Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,413 members, 8,005,991 topics. Date: Monday, 18 November 2024 at 02:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / This No Be Joke O! (829 Views)
See Joke O. Lolz / What Will You Do If It Were You? Na Joke O / No Be Joke O! Aviation Authorities Ban Witches From Flying Too High! (2) (3) (4)
This No Be Joke O! by blissieng(f): 11:33am On Apr 06, 2009 |
I'm counting the seconds b4 my Naija Journey!!! Hurray!!! My beloved country! Errrmmmmm, wait o, My people , I hear say Yar A’dua dey vex say dem no invite am come G20! buha ha ha ha ha I laff hold belle o. Wetin e wan go do for there? wetim him wan talk? LOL see joke o! I wonder wetin concern agbero n overload! The guy neva hear say charity begins @ home? |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 11:38am On Apr 06, 2009 |
charity na bus stop 4 oshodi abeg buy me Arsenal Jersey |
Re: This No Be Joke O! by Lolabbey: 11:40am On Apr 06, 2009 |
ok,i have one bt seems too large 4 me,i dnt knw if it wil size u |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 11:42am On Apr 06, 2009 |
fanx dearie but i want an original not aba made lyk urs |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 11:52am On Apr 06, 2009 |
I have one Arsenal Jersey, but its got my name on it - You still want it? |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 11:56am On Apr 06, 2009 |
i no dey wear okrika charity dey house |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 12:03pm On Apr 06, 2009 |
r u joking? send me an email, or offline if u r serious abt wat u want. Else, |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 12:06pm On Apr 06, 2009 |
person wey serious is in ARO or Yaba i want my name imprinted at the back but it must not cost beyond one thousand naira o ehen |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 12:15pm On Apr 06, 2009 |
u wan go thief am? Where u go find urself, you'll wish you were in ARO or YABA |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 12:21pm On Apr 06, 2009 |
na my money u wan take buy ticket abi? anyway no naija made price i take dey calculate |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 12:31pm On Apr 06, 2009 |
I think u should seriously consider aba made ones, or second hand. You never know, you might be luchy enough to get one for that price. |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 12:35pm On Apr 06, 2009 |
kakaki ow much will it actually cost plus d brandin? |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 1:24pm On Apr 06, 2009 |
too much grammar. I've told you what to do if you're serious. see who wan buy ticket 4 person dey price jersey 1k (naira) thats like 5 pounds or less, LOL - I think u should teach Basket mouth a thing or two cos u r one joker! a real joker!!! |
Re: This No Be Joke O! by mykali(m): 5:35pm On Apr 06, 2009 |
buhahahahahahaha i laugh in swahili. |
Re: This No Be Joke O! by clemcykul(f): 5:55pm On Apr 06, 2009 |
wat a joke |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 9:19am On Apr 07, 2009 |
This No Be Joke O! |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 9:20am On Apr 07, 2009 |
wats's the joke? Na so so fact I state o! |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 9:35am On Apr 07, 2009 |
na wetin me self talk b dat |
Re: This No Be Joke O! by Lolabbey: 9:37am On Apr 07, 2009 |
folow folow |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 9:39am On Apr 07, 2009 |
Lolabbey: Aint noffin wrong in following as long as u follow RIGHT! |
Re: This No Be Joke O! by clemcykul(f): 9:40am On Apr 07, 2009 |
sings*fine girl follow me o na me go marry u, fine girl follow me o* |
Re: This No Be Joke O! by romsky: 9:58am On Apr 07, 2009 |
wat a croaky voice, no wonder d baby is always crying |
Re: This No Be Joke O! by blissieng(f): 10:05am On Apr 07, 2009 |
You don start o! BABA alaba! u don start! |
Re: This No Be Joke O! by clemcykul(f): 10:46am On Apr 07, 2009 |
lol |
(1) (Reply)
I'm Too Smart / Wonderful Story / Why Do You Love Me So Much
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |