Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,865 members, 8,000,645 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 01:08 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Women Wahala (6415 Views)
Real Wahala For You If You Do Any Of These / Job Wahala / Brazilian Hair Wahala (pix) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 11:52am On May 04, 2009 |
Ok. . . ehennm Women Wahala!!! Wetin concern Studio for this topic? |
Re: Women Wahala by romsky: 11:55am On May 04, 2009 |
studio na waka pass |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:57am On May 04, 2009 |
Re: Women Wahala by romsky: 12:00pm On May 04, 2009 |
omoge dey enjoy go |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:05pm On May 04, 2009 |
na encoragmnt i need |
Re: Women Wahala by clemcykul(f): 1:21pm On May 04, 2009 |
encoragmnt lmao! |
Re: Women Wahala by studio43(m): 12:24am On May 07, 2009 |
atleast dikele don see person wey hin better pass for spellings |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:23pm On May 07, 2009 |
gerrouttttttttttttttt |
Re: Women Wahala by sylve11: 12:39pm On May 07, 2009 |
provolence mom |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:43pm On May 07, 2009 |
sharaaaaaaaaaaaaaaaaaappppppppppppppppppppp |
Re: Women Wahala by studio43(m): 1:35pm On May 07, 2009 |
momma fighting son |
Re: Women Wahala by sylve11: 1:41pm On May 07, 2009 |
studiogidigba, how u dey? |
Re: Women Wahala by studio43(m): 1:45pm On May 07, 2009 |
not fine for now |
Re: Women Wahala by sylve11: 2:02pm On May 07, 2009 |
because u loose yesterday to barca? |
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 10:33pm On May 07, 2009 |
studio43: Heysss! Sharrap before I tear u slap!!! |
Re: Women Wahala by studio43(m): 10:37pm On May 07, 2009 |
with those mosquitoes hand, i still get hope. |
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 12:58am On May 08, 2009 |
Na when ur front teeth fo'don u go know say na only Obama get hope. |
Re: Women Wahala by studio43(m): 1:04am On May 08, 2009 |
dont even go there, incase u never know, obama started from where i stopped. mcheww |
Re: Women Wahala by D1KeleVra(m): 1:17am On May 08, 2009 |
lol e be like say I dey get nightmare abi this guy just equaled himself to G.Bush tha F!ckUp! |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 9:35am On May 08, 2009 |
i dey come back now |
Re: Women Wahala by sylve11: 10:43am On May 08, 2009 |
mssssww |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:33am On May 08, 2009 |
son how many times hav i warned u ova dis habit? |
Re: Women Wahala by romsky: 11:36am On May 08, 2009 |
pikin wey don enta him papa shoe |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 11:50am On May 08, 2009 |
but hin papa leg no get shoe 4 market nah |
Re: Women Wahala by studio43(m): 11:52am On May 08, 2009 |
u know na hin u go marry am abi |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 12:37pm On May 08, 2009 |
an celestial man,so e no dey necesary mak hin dey wear shoe,u no dey notice sey hin dey alwys wear church garment |
Re: Women Wahala by sylve11: 1:09pm On May 08, 2009 |
no be the big legs beny inherit? i suspect sey u and beny popsy get something |
Re: Women Wahala by studio43(m): 1:11pm On May 08, 2009 |
hahahahahahahahahha hahahahahahahahahaha hahahahahahahahahahahaha |
Re: Women Wahala by Lolabbey: 1:33pm On May 08, 2009 |
na laff u dey laff so? |
Re: Women Wahala by romsky: 1:56pm On May 08, 2009 |
person wey miss him scheduled deliverance service |
Re: Women Wahala by papine(m): 2:23pm On May 08, 2009 |
ebi like say na man born this one |
Re: Women Wahala by sylve11: 7:45pm On May 08, 2009 |
na man |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Engineer Day Quotes Image Messages Wallpaper SMS Wishes 2015 / showbobo Wan Spoil My Name / Six Die Trying To Save Chicken
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |