Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,209,050 members, 8,004,713 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 01:28 AM

Thunder Joke (part 1) By Dindy - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Thunder Joke (part 1) By Dindy (869 Views)

My Rich Girlfriend Part 1 / *thunder For Sale!!!* Pictures / If U No Laugh Make Thunder Fire My Grand Mama (best Joke Ever) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Thunder Joke (part 1) By Dindy by Dindy(m): 1:45pm On Oct 01, 2016
THUNDER (PART ONE) JOKE BY DINDY
Dindy be like;
1). The thunder wey go fire you, go tie bandanna for head.
2). The thunder wey go fire you, go dey cat walk on-top electric pole.
3). The thunder wey go fire you, go dey cripple
4). The thunder wey go fire you, dey wrap igbo for corner.
5). The thunder wey go fire you, dey moonwalk for your generation.
6). The thunder wey go fire you, dey salute soldier.
7). The thunder wey go fire you, sabi cook igbo.
cool. The thunder wey go fire you, dey thief plantain from native doctor backyard.
9). The thunder wey go fire you, go resemble albino.
10). The thunder wey go fire you, dey drive backwards.
#DINDY WROTE THIS
Facebook username: Ossy Andy Nnamdi
Whatsapp/Viber: 07087750433
Watch out for part 2.
Re: Thunder Joke (part 1) By Dindy by Paulsopulu(m): 4:02pm On Oct 01, 2016
who did this to you
Re: Thunder Joke (part 1) By Dindy by Dindy(m): 5:51am On Oct 02, 2016
who did what?@Paulsopulu

(1) (Reply)

Yes! Many Nigerians Go To Parties For Food / Who Commited Sin Here / Who Wore It Better

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.