Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,184 members, 7,970,679 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 01:29 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokers (2341 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokers Offtopic Massage Centre (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Jokers by Tonyet1(m): 12:24pm On Jun 09, 2009 |
i say ehmmmmmmmmmmmmmmm i don 4get! |
Re: Jokers by blissieng(f): 12:28pm On Jun 09, 2009 |
which prooves mi point. . . Olodo! |
Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:29pm On Jun 09, 2009 |
everybody be olodo to you. nor be sey u don make your jamb papers already |
Re: Jokers by romsky: 12:38pm On Jun 09, 2009 |
na 4 results she even dey plan to combine |
Re: Jokers by Tonyet1(m): 12:39pm On Jun 09, 2009 |
r o t f l m m f a o o m p |
Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:41pm On Jun 09, 2009 |
romade: poor soul. person wey see how she dey blow those copy and paste oyinbo for here go think sey na so she know book reach o |
Re: Jokers by blissieng(f): 12:46pm On Jun 09, 2009 |
DOn't hate now! I can help you get to my level if you ask politely. lol, at least according to you, I get the four result to make up abi? so I better pass who no get at all CATCH ME IF YOU CAN! |
Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:48pm On Jun 09, 2009 |
Wishes. i fit bet with the 5naira wey dey my hand here sey na EVENING SCHOOL BLE BLE GO. |
Re: Jokers by romsky: 12:49pm On Jun 09, 2009 |
na criminal talk am studio u no know say she dey spell check b4 she post? |
Re: Jokers by StudioCFR(m): 12:50pm On Jun 09, 2009 |
i dont need to be told. |
Re: Jokers by blissieng(f): 12:54pm On Jun 09, 2009 |
I believe Roma has just paid me a compliment. ha ha ha That means my postings are impeccable! wow! keep 'em comin' |
Re: Jokers by romsky: 1:03pm On Jun 09, 2009 |
obviously u dont know a sarcastic statement wen u see it |
Re: Jokers by blissieng(f): 1:05pm On Jun 09, 2009 |
wo' do u expect? I wrote the book! |
Re: Jokers by StudioCFR(m): 5:37pm On Jun 09, 2009 |
yeah, in ya dreams. |
Re: Jokers by sylve11: 7:19pm On Jun 09, 2009 |
Studio |
Re: Jokers by StudioCFR(m): 7:20pm On Jun 09, 2009 |
Runs for me? |
Re: Jokers by romsky: 10:49am On Jun 10, 2009 |
jaburata |
Re: Jokers by sylve11: 3:41pm On Jun 10, 2009 |
Re: Jokers by romsky: 4:48pm On Jun 10, 2009 |
welder |
Re: Jokers by StudioCFR(m): 6:52pm On Jun 10, 2009 |
Te hehe hehe |
Re: Jokers by clemcykul(f): 9:19am On Jun 11, 2009 |
which kain laff be this i fear o |
Re: Jokers by Lolabbey: 10:14am On Jun 11, 2009 |
na TB patients dey laff lik dat |
Re: Jokers by sylve11: 10:23am On Jun 11, 2009 |
d laff dey sound like gen wey oil finish from |
Re: Jokers by romsky: 12:05pm On Jun 11, 2009 |
then d gen must need servicing lyk ble |
Re: Jokers by blissieng(f): 12:10pm On Jun 11, 2009 |
sombori pls helepi mi to beg this boi/girl to reave me arone o! You see me for dream? dem send u? |
Re: Jokers by biola44: 12:15pm On Jun 11, 2009 |
Re: Jokers by romsky: 12:16pm On Jun 11, 2009 |
ble give that blind beggar alms now haba na so u stingy reach no 1da ya bla bla needs greasing |
Re: Jokers by blissieng(f): 12:17pm On Jun 11, 2009 |
Olodo! |
Re: Jokers by Abbygyal(f): 12:18pm On Jun 11, 2009 |
nawa! |
Re: Jokers by blissieng(f): 12:50pm On Jun 11, 2009 |
werinwa? |
Re: Jokers by sylve11: 12:59pm On Jun 11, 2009 |
4 una |
Re: Jokers by Abbygyal(f): 1:13pm On Jun 11, 2009 |
skn |
Questions You Would Never Guess The Answers To! / Who Is The Richest Nigerian Comedian In 2017? / Sam On A Suicide Mission
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |