Stats: 3,173,832 members, 7,889,765 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 07:58 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Campus Gist in UNILAG (4127 Views)
[] / Top Slangs Presently Used In Unilag / Brazilian Exchange Students In Nigeria Refuse To Sleep In Unilag Female Hostel (2) (3) (4)
Campus Gist in UNILAG by disney(f): 1:29pm On Dec 15, 2005 |
It get one day for unilag, awon boys go mama nkechi go chop, so as awon boys want order, we come see this sexy chicks wey de for campus named Nike, Bimbo and Chinwe, Forget am this na real big babes for campus and every guy want toast them. So sha, since we boys no want disgrace ourselves, we come de order rice and chicken and before we want chop amala and ewedu soup. so sha, as awon boys come de chop our rice and chicken. the thing no sweet sef.............guess wetin Nike, bimbo and chinwe come order.lol They come order amala, eba and egusi soup come de chop am like say tomorrow no go come........................na vex awon boys come vex. The main message be say, no do shakara for any lagos chick when it comes to food becos she no go even mind you when she want order. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Campus Gist in UNILAG by layi(m): 1:35pm On Dec 15, 2005 |
True talk!!!! |
Re: Campus Gist in UNILAG by micklplus(m): 3:26pm On Dec 15, 2005 |
i really feel you gan ni! you are too correct. Gbam |
Re: Campus Gist in UNILAG by buckeye(m): 6:22pm On Dec 15, 2005 |
girl i feel u too. mee! i go buy the amala and chop am rush rush.wetin concern me.chop and clean mouth like sey nothing happen |
Re: Campus Gist in UNILAG by chillin(f): 11:16pm On Dec 15, 2005 |
![]() ![]() ![]() buckeye: ![]() |
Re: Campus Gist in UNILAG by spikelord(m): 7:53pm On Dec 16, 2005 |
the amala self go sweet and the thing be say u go dey prove one kind efeezy when u dey chop am. |
Re: Campus Gist in UNILAG by hotangel2(f): 8:37pm On Dec 16, 2005 |
True talk. I like the flow of the story. Awon boys. |
Re: Campus Gist in UNILAG by tassmal(m): 8:42pm On Dec 16, 2005 |
![]() ![]() ![]() |
Re: Campus Gist in UNILAG by buckeye(m): 6:38am On Dec 17, 2005 |
hot-angel: wetin do awon boys? that was then , i don't think awon boys dey send una again . after all na dem girls dey do efeezy pass. |
Re: Campus Gist in UNILAG by IAH(f): 2:26pm On Dec 17, 2005 |
disney: Haha, who sent you to me and my sister? |
Re: Campus Gist in UNILAG by clemcykul(f): 4:33pm On Feb 12, 2009 |
lol |
Re: Campus Gist in UNILAG by dani1luv: 4:43pm On Feb 12, 2009 |
lloll |
Re: Campus Gist in UNILAG by romsky: 4:50pm On Feb 12, 2009 |
awon small bois self dey laff |
Re: Campus Gist in UNILAG by dani1luv: 4:57pm On Feb 12, 2009 |
like horse nah |
Re: Campus Gist in UNILAG by romsky: 5:39pm On Feb 12, 2009 |
out of d mouth of babes & sucklings . . . . |
Re: Campus Gist in UNILAG by chidipupay(m): 6:54pm On Feb 12, 2009 |
awon boys 4 unilag, haba. |
Re: Campus Gist in UNILAG by Lolabbey: 12:27pm On Feb 13, 2009 |
una dey defame unilag babes oooo |
Re: Campus Gist in UNILAG by tytylayor: 12:34pm On Feb 13, 2009 |
bhuhahahahahahahahaha ![]() |
Re: Campus Gist in UNILAG by clemcykul(f): 2:53pm On Feb 13, 2009 |
poor confused tyty, she doesnt know what to do |
(1) (Reply)
Notice To Employees / Why Did the Chicken Cross the Road? / Steewpid Chidera
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |