Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,225,274 members, 8,062,636 topics. Date: Sunday, 26 January 2025 at 03:59 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (115069 Views)
(1) (2) (3) ... (77) (78) (79) (80) (81) (82) (83) ... (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by romsky: 3:57pm On Jul 21, 2010 |
Re: Pix Talk by tayoast(m): 11:47pm On Jul 21, 2010 |
hilarious pics. me likey |
Re: Pix Talk by nellaluv(f): 3:05am On Jul 22, 2010 |
:d :d ;d
|
Re: Pix Talk by romsky: 9:23am On Jul 22, 2010 |
d video craze pass tayo wia went u tey tey ? |
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 9:37am On Jul 22, 2010 |
Nella is that your toilet |
Re: Pix Talk by nich(m): 11:40am On Jul 22, 2010 |
Skyndyp, take am easy o! You don turn Pix talk to nuclear weapon. Abeg, sofri sofri o. Some of us dey office while we dey show for nairaland. On opening some of these pages, people around us (though adults) tend to quickly misunderstand what one is trying to do. Biko, pity son of man. romsky, how u dey? u see wetin you cause! |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 11:51am On Jul 22, 2010 |
^^GTB don dey give them security men internet? |
Re: Pix Talk by sylve11: 12:06pm On Jul 22, 2010 |
scooby wetin na |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:20pm On Jul 22, 2010 |
|
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 12:36pm On Jul 22, 2010 |
nich: Did i post anything offensive?Mind how u call my name dude,i fit vex |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:39pm On Jul 22, 2010 |
Abeg if u vex. . . u fit go hug one transformer wey dey nia my house, we no sure if the thing dey work. . . we go like know sha |
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 12:41pm On Jul 22, 2010 |
D1KeleVra: I think say u dey Downing Street Dem get bad transformer there |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:46pm On Jul 22, 2010 |
Yes we get! You wan hug am? besides. . . Downing Street. is my official address |
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 12:52pm On Jul 22, 2010 |
Na u i wan hug |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:55pm On Jul 22, 2010 |
My current too high o. . . and the charges are thru the roof *tehehe* |
Re: Pix Talk by tayoast(m): 1:13pm On Jul 22, 2010 |
romsky: Omo, na SA ooo. World Cup Fiva catch me na. hw's u been? |
Re: Pix Talk by romsky: 2:52pm On Jul 22, 2010 |
maybe na u make dem pursue us earlier than xpected nich no b me dey upload 4 dem |
Re: Pix Talk by Scooby1(m): 3:41pm On Jul 22, 2010 |
New exercise bike
|
Re: Pix Talk by Ben13: 5:25pm On Jul 22, 2010 |
Lol |
Re: Pix Talk by yme1(f): 8:47pm On Jul 22, 2010 |
chaiiiiiiiii nah wah ooooooooo, see fight
|
Re: Pix Talk by Pharoh: 8:50pm On Jul 22, 2010 |
Facebook addicts lol
|
Re: Pix Talk by tayoast(m): 9:47pm On Jul 22, 2010 |
hilarious pikshors |
Re: Pix Talk by blacksta(m): 10:03pm On Jul 22, 2010 |
love the pic - but 80 pages to long me |
Re: Pix Talk by r231(m): 12:22am On Jul 23, 2010 |
my new camera fone
|
Re: Pix Talk by whiteroses(f): 2:25am On Jul 23, 2010 |
all pictures on this page are re-posts lol @ two fighters tho |
Re: Pix Talk by romsky: 12:50pm On Jul 24, 2010 |
wyterosis don turn judge |
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 1:02pm On Jul 24, 2010 |
No mind am jare |
Re: Pix Talk by bibs(f): 5:12pm On Jul 25, 2010 |
Even divorce cakes dey!!!!!!!!!
|
Re: Pix Talk by romsky: 5:42pm On Jul 25, 2010 |
hmm c talents |
Re: Pix Talk by tayoast(m): 8:50pm On Jul 25, 2010 |
hey u! |
Re: Pix Talk by Scooby1(m): 8:52pm On Jul 25, 2010 |
;d
|
Re: Pix Talk by Scooby1(m): 8:54pm On Jul 25, 2010 |
:d :d :d
|
(1) (2) (3) ... (77) (78) (79) (80) (81) (82) (83) ... (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |