Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,005 members, 7,973,464 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 05:04 PM

Pix Talk - Jokes Etc (45) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (114418 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by Nobody: 6:36pm On Jan 19, 2010
abi wetin dey worry this guyz for here? una wan turn this plaz to battle field? i dey post pics on a neutral ground:: una dey yarn rubbish

wetin consine me & faz? una get 2 faz? i no dey look UCHE faz
Re: Pix Talk by nich(m): 6:46pm On Jan 19, 2010
Mr. Fa ko nkO in Chinco ko, how market? cheesy
Re: Pix Talk by dani1luv: 7:03pm On Jan 19, 2010
market dey o jare grin
Re: Pix Talk by Nobody: 7:07pm On Jan 19, 2010
nich:

Mr. Fa ko nkO in Chinco ko, how market?  cheesy 

which market u dey sell? u mean for Ojuelegba  grin

Omo na nich u dey sell ooo!!  cheesy I see am 4 changpin lu OJA, be like say na chandy u dey drop am
Re: Pix Talk by nich(m): 7:16pm On Jan 19, 2010
cheesy nna, ma guy i hear say the ones wey you carry come from china last week na faake o. how far?
Re: Pix Talk by Nobody: 7:21pm On Jan 19, 2010
Omo I be faaakay that is why ma name sounds fake

Na the papaya land i dey zo!! The pirated world o jassie ni?

faakay = clone

clone * china

faakay = china

Jassie paddy!! u never don jaja
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 1:52pm On Jan 21, 2010
Ben-10:

LOL I don see somefin. . . .

na wetin u see?
Re: Pix Talk by Ben13: 1:59pm On Jan 21, 2010
what else? if not somefin. . . tongue
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 2:04pm On Jan 21, 2010
d thing no gt name? btw wia u go since morning? angry
Re: Pix Talk by Ben13: 2:09pm On Jan 21, 2010
LOL let's discuss dat on the Tatafo meet-up thread wink
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 2:19pm On Jan 21, 2010
okay
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:49pm On Jan 21, 2010
a nice picture before Ben and Dani go buy padlock for this thread smiley smiley

know how to wear u hat smiley

Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:51pm On Jan 21, 2010
It truly isn't piracy. . . smiley

Re: Pix Talk by nich(m): 6:46pm On Jan 21, 2010
D1KeleVra:

It truly isn't piracy. . . smiley
grin tell that to the people who went on hunger strike recently.
Re: Pix Talk by mykali(m): 7:58pm On Jan 21, 2010
hmmm . , i go report
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 10:13pm On Jan 21, 2010
amebo pikin undecided
Re: Pix Talk by mykali(m): 11:26pm On Jan 21, 2010
If u dey call me pikin, e mean say u still dey inside belle. Belle wey carry PC.
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 11:38pm On Jan 21, 2010
it's technology boiii!!! It's calld the E-Cord. . . upgrade of the umbilical cord grin
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:09am On Jan 22, 2010
Smart ass cool
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 7:25am On Jan 22, 2010
why thnk u honey! grin
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 10:57am On Jan 22, 2010
stp calling m ur honey embarassed
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:29pm On Jan 22, 2010
ok dear! undecided
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 1:09pm On Jan 22, 2010
:-x
Re: Pix Talk by nich(m): 1:56pm On Jan 22, 2010
grin
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 2:07pm On Jan 22, 2010
stp laughing @ moi lipsrsealed
Re: Pix Talk by nich(m): 2:12pm On Jan 22, 2010
ok! i'd laugh with you. just let me know when you're ready. aight? wink
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 2:30pm On Jan 22, 2010
I can't b ready o! coz i dnt wanna settle 4 less grin
Re: Pix Talk by nich(m): 2:35pm On Jan 22, 2010
grin
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 2:45pm On Jan 22, 2010
Chei!!! c teeth. cheesy
Re: Pix Talk by nich(m): 3:12pm On Jan 22, 2010
  did you mean t.its?   undecided
Re: Pix Talk by romsky: 3:28pm On Jan 22, 2010
i greet una o
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 3:32pm On Jan 22, 2010
nich:

    did you mean t.its?   undecided 
u gt any??  cheesy

romsky:

i greet una o

longest time no saw kiss kiss wia u go since all dis while??

(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.