatakpata..com/2015/08/oh-my-god-toni-braxton-don-dey-mad.html
|
Re: Toni Braxton Don Dey Koloment ? Or Dis Her Foto Dey Normal For Yankee? by PoosPoos: 10:33pm On Aug 21, 2015 |
Normal there.nobody send anybody message |
Re: Toni Braxton Don Dey Koloment ? Or Dis Her Foto Dey Normal For Yankee? by Afrok(m): 5:00am On Aug 22, 2015 |
She had RAG DAY carryover in the university . |
(1) (Reply)
GLO Laffta Fest / Nigerian Big Boy Wale Kekere-ekun, Sentenced To Life Imprisonment In The UK / How Chidinma's Hairstyle That Broke The Internet Was Made
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |