Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,314 members, 7,910,624 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 01:24 PM

Pix Talk - Jokes Etc (47) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (113962 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by Kunbee: 9:23pm On Jan 27, 2010
Yes cool
Re: Pix Talk by nich(m): 7:53am On Jan 28, 2010
good morning peoplex! cheesy


singing: . . . make una tanki God wellu wellu o; make una tanki God wellu wellu o . . .
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 9:27am On Jan 28, 2010
good morning
Re: Pix Talk by romsky: 11:34am On Jan 28, 2010
guru morning
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 11:38am On Jan 28, 2010
. . . is that why u're trying to put ur hand in my pocket?
Re: Pix Talk by romsky: 11:42am On Jan 28, 2010
my ring fel into ur pocket last nyt durin d match
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 11:46am On Jan 28, 2010
lol liar. . . which match? i don't watch soccer. . . and i know u ain't talking about a matching parade. . . confess ye theif!!!
Re: Pix Talk by romsky: 11:53am On Jan 28, 2010
when the chick & hen wey dey ya yard dey fight no be u ref d match?
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 11:57am On Jan 28, 2010
ooooh! okay. . . u for talk that one since na grin . . . your ring fall enter my pocket when i told u to get my whistle from my trossies wey i hang for tree? why u no tell me na. . . come dey chuck hand for my pocket when we dey queue for brt
Re: Pix Talk by romsky: 12:05pm On Jan 28, 2010
hmmmmm
Re: Pix Talk by nich(m): 1:16pm On Jan 28, 2010
visa lottery cheesy

Re: Pix Talk by romsky: 1:21pm On Jan 28, 2010
ur local govt?
Re: Pix Talk by Tonyet1(m): 4:51pm On Jan 28, 2010
romsky baby! lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed romsky bobo how you dey na? grin grin grin
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 10:05pm On Jan 28, 2010
she/ he dey like akpu wey no gree sidon for one place
Re: Pix Talk by nich(m): 9:46am On Jan 29, 2010
shocked

Re: Pix Talk by romsky: 10:52am On Jan 29, 2010
kerewa ya drugs don xpire

nich wetin do d woman?
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 10:58am On Jan 29, 2010
i tire for nich o! grin
Re: Pix Talk by nich(m): 2:31pm On Jan 29, 2010
romskie, good to see ya in da house. how market? cheesy
dinkelele, wetin dey laugh you? grin

romsky:

kerewa ya drugs don xpire

nich wetin do d woman?


her stance no pure! lipsrsealed
Re: Pix Talk by romsky: 2:43pm On Jan 29, 2010
hmmm & na dan sister o
Re: Pix Talk by nich(m): 2:45pm On Jan 29, 2010
grin   undecided  romiskie, is there something you know that i dont?  wink what happened to u all dis while? u just disappeared into thin air.
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:10pm On Jan 29, 2010
nich:

romskie, good to see ya in da house. how market?   cheesy 
dinkelele, wetin dey laugh you?  grin

her stance no pure!  lipsrsealed 

lol i don't know o. . . be like say the drugs don dey work grin grin cheesy grin
Re: Pix Talk by Kunbee: 2:48am On Jan 30, 2010
shocked shocked sad
Re: Pix Talk by twinskenny(m): 9:27am On Jan 30, 2010
;d ;d ;d ;d
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:47am On Jan 31, 2010
Error sad
Re: Pix Talk by romsky: 12:52pm On Feb 01, 2010
pele kunbee
Re: Pix Talk by Kunbee: 2:01pm On Feb 01, 2010
Ose Romade mi smiley
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:20pm On Feb 01, 2010
Why u dey look up? Romade is under 4ft na undecided
Re: Pix Talk by Kunbee: 2:47pm On Feb 01, 2010
I didnt know nao
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:48pm On Feb 01, 2010
oh! ok, ure one of the people yaba-left signed gate pass for this morning. . . i see smiley no problem
Re: Pix Talk by romsky: 3:02pm On Feb 01, 2010
kerewa ya loosened bolt don lost
Re: Pix Talk by Kunbee: 3:06pm On Feb 01, 2010
Where is yaba left
Re: Pix Talk by romsky: 3:18pm On Feb 01, 2010
that place dickele said u left dis morning

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.