Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,225,019 members, 8,061,736 topics. Date: Saturday, 25 January 2025 at 09:49 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (115058 Views)
(1) (2) (3) ... (79) (80) (81) (82) (83) (84) (85) ... (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by TeeJay6(m): 12:55pm On Jul 26, 2010 |
ewwwwwwwwwwww dis is just grossssssssss |
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 1:04pm On Jul 26, 2010 |
This is sickening |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 1:12pm On Jul 26, 2010 |
Oh Gawd, Gawd, Gawd!!! WTF??!! Bibs it's soooooooooooooo horrible. . . **can't bear to look at this anymore** |
Re: Pix Talk by Nobody: 1:24pm On Jul 26, 2010 |
LOL, OMG! It's awful, can't imagine that. |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:28pm On Jul 26, 2010 |
Wey studio? I know say him go dey happy to see this kind picture. . . useless fella |
Re: Pix Talk by stud9(m): 1:49pm On Jul 26, 2010 |
Hehehe i never get yo time now |
Re: Pix Talk by romsky: 1:51pm On Jul 26, 2010 |
Studio aka banned ceo lolz |
Re: Pix Talk by stud9(m): 1:53pm On Jul 26, 2010 |
No be small thing Dem say i stepped on toes - i no know sey cabals sef dey jokes section |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:55pm On Jul 26, 2010 |
lol u always have it coming. . . never flying under the radar. . . e mean say u be menace |
Re: Pix Talk by stud9(m): 1:59pm On Jul 26, 2010 |
Make una help me beg na lol |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:00pm On Jul 26, 2010 |
I can send a representative, i can't be seen by NL management |
Re: Pix Talk by stud9(m): 2:01pm On Jul 26, 2010 |
Tout! Lol |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:03pm On Jul 26, 2010 |
lol why u dey shout Sylve second name na? |
Re: Pix Talk by stud9(m): 2:05pm On Jul 26, 2010 |
Lol where dat guy dey sef? |
Re: Pix Talk by romsky: 2:09pm On Jul 26, 2010 |
hmmm una 2 na politricians |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:10pm On Jul 26, 2010 |
Sharrap! Carry ya bow leg go jump fence |
Re: Pix Talk by stud9(m): 2:13pm On Jul 26, 2010 |
U want make the left one wey manage straight small bend too? |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:17pm On Jul 26, 2010 |
Na why u come dey pour spit for my body? |
Re: Pix Talk by romsky: 2:18pm On Jul 26, 2010 |
kerewa stop posting spam |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:20pm On Jul 26, 2010 |
You chop grass? Which spam? |
Re: Pix Talk by stud9(m): 2:20pm On Jul 26, 2010 |
What is spam? |
Re: Pix Talk by romsky: 2:27pm On Jul 26, 2010 |
una no pass skul reach hia? |
Re: Pix Talk by stud9(m): 2:31pm On Jul 26, 2010 |
Lol why u dey sweat to answer dat question Rum? |
Re: Pix Talk by bibs(f): 4:25pm On Jul 26, 2010 |
|
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 4:29pm On Jul 26, 2010 |
Two pikin(s) for 1 pesson back and she no even flinch sef Nice1 bibs |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 4:30pm On Jul 26, 2010 |
and talking of children - here goes:
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:30pm On Jul 26, 2010 |
The funny thing to me in the pic is the little kid in the background. . . lol is she dancing? cute!!! |
Re: Pix Talk by Nobody: 11:41am On Jul 27, 2010 |
^^^^^^^ talkless of that old woman at the back of that truck. . . . . . . what the hell is she doing kneeling down there?! |
Re: Pix Talk by skyndyp(f): 12:09pm On Jul 27, 2010 |
lol |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 12:33pm On Jul 27, 2010 |
i just love that kid in the back. . . very very cute hot-stepper lol |
Re: Pix Talk by stud9(m): 1:09pm On Jul 27, 2010 |
The kid name na lilian |
Re: Pix Talk by Ben13: 2:25pm On Jul 27, 2010 |
Tatafo |
(1) (2) (3) ... (79) (80) (81) (82) (83) (84) (85) ... (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |