Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,568 members, 7,972,138 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 02:55 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Meet Clemcykul (5758 Views)
Sam Milla Vs Clemcykul / Clemcykul! I Love You! / Saucekid and Clemcykul (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Meet Clemcykul by blissieng(f): 1:16pm On Jun 12, 2009 |
who be this one? people dey talk, you sef dey talk? Nonsense! What's this world turning into? You get agression? You never see anything. If you see agro, you go pick race sharply. You see say I call ya name? abi ya name na Clem? even if you be clem(the person), talk to me with that userID! Nonsense|!!! |
Re: Meet Clemcykul by Abbygyal(f): 1:17pm On Jun 12, 2009 |
jeeeeeeeeeeeeeeeeeezzzzzzzzz nawa oo |
Re: Meet Clemcykul by sylve11: 1:24pm On Jun 12, 2009 |
blissieng: Na ur boyfriend i blame sha Honestly, u won't like me if i start with u |
Re: Meet Clemcykul by sylve11: 1:31pm On Jun 12, 2009 |
@Blesing, I rest my case with u. I think there is time for everything. |
Re: Meet Clemcykul by blissieng(f): 1:41pm On Jun 12, 2009 |
that case wey u wan rest na im I no get b4. . . I siddon my own dey lament and express wetin I dey feel or wetin I wan ppl to believe say I dey feel. You just come jump out of no where. What's wiv that? |
Re: Meet Clemcykul by v3: 2:14pm On Jun 12, 2009 |
Would u kittens cool it or i start writing down names of noise-makers. . . |
Re: Meet Clemcykul by v3: 2:16pm On Jun 12, 2009 |
blissieng: @bliss no tell me say clem don turn "flying monkey" LMYO |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 3:13pm On Jun 12, 2009 |
vamoose na syl not clem |
Re: Meet Clemcykul by v3: 3:16pm On Jun 12, 2009 |
@bodycream (pomade) how u dey? |
Re: Meet Clemcykul by sylve11: 3:27pm On Jun 12, 2009 |
*clear throat* |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 3:32pm On Jun 12, 2009 |
vamoose i dey o jare Sgt Syl small small o |
Re: Meet Clemcykul by v3: 3:37pm On Jun 12, 2009 |
@syl go drink warrer b4 u caput. . ogbe ni |
Re: Meet Clemcykul by sylve11: 4:26pm On Jun 12, 2009 |
*still clearin' ma throat* |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 4:27pm On Jun 12, 2009 |
Re: Meet Clemcykul by blissieng(f): 4:53pm On Jun 12, 2009 |
;d |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 4:55pm On Jun 12, 2009 |
Re: Meet Clemcykul by Lolabbey: 5:12pm On Jun 12, 2009 |
hmmmm |
Re: Meet Clemcykul by v3: 5:16pm On Jun 12, 2009 |
pomade who u dey blow all this "muah,muah" for na?? |
Re: Meet Clemcykul by Abbygyal(f): 6:07pm On Jun 12, 2009 |
duhh! 4 u |
Re: Meet Clemcykul by dani1luv: 6:14pm On Jun 12, 2009 |
n 4 me |
Re: Meet Clemcykul by showbobo(m): 1:18pm On Jun 14, 2009 |
@Clem Where @ thou |
Re: Meet Clemcykul by CakeMonsta(f): 3:36pm On Jun 14, 2009 |
Re: Meet Clemcykul by mykali(m): 6:17pm On Jun 14, 2009 |
how can i bla bla bla without clem |
Re: Meet Clemcykul by TOYOSI20(f): 10:57pm On Jun 14, 2009 |
Tani Clem. . . ?? |
Re: Meet Clemcykul by techgurl: 7:09am On Jun 15, 2009 |
who's clem? |
Re: Meet Clemcykul by tytylayor: 7:34am On Jun 15, 2009 |
gawwwd where is clem goin, dey no get internet for there, abi d babe get mission for NLD, (mission accomplished) chimmooo clem, married with 2 kids onamatopia ee oooo i just believe its a joke, not for real |
Re: Meet Clemcykul by Lolabbey: 11:32am On Jun 15, 2009 |
Re: Meet Clemcykul by sexyLeamon(f): 11:45am On Jun 15, 2009 |
my 21st but last post in nairaland. am glad to have a been here, and i must acknowledge that ive enjoyed all my daiz in nld, and the trouble and confusion that ive caused though its all for fun. am a female, married with two kids, i work with a company, am an igbo lady, am 25yrs old, am dark in complextion, tall with a pointed nose, am shy and quiet though u wunt believe it but thats who i am. i love dancing and i love music am sorry to have deceived most of y'all but i must confess that ive met and interacted with great minds in here like miginess, princesa, ruby, saucekid, mykali, studio, geecee, dickele lol, lolabbey, slyve, crazie gab, romade my runaway swithrt, anyusman, rebellious, sammilla, gilgee, siena, and a host of others i love y'all and am gonna miss u all cheers! u can mail or contact me via my address chiclem12@yahoo.com oh no why are you going? wow nice to know you are female. |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 11:48am On Jun 15, 2009 |
one-eye lola |
Re: Meet Clemcykul by sexyLeamon(f): 11:52am On Jun 15, 2009 |
when are we going to meet romade? |
Re: Meet Clemcykul by Lolabbey: 12:03pm On Jun 15, 2009 |
u neva meet am |
Re: Meet Clemcykul by romsky: 12:08pm On Jun 15, 2009 |
Sexy wants my resignation letter |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Most Funniest Short Jokes Ever / Funny Pictures / Pic : My Love For You Na Jackie Chan >图片:我对你的爱呐成龙
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |