Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,382 members, 7,881,382 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 06:14 PM

Girls And My #20 Million Ticket - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Girls And My #20 Million Ticket (687 Views)

Marrying My 20-year Old Girlfriend / You Must Have Close To 20 Million In Your Account Before You Date Me. / Lesson i Learnt Today About Girls And Their Way Of Life (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Girls And My #20 Million Ticket by Nobody: 11:09pm On Nov 22, 2015
I dey look my #20 million sport bet ticket wey dey my hand, na dis ticket turn me to prayer warrior.
If I win this ticket ehn, Grace and Silifa go hear am, all their yanga go stop.
I just imagine say if I win dis ticket my story don change be dat o. I remember one day wey I tell Grace (the girl be like mami water) say I wan marry am. She replied 'I no wan marry yoruba man'. If I give her 2 million and take her parent away from face and face 1 room wey dem live to 3 bedroom flat, she go convert her 'I no wan marry yoruba man' to 'I love yoruba men'.
My mind suddenly flash to Silifa, ahh the endowered black and shine girl wey her middle name be Machester and her surname na Backa. I 'toasted' her and she said I no go fit dey buy her aso ebi every week. I come tell am say 'Love no cost anything' as oyinbo dey talk, she laugh me and say 'Money = Love'.
I know say if i win this ticket, wen Silifa see me she go be like 'Adeyinka, my only love, the sugar in my tea, the butter in my bread, I go love u die'.
But the truth of the matter be say to 99% of naija babe Money is Love.
Make I tell you one confirm fact
WHEN YOU ARE RICH NA NAIJA BABE GO DEY TOAST YOU.
Re: Girls And My #20 Million Ticket by Nobody: 11:09pm On Nov 22, 2015
More reasons why you won't win
Re: Girls And My #20 Million Ticket by SUGARBEE(f): 11:10pm On Nov 22, 2015
Lol.. Don't forget me when you win

1 Like

Re: Girls And My #20 Million Ticket by Nobody: 11:29pm On Nov 22, 2015
grin
SUGARBEE:
Lol.. Don't forget me when you win
[url]
SUGARBEE:
Lol.. Don't forget me when you win
I won't
Re: Girls And My #20 Million Ticket by Nobody: 12:23am On Nov 23, 2015
When u win build ur own empire and slap all these biatchez who tryna be with u for the d love of d money grin cool

1 Like

(1) (Reply)

D’banj Sets To Wed December 12th, 2015 / Which Would You Rather Choose If You Had Only ONE Choice? / Difference Between Nigerian And American Relationships

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.