Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,662 members, 7,996,405 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 09:27 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / [story] My Life As A Yahoo Boy (329978 Views)
Confessions Of A FUNAAB Yahoo Yahoo Boy; The Tales Of Gbadebo / S€X Story : My Lovely Houseboy Episode 1 To 10 / My Life As A Yahoo Boy By Iphekitan/mainland (review) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (32) (Reply) (Go Down)
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by GBENGA49: 7:26am On Apr 10, 2016 |
abeg finish d Tory bro no tym ...tomorrow na wkng day na |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by TheSociopath(m): 7:32am On Apr 10, 2016 |
SANDOSKI: Please reserve chilled cashew for me with small groundnut I'm coming soon 1 Like |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Lectuwaire(m): 7:43am On Apr 10, 2016 |
Nice one, keep it up. |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by lordwyze(m): 7:56am On Apr 10, 2016 |
Was just dreaming cuz of dis story.... na the story finish my ba3 yesterday, wey I con dey find where to charge phone |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by dhesmond(m): 7:58am On Apr 10, 2016 |
You won't believe I had to wake up in the middle of the night refreshing this page for the continuation, iphekitan like I said earlier this is ur calling pick up your pen and made the chinue achebe of our generation.....#gaturbackbro much love..... 2 Likes |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by abdulwizzy(m): 7:59am On Apr 10, 2016 |
Kai who send me make I start this story, now I'm hooked, Guy oya drop the next episode, very soon nollywood go use am act film. 1 Like |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by dhesmond(m): 8:01am On Apr 10, 2016 |
Am a bad reader due to my profession and my course of study(mathematician) but this story gives me hope of becoming a Good reader someday... #pickingup a novel asap.. |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by dhesmond(m): 8:03am On Apr 10, 2016 |
abdulwizzy:I feel u pain imagine me checking my fone for update before going to church...lolzzzzzzz |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by cryles(m): 8:41am On Apr 10, 2016 |
Nice write up, bro gimme ya no |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by cryles(m): 8:43am On Apr 10, 2016 |
Nice write up, bro gimme ya no
Iphekitan |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by MissyB3(f): 10:07am On Apr 10, 2016 |
Overrated! Classcaptain (?) does a better job. 2 Likes |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by datkoded(m): 10:15am On Apr 10, 2016 |
TeddyPendergrass:don't mind her jare, na attention seeker. I even loved the story better when he was just freestyling. |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by hadura29(m): 10:18am On Apr 10, 2016 |
Iphekitan pele oooooo, ku ano oooooo.. ku ise opolo... Abeg tomorrow na work, when we go finish this story, as you don get all of us so, finish Wetin you start oooooo... Happy Sunday bro... 1 Like |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by datkoded(m): 10:18am On Apr 10, 2016 |
Sugarhugs:Wait o, did she steal ur bf? Why d hate now? Come on, you are better than this |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by datkoded(m): 10:30am On Apr 10, 2016 |
Nice one bro, you've done great so far.. A little more polishing and youll do just perfect. Kudos |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Zdoh(m): 11:13am On Apr 10, 2016 |
Even though na Sobo I dey drink am like wole dey drink Bobo! Woosi,woobi!!! update the matter“make girls 'em no come dey forget their Pata. Faith kwa?if I hear say u no browse her website after the matter. Se as they lur you into their net,omo fear girls oooo |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Wasquad(m): 12:03pm On Apr 10, 2016 |
Oga oooo dis dude got me aswear. 1 Like |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by abdulwizzy(m): 12:12pm On Apr 10, 2016 |
Anybody that destructivly conderm this post again cos of grammatical structure or whatever, is an a*shole any condemnation should be done constructively, meanwhile me enjoying it oh irrespective of u using pidgin or correct English, na that faith part me wan know as he take end. Kai faith sha, abeg send me the church address lemme go and receive my own prayer.. 4 Likes 1 Share |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Btruth: 12:36pm On Apr 10, 2016 |
So, this is all you have for us today? You go do do now, and the story go bore us, and I go leave my seat here and comot gan self. Abeg finish story on time. |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Iphekitan(m): 12:37pm On Apr 10, 2016 |
Tanks 4 the comments and all, would drop the next part shortly, trying to make it lengthy. 2 Likes |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by fboycaestro12(m): 1:03pm On Apr 10, 2016 |
Iphekitan: oya do fast.....its like waiting for empire season 3 |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by jayron(m): 1:13pm On Apr 10, 2016 |
We need to give kudos to this guy, is not easy to put together past events, arrange and type them. At the end of the day somebody will now say because of grammatical kini-kan the story is one kind. Let us apprreciate him. 2 Likes |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by santiagoz(m): 1:20pm On Apr 10, 2016 |
Nice one @OP...still waiting *spread mat* |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by gohzieh(m): 1:20pm On Apr 10, 2016 |
Kai you have spelled me too. But Op you mentioned finishing school why didn't you bother to continue your education? Good thing you educate the populace but my own no reach your own oo. You were so desperate anyhow sha, money dey sweet for young age. Waiting the remaining story |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Btruth: 2:00pm On Apr 10, 2016 |
Waiting..... |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by jayron(m): 2:37pm On Apr 10, 2016 |
You have turned this write up to season film, every body is waiting. I started ready since yesterday, I don't want to be left out, I took my power bank to church ⛪ so that I can charge it. Am waiting for you, if you like you can delay the remaining story. Na me and you today, say I no go read you story na lie. 2 Likes |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by fuludu: 3:05pm On Apr 10, 2016 |
Thumbs up feeling ecstatic cant wait for the next episode. Glued |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Gofwane(m): 3:12pm On Apr 10, 2016 |
SQLmastar:haha, no mind the mofo. See how the bush man come dey waste that kind space for this period of scarcity. |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Nobody: 3:34pm On Apr 10, 2016 |
TheSociopath: No wahala.....lol |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by Nobody: 3:52pm On Apr 10, 2016 |
Oga coman update oo. Oko faith ale shade 1 Like |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by TzIphekitan(m): 4:51pm On Apr 10, 2016 |
Tz like you pple ain't getting it ryt, This story is fictional, tz nt a true life story please, stop msging me on whatsapp to teach you YY or Connect you. 3 Likes |
Re: [story] My Life As A Yahoo Boy by OTEGA1: 5:01pm On Apr 10, 2016 |
Guy u doing a good job, just post no mind dose people talking about grammatical error will will do d editing as we read in our mind. Nice write up to learn d world of YY, moni and women. Let the story continue as I enjoy it from my abode in the SS. 4 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (32) (Reply)
Twine (A Drama Series) / To Hate And Love(story That Touches The Heart) By Adaobi Marianne / Tarasha 2 - The Return For Revenge
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |